2shaw's Posts
Nairaland Forum › 2shaw's Profile › 2shaw's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 31 pages)
Stfu,its a flooded car amSTARboy: |
Honda na rugged car,make I no lie,from honda budget,to honda bullet,honda Adidas,end and dc all na bomb tho when I fired v6 for honda,omo I could tell the diff from 4plugs. I no just like sedan again since I drove 4runner for 9months. Men SUV with great ground clearance na him win am o. Cos potholes if u never see any,e mean say u no dey live naija. Sedan cars dey suffer for whr pothole dey o,unless u ift your suspension
|
Drop am go 1.8m, nobody go buy at 2.2m sef u won't see,plus always show abroad pics AS IS. Don't fool gullible cos it might be a badly salvaged car,flooded,. Show pics of abroad and declare title given to it that way buyers go rush u. Idiot |
U are a dummie,u could uploads pics but no price tag on any of them cos I know say na very greedy price them go be. U re a stupid bstard and I think u take delight in doing this nonsense even in 2021. So make ppl for dey say u busy,say your phone dey ring. Idiot. |
Looks like a flooded car |
Who still dey carry cash in bundles,abi na wedding una dey go. One useless old man don pay na. |
Stolen funds. This is why blacks are cursed by God. Na wetin naija women like be dis,free stuffs,expensive stuffs. Man I can't worship no lady man. |
Her parents must be ashamed of themselves. Chioma has become a laughing stock |
Me sef chop beating for assembly that year,I had so may fans in my sec shoo days,I was like a king. But na only once and na becos we go hide our headmasters vboot key for closing time. I cho 7 strokes of can from one saddist teacher wey tall and the cain slim and long. I no cry sh,I swallow the pain. |
See all those Indian detectives strong faces,if u see this faces for jamb Hall,just know say u r doomed. I rem jamb that year for 2005,dem put fear into us sha. U go fear invigilator strong faces,all these ones no dey take bribe o.
|
I never liked it,no words like say everyone na deaf and dumb. My fav cartoon remains the one and only street cat named Top Cat. I too love the voice over animation character playing top cat clown and officer debo https://www.youtube.com/watch?v=1tQDPx7s65w |
Lawyer,eh more law. |
U are a thief,u want to sell body for how much,idiot amstamon: |
Tuleh jor |
Men otobo.
|
They should be grateful,set up a retail business fast and use it to take cre of your sef,una wey dey say 1m too small,oya abeg wire them 5m each na,fools. |
Dia shoe dey shine,no dust. From ac to ac. Cowards |
Audio money scammers,dem fu telegram |
Then Nepa still grt head,nitel still dey make calls,coins still dey then and no yahoo boys then,no venza,no iphones,no benz,even gen sef dey hard to see that year |
Why must I buy fuel everyday,then after bombing to retire to bed by 2am,na then Nepa go bring light. GOD WHY,why can't I sleep and wake up to meet light at least 9am. Why. Naija na dead abeg. |
Trash. If rather buy Nike backpack at 25k then buy piece of crap at 5k. Naso I go buy one useless HP bag at 8k in a mall. Fine i loved it,however it slipped and the buckle of the bag strap got damaged. Naso my 8k take lost |
It will soon be scrapped. Thank God say I never waste 5k yet |
Not anymore bro,since last year reach now I no give anything. Dia papa. dancok: |
Lexus es 05,I no try. Anchor84: |
Stfu officer Ricky,u are a crackhead metamphetamine chronic user. Fakest wannabe gangstar,and imaginary story teller. Rick ross was an upcoming artist in 2009,then who knew him,we used to see him then but we never knew him. From make it rain remix to shawty by plies,5star bitch ,etc. Fake ass https://www.youtube.com/watch?v=RW4ms8fZDfU |
Ogun kill u there, greed |
Oh bobs,Ghana money big o. |
He dey use the scam money dey drink beer for one local pub wey dem no dey wear t-shirt but only cheap singlets. Heya. Forget the money,move on. |
Abi yahoo boys don run POS with him cards |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 31 pages)