2shaw's Posts
Nairaland Forum › 2shaw's Profile › 2shaw's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 31 pages)
Dem don even make am more ugly sef.im sure u dey drag phone with them. That mark na evalasting mark |
Na manual and the rpm dey drop ,e don do me before,but e dey cause transmission issues. The moment u slow down,ac go off and engine go off. Dukeolumidemans: |
Why oputa house na,u no see bank to go burn,or refuse to go burn. Idiot |
Nawa o,reminds me of one that died a day to Xmas in his acura tsx,drunk driving or wreckeless driving. I still prefer suv to sedans. Nawa o |
All naija unmarried ladies are all useless LadyTiannah2: |
I need 5m |
I know na,during their undergraduate days,n them dey yab us,dey embarrass us,dey form ,dey break guys heart las las karma na bi tc h. Reality don set in,at age 35 u never marry as a woman in naija,your own don be GerraMeh74: |
Old evening newspaper |
She go stab am,runs gal. Re m the one that stabbed her yahoo husband in warri. never ever marry an okpo,never |
Forget all those million views scam,na like 1000$ or less sef. |
He suppose don dey see signs na,I get this useless girls many like that,I no dey bug myself on top hoes again |
This one don tie am down,he shouldn't sha scream when he sees the DEVIL. Wetin be this,na tattoo or na wetin be dat |
I no dey beef am na,and hey thanks for the public service announcement bro. I said his movies are boring, visit YouTube bro,so damn unrealistic grandlexuz: |
She dey behave like birdman,money miss road https://www.youtube.com/watch?v=esCR9caD__0 https://www.youtube.com/watch?v=-HH2LoVTElo |
He resemble one Yoruba actor like that wey be de antah Laniyan ,that Benin man that speaks yoruba, mate for acting. |
Okay,dis guy but him movies na trash abegi,its always rituals and drugs,he always dey put on dark shades like say he get apolo. Abegi Mr scarface ,I no like your movies ,so unrealistic in it nd they are boring. Like super boring |
Abegi, communion dey give six packs,abi na gold dem take dey use prepare am. Abegi. Catholic na Church,abegi. Idols and hail Mary,Catholic nor like Jesus,na Mary be their God. Abegi |
Ugly dirt |
Stfu bastard liar,how is this 2010, with 2008 engine. U bastards are liars on here,fools. Its not even sport,it was kitted here,idiot. U for sell am 3m na,idiot. When toks n 2.6m bastard thief |
Stfu bastard liar,how is this 2010, with 2008 engine. U bastards are liars on here,fools. Its not even sport,it was kitted here,idiot |
V6 is 1GR. Engine is close to 1.4m,u better go for v8 4runner or close eye buy naija used highlander 09 model 3.2m. Or manage rx 330 3.4m Runx: |
Idiot greedy thief dangote no worry nature go shock u.bastard |
Jazz danchuzzy: |
If after the accident,him eye no clear,then dem go need give am loud make e for reason Wells, dis one na foreign drunk yahoo man |
Trash artist |
I have finally gotten over my stolen iPhone 11 by 12th jan 2021,ist time in my life I felt the pain of loosing a phone to pick pockets for like 1monhth,e be like dream.,of cos I tried my best to find the phone by all means,paid popo,those ones scam me. Las las ls the phon go spoil for the thief hand |
He said a 2021lexus gx ,so when I saw the 2006 body kitted lexus IS ,I just know say na itunes card boys. Toks of that car na like 3m Walkee: |
Burna dey behave like all those yahoo boys of 25years wey manage buy c300 at 3.4m, we no go her word again. |
Yahoo boy no laptop,u never even pick anything,I rem when I was like u back in 2010 till I pick,buy system for 2012 . Na game of luck,no ogume, and if eventually u do ogume for yahoo, you will get money,get a car,get those 100 to 400l campus hoes but ud eventually die. Avoid ogume pls https://www.youtube.com/watch?v=rkJux-QZIx0 |
God abeg o,dis one resemble witch for face o. Nawa o,see open teeth of vampire. I wish na me get that kind open teeth, |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 31 pages)