Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,451 members, 7,958,354 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 12:58 PM

Words You Will Only Hear From A Nigerian - Jokes Etc (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Words You Will Only Hear From A Nigerian (7705 Views)

. / When Nigerian Dude Hear Angelina Jolie Is Coming Back To Africa To Adopt Babies / Words U. Can Only Hear From A Naija Person ! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by Ben13: 1:44pm On Feb 03, 2009
.
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by chidipupay(m): 10:48pm On Feb 03, 2009
nothing wey we no go see for this naija
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by dyabman(m): 9:38am On Feb 04, 2009
tytylayor:

amen ooooooooo cheesy cheesy

you go old so teeeeeeeee , you go commit suicide, tongue
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by Ben13: 9:44am On Feb 04, 2009
D yaba man, where you dey since 2000years ago na
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by tytylayor: 11:09am On Feb 04, 2009
dyabman:

you go old so teeeeeeeee , you go commit suicide, tongue

so far i don old, no proms, but u?

let me just hold my peace lipsrsealed
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by Nobody: 12:37pm On Feb 04, 2009
[b][/b][list]
[li][/li]
[li][/li]
[/list]my bros dey yankie
owu dey blow boys
i don hammer
cari ur wahala go
god forbid
na work of devil
bad belle dey smell
guy, u no try
yawah go gas here
my papa na, bla bla bla
i go show u
them say,
omo, i don enter skool
dem don spoil our country
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by sylve11: 1:06pm On Feb 04, 2009
Omo see flows.
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by clemcykul(f): 2:34pm On Feb 04, 2009
wey tyte pass ur own shey undecided
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by D1KeleVra(m): 2:49pm On Feb 04, 2009
which way?
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by Ben13: 2:55pm On Feb 04, 2009
what way?
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by clemcykul(f): 3:24pm On Feb 04, 2009
the wrong way
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by romsky: 3:41pm On Feb 04, 2009
cowwect
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by dyabman(m): 10:53pm On Feb 04, 2009
Ben20001:


D yaba man, where you dey since 2000years ago na

Baba i still dey jawe , when you go celebrate ur 4390 yrs , i want eat ooo
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by clemcykul(f): 8:28am On Feb 05, 2009
my gawd!

*hits head on a nearby wall shocked shocked
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by chidipupay(m): 5:27pm On Feb 05, 2009
I don remember something
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by tytylayor: 10:23am On Feb 06, 2009
u know
u see
as in
i mean (a min)
i was like
of which
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by clemcykul(f): 11:25am On Feb 06, 2009
ohh my tytylion has lost it.
shit!!

1 Like

Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by tytylayor: 12:44pm On Feb 06, 2009
clem, ogini lost where nw
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by Nobody: 2:28pm On Feb 06, 2009
shocked
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by Nobody: 2:30pm On Feb 06, 2009
ah dem plenty o!.
I want 2 shak,see groove,i wan shayo,up nepa,light has come,dey av taken lite,unto wetin,u too dey do laou laou,my names are,wetin dey,shebi,abioya na,,guy u Bleep up,awomen,abeg jo, iv got a cal id be r9t back 2 complete d list.
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by clemcykul(f): 3:44pm On Feb 06, 2009
no be u lost inside market? embarassed
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by mykali(m): 3:53pm On Feb 06, 2009
wetin dey happen hia sef

ina too dey yarn kasala

enoufu is enoufu  grin

infact self, i am tire of this nairaland sef

u sure say i nor go vamoose sef?

sef sef sef sef
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by clemcykul(f): 4:03pm On Feb 06, 2009
make sure u pay me the money wey u dey owe before u vamoose to ganja land
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by dyabman(m): 7:58pm On Feb 06, 2009
tytylayor:

u know
u see
as in
i mean (a min)
i was like
of which

going to pick your teeths, hold on.
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by chidipupay(m): 8:01pm On Feb 06, 2009
ok
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by Pepeye(f): 10:14pm On Feb 06, 2009
Nothing dey happen
Nothing do u
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by sima(f): 3:26am On Feb 07, 2009
abi
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by Ben13: 12:12pm On Feb 07, 2009
**very curious to know what happened to clems after he hiting his head on the wall**
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by clemcykul(f): 12:08pm On Feb 09, 2009
lol to your chagrim nothing drastic happened, am whole and hearty smiley wink
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by sylve11: 2:33pm On Feb 09, 2009
no be small thing plantain see before them call am bole, so make una dey fire down.

oboy free style,

oboy free me o, cos i get hot temper.

clemsy i dey fear you na beco.s e belike sey u do get degree for psychology,

seee, seee, me i no dey reason u u dey hear me.

infact i don para, leave me e don red

kelly pass me the kpanwra make i destroy this boy brain

boy i beg shift

na my fault sey i fine pass ur papa.

see by the time when i start with u, ur parents go reject u, beco.s ebelike sey tipper hold break for ur face.
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by Lolabbey: 2:43pm On Feb 09, 2009
nna meen,i dey feel dis thread oooo

kip it comin guys
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by sylve11: 3:35pm On Feb 09, 2009
omo come roll in ur yans na

see as e dey do like person wen dey shook hand for him yansh.

wiith ur tonzo brain.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)

World's Biggest B / Photo: Robert Mugabe Again! / Divorce Letter !

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.