Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,497 members, 7,816,186 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 07:14 AM

Made In Nigeria, English - Nairaland / General (11) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Made In Nigeria, English (44924 Views)

Funny Made In Nigeria English / Made In Nigeria English. / Made In Nigeria English. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (Reply) (Go Down)

Re: Made In Nigeria, English by killuminati(m): 8:30pm On Jul 08, 2013
*imagine make pesin dey hungry come go buy food make hin no come fit chop di food again
*na wa o
*I wan chop food
*water dey hungry me
*to fu ck dey hungry
Ques: abeg na wetin dey for iya basira toto
Ans: na so so bush full am brekete
Re: Made In Nigeria, English by Hoebinar(m): 8:33pm On Jul 08, 2013
I want to baff with shower...

1 Like

Re: Made In Nigeria, English by Fhemmmy: 8:33pm On Jul 08, 2013
Please "close" that water . . . cheesy

2 Likes

Re: Made In Nigeria, English by siraj1402(m): 8:36pm On Jul 08, 2013
Instead of u to enter the stomach of class and be counting ur book,u are killing the noise outside.
Re: Made In Nigeria, English by Fhemmmy: 8:36pm On Jul 08, 2013
I am talking, you are talking - How many talker at same time.

1 Like

Re: Made In Nigeria, English by Fhemmmy: 8:37pm On Jul 08, 2013
The guy is my brother, i give am 3 years . .
Re: Made In Nigeria, English by nancyberry(f): 8:38pm On Jul 08, 2013
Na low current we get my belle is paining me who mess dat mess how many years you dey i dey hungry i wan piss grin

1 Like

Re: Made In Nigeria, English by Dgovernor3(m): 8:38pm On Jul 08, 2013
Instead of you to be counting your book, you are busy killing the noise. What is bottom of that?
Re: Made In Nigeria, English by Dgovernor3(m): 8:41pm On Jul 08, 2013
Students go and carry your cutlasses from class
Re: Made In Nigeria, English by Dgovernor3(m): 8:42pm On Jul 08, 2013
Hungry dey wire me
Re: Made In Nigeria, English by jaytime(m): 8:42pm On Jul 08, 2013
What is my consign (concern) dia?
Re: Made In Nigeria, English by WildChild00(m): 8:42pm On Jul 08, 2013
O' boy gbage don bust 4 pako juction....

Where u g4 dey i wan lem...

See dat useless boy, just galavanting on my street.

Men, Aba road, get planti gallop....

I like this babe gan o....

I gbadun the way super eagles dey play...

See as bomboy gbaga wen Femi show...
Re: Made In Nigeria, English by Fhemmmy: 8:43pm On Jul 08, 2013
His son is opening the new house today, so we want to follow them rejoice.
Re: Made In Nigeria, English by darkashes(m): 8:51pm On Jul 08, 2013
i don put gen. My tan tan dey small. No dey carry me play. The tv engine dey faulty. My fone dey do one kine. My money don tanda for there. Poto poto dey dat side. Guy borrow me 200naira. I follow my senior brother come barber hair. Church no dey today. Our teacher don travel comot go her village. Their suck away don burst. We get tiles/talazo floor. I get extra socks. My shoe don tire for yansh. Gimme brush make i comb my hair. Nack the tv for head. We dey go slow. Give that song belle.
Re: Made In Nigeria, English by killuminati(m): 8:55pm On Jul 08, 2013
Fhemmmy: His son is opening the new house today, so we want to follow them rejoice.
*I beg carry yasef comot for road make I see road pass.
*see as you carry head like coconut head
*how you take know?
*guy I no send you message
*i beg I don taya to dey type type anyhow
Re: Made In Nigeria, English by feekman(m): 8:59pm On Jul 08, 2013
Abi make I kuku go ni?
Re: Made In Nigeria, English by nuwell(m): 9:00pm On Jul 08, 2013
mabebe1: how many yrs did i use to senior u?

How many years I take senior you?
Re: Made In Nigeria, English by homealone2(m): 9:03pm On Jul 08, 2013
* look at how u'r dirting d floor.
* Boy - i will beat u now now.
* Girl - u cannot fit.
* Are u not hearing d smell of d food burning.
* Shebi u hear me.
* I come 2 ur house yesterday. Where u bin dey.
* that boy is beautiful.
* I want 2go and sheet.

1 Like

Re: Made In Nigeria, English by Nobody: 9:05pm On Jul 08, 2013
madam tins have cost naw! embarassed grin

my broda, country hard o

ahhh, e don chook am kolo

my mummy have come back

This life, wetin my eye no go see?

I have entered the pin finish.

He now come and slap me on my face and I come and report him to my tisha.
Re: Made In Nigeria, English by InvertedHammer: 9:09pm On Jul 08, 2013
/
You neva jam

Dem go dey pose /* show off */

No be small thing o!

Na God hand we dey

who no go,no know

Na shakara

See as this guy baff up /* well dressed */

kpata, kpata yawa go gas

No fall my hand o

I no wan firewood /*he does not like skinny girls */


Re: Made In Nigeria, English by nuwell(m): 9:10pm On Jul 08, 2013
Hungry dey waya me

E don tey, no be today

Your wahala too much

I don dey go

I don tire (no, you don tube)

You no dey hear word

I go enter you now (a threat to beat someone up)

I no sabi dis work

That moto dey tear race

Make you follow me dey go

Notin do am

The boy carry last for the exam

you go fear fear

The woman just die troway

Be going

Enter Ikeja bus

I want to drop

Dress for me

1 Like

Re: Made In Nigeria, English by Emperor11g: 9:11pm On Jul 08, 2013
me go go der tomorrow
Re: Made In Nigeria, English by Princelyod(m): 9:18pm On Jul 08, 2013
i went to piss my self....he actually mearnt i went to ease myself :Di went to piss my self....he actually mearnt i went to ease myself
Re: Made In Nigeria, English by vivavik(f): 9:41pm On Jul 08, 2013
;DHungry deh wire me, * 2day class na die* our education dne deh dilapitate embarassed *the man done kpai* as in die* coal is catching me.
Re: Made In Nigeria, English by zuchyblink(m): 9:48pm On Jul 08, 2013
i dey tells u
If u dey come carry the food follow body
Have they collected light?
Re: Made In Nigeria, English by gluv01(f): 9:49pm On Jul 08, 2013
bukatyne:

Let me try: what has happened, has happened I.e. The deed has been done

Epic fail grin
Re: Made In Nigeria, English by Nobody: 9:59pm On Jul 08, 2013
Find me something na...........
At all at all na im bad
Re: Made In Nigeria, English by Nobody: 10:01pm On Jul 08, 2013
I no go talk now til I hear from our oga at the top...dats all!
Re: Made In Nigeria, English by Cabsso(m): 10:03pm On Jul 08, 2013
Stegomiah: Enter your shoe and follow me

I'll tell my daddy for you

ha! Dat guy stingy hin shishi neva enta my hand. Mak i kukuma laff nw
Re: Made In Nigeria, English by otikpoko(m): 10:04pm On Jul 08, 2013
beggy beggy.

longer throat,your throat go soon dey long dey touch ceiling.

u want make i kunk you?

my little cousin spoke this "anty where is the nafdac number for your slippers" grin grin

She also spoke this "the people in the up should come to the down"

and more,

"dont look at the back,look at the front" grin grin

its nor m a own oo instead of its not my own.

i don know o! instead of i do not know.

someone spoke this "following bad friends can lead to disastrous"

a=why are you wearing your cloth upside down instead of inside out.

Nepa don take light instaed of interrupted power supply

sleepy sleepy

i wan sh*t for my yansh (meaning,i want to use the rest room to poo)

back-forward the film

lady koi koi.

shine shine bo -bo

Doctor do good cool cool
Dem give me well well wen i dey primary school dat time angry angry

especially wen i forget to darken my slate grin my teacher go gimme doctor do good for my N5 yansh dat time angry

I appreciate it now though grin

its peppering me grin

Monkey chukure(eye glass-especially the one that make some one look weird)

Give me my canta(cover bottle for drinks).i play canta well well o!
The once wen i dey carry go school for counting,during break time, i go use play cha-ke with my canta, dem go ba-shoo!! all my canta finish shocked.After break i no go get anytin to take count, see flogging angry

i kon dey use 50kobo or N1 take dey make Budoo.
I will nak d N1 into a canta and use it to hit other canta out of the box cool

Suwe nko? ten ten

Koso dey too o!

while using one of your ear to lift you off the ground, my teacher will ask me "Do you want me to roast you yansh with my cane"
if i get dat woman now ehn angry

den 80leaves was very xpensive,if i go school come,my 80 leaves don turn 40leaves or 2A cos i dey tear am dey make plane for class wen we dey throw around,kite,bullet(made with paper) wen i dey use dey shoot pple with rubber grin

ogo-go-ro

kai kai

root(hot drink)

Kpanla(buttom of pot or someone that is very skinny or thin)

Fatty bom-bom

make i stop here for now, i go give una more later wink

4 Likes

Re: Made In Nigeria, English by Janeify(f): 10:07pm On Jul 08, 2013
i be ur mate?
we be mate?
if i slap u ehn!all ur teeth go fall.
my mama say may i go bring DAT plate wey dey 4 THERE.
my mama say may i no dey play wit am.
i take 2years senior am
i dey play wit u ne?
rain beat me no b small
Re: Made In Nigeria, English by gluv01(f): 10:08pm On Jul 08, 2013
Otikpoko the name fit you grin
So much grammer, sophisticated pidgin join grin

otikpoko: den 80leaves was very xpensive,if i go school come,my 80 leaves don turn 40leaves or 2A cos i dey tear am dey make plane for class wen we dey throw around,kite,bullet(made with paper) wen i dey use dey shoot pple

make i stop here for now, i go give una more later

That's a long memory. 80 leaves, same with me. It turns to 40 leaves after school coz of paper kite, carton, paper phone, colour splash grin

(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (Reply)

What's Your Experience With The Worst Friend You've Ever Had? / Meet The Oldest Woman In Obio Akpor, LGA Rivers State. She Is 134 Years (Photos) / Recent Photo Of Little Girl With The Popular Meme

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.