Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,027 members, 7,818,032 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 05:37 AM

Words You Will Only Hear From A Nigerian - Jokes Etc (7) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Words You Will Only Hear From A Nigerian (7534 Views)

What Are The First Three Words You See? / When Nigerian Dude Hear Angelina Jolie Is Coming Back To Africa To Adopt Babies / Words U. Can Only Hear From A Naija Person ! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by Okijajuju1(m): 3:50pm On Feb 09, 2009
Which level
Oboy which side
Oboy wither (port-harcourt)
For where?
Na beans!
Why?!
For your mind!!
Your father
Dem no born you well
You chop crase??
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by Okijajuju1(m): 4:02pm On Feb 09, 2009
Which level
Oboy which side
Oboy wither (port-harcourt)
For where?
Na beans!
Why?!
For your mind!!
Your father
Dem no born you well
You chop crase??
Shey you don posess
Why you dey para?
Shun!!
Free me!!
I don die.
Na me be dis??
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by clemcykul(f): 4:24pm On Feb 09, 2009
una dey try wella
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by Lolabbey: 4:48pm On Feb 09, 2009
more dan try sef
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by chidipupay(m): 12:16am On Feb 10, 2009
how u take know tatafo, solo makinde
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by clemcykul(f): 12:15pm On Feb 10, 2009
kai! grin grin
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by D1KeleVra(m): 12:35pm On Feb 10, 2009
Bros J, if say u fit turn this water to sekpe, make man high
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by tytylayor: 12:36pm On Feb 10, 2009
clemcykul:

kai! grin grin

lastma! grin grin
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by D1KeleVra(m): 1:18pm On Feb 10, 2009
goal ball!!! cheesy
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by tytylayor: 2:10pm On Feb 10, 2009
is a gooooooooo cheesy cheesy
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by sylve11: 2:27pm On Feb 10, 2009
Wetin una dey yan sef.?
ololumi free that guy, that guy clip no tight.
any how cha we go dey make things dey flow
provided sey i dey live, i dey do.
Dynamokiev, u help me view captain?
if u view am tell sey boys dey miami
and dat can lead to brain dislocattion.
make i breeze rech my guy castle for ketu
make i surgy the scenero before i touch AJ.

Me i don get my chakakpo ready for the up coming tribal war
so captain u and ur boys make una get una pump action ready too, be.cos i know sey e go faggy.
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by Lolabbey: 4:22pm On Feb 10, 2009
so,dis guy fit speak like dis,unbelvable tongue
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by chidipupay(m): 12:00am On Feb 11, 2009
D1KeleVra:

Bros J, if say u fit turn this water to sekpe, make man high

Guy forget that one na in evening I dey do that kind miracle
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by dyabman(m): 4:51am On Feb 11, 2009
-wakama
-abegi
-Up NEPA!
-mama i wan eat!
- dem no born u well
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by tytylayor: 8:47am On Feb 11, 2009
na wa o
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by dyabman(m): 9:24am On Feb 11, 2009
tukasibe , fokasibe , darusibe tongue
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by sylve11: 9:39am On Feb 11, 2009
ololumi how are u. One gun shot for u (kpoko!)

u neva see anything o.
i go flex u die this val.

@dynamokiev, how far for the line wen i give u.
u no try at all, common small message wen i send u, u no deliver.
any how cha i know sey one dey pussy go drink tea.

@captain,
why i no see u for officers' mess na?
abi u go ur usuall joint?
oboy take am easy o,
e easy to be captain?
i beg u tally jaire, nothing do u.


Singing
me i don kolo, bec.os of u i don dey smoke igbo.
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by Lolabbey: 9:51am On Feb 11, 2009
shit happens,

any which way

dem talk am

you are mouthed

dem no dey do like dis again(won kin n se bayi mo)

ki lo n so grin
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by sylve11: 10:45am On Feb 11, 2009
lullaby
how ur own be?
u don chew today so?
any how cha, i tidy small agoi beans for u.
wen u reach ma corner, make u dial my number.
u dey hear am?
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by clemcykul(f): 10:50am On Feb 11, 2009
c'mmon shatap!
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by D1KeleVra(m): 10:54am On Feb 11, 2009
chidipupay:

Guy forget that one na in evening I dey do that kind miracle

lol, atutupoyo! Nigerians are crazy man! That was some hilarious ish!
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by Lolabbey: 11:02am On Feb 11, 2009
above me,u sabi gramar smaoo lll grin
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by sylve11: 12:21pm On Feb 11, 2009
see teeth.
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by Lolabbey: 12:37pm On Feb 11, 2009
ur teeth fine reach like dis
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by Ben13: 1:26pm On Feb 11, 2009
U no get sense
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by tytylayor: 2:37pm On Feb 11, 2009
haba ben, is it a qwesion or a confamasion?
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by clemcykul(f): 2:55pm On Feb 11, 2009
ben olori oko cannot differentiate a qtion from a statement, cant blame him though given his bald head
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by D1KeleVra(m): 3:02pm On Feb 11, 2009
ABC (Abstinence, be faithful, use a condom) OF SAFE SEX - Agbero, Bus-driver, Conductor (A Nigerians Version)
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by Lolabbey: 4:15pm On Feb 11, 2009
ben sick small ooooo
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by Pepeye(f): 10:30pm On Feb 11, 2009
Abeg
Vex
Shebi
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by Lolabbey: 8:09am On Feb 12, 2009
above me,werin be dis
Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by aduje(m): 8:13am On Feb 12, 2009
Nice compilation of Nigerian 'slanguage' pls add these to the endless list:-

1.  As in
2.  Motor (meaning automobile)
3.  One chance
4.  should in case
5.  I want to barb my hair
6.  ATM machine
7.  Fuel (refering to petrol)
8.  Night Vigil
9.  Wake Keeping
10.Rewire (for auto electrician)
grin shocked tongue kiss cheesy

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)

9ja Jokes And Stories / ASUU STRIKE Update: Solution Finally Congrats Students / 10 Fun Facts You Need To Know

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.