Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,887 members, 7,814,004 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 12:15 AM

The Best Monikers On Nairaland You Have Seen - Romance (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / The Best Monikers On Nairaland You Have Seen (7764 Views)

Guys This Is The Most Sane And Admirable Woman On Nairaland You Should Pray For / Mention That Section On Nairaland You Have Not Visited For Once. / 14 Most Popular Personality/character On Nairaland....you Must Know Them (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Oyindidi(f): 10:19pm On Jan 15, 2018
lefulefu:
;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;
grin grin
Them be the new Nairaland couple
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Nobody: 10:22pm On Jan 15, 2018
Oyindidi:
Them be the new Nairaland couple
true grin grin
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Thegeneralqueen(f): 10:46pm On Jan 15, 2018
Martin0:


Eh eh shocked na wa ooo hope say dem nor hurt the man oo!

Come oo wetin ur babe dey use prophet do sef,nor con tell me say u join her too oo!
I dey with her wen the man run come where we dey they cry shocked
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Martin0(m): 10:50pm On Jan 15, 2018
Thegeneralqueen:
I dey with her wen the man run come where we dey they cry shocked


Hian! Run come meet una? Crying! U mean u both crying?why? Did anything happen to you both?
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Martin0(m): 10:51pm On Jan 15, 2018
lefulefu:
;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;
grin grin

U go jus dey shine teeth like say 2marow nor dey!
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Martin0(m): 10:52pm On Jan 15, 2018
Oyindidi:
Them be the new Nairaland couple
Bia oyindidi oyindidi oyindidi gbalukwu ogwu gi oogrin
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Rigel95(m): 11:16pm On Jan 15, 2018
Rigel95 salamRushdie Henitan24 paperwhite Lefulefu

2 Likes 1 Share

Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Jacktheripper: 12:38am On Jan 16, 2018
DeadRat:
WHAT are The Best Or Nicest Monikers you Have Seen Here...


BEST
LifeofAirforce1 is Nice undecided

Airforce1 too undecided

Royalblack

Queensexy

Windflower

Sinaj

Dimples

Marinee

Blackhawk






WORST!

Obontami angry

Chewingstick undecided

Candlewax undecided

Thegeneralqueen undecided

Deadrat cry

Lefulefu grin

Kush kush



Why vilipending yourself
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Thegeneralqueen(f): 4:28am On Jan 16, 2018
Martin0:



Hian! Run come meet una? Crying! U mean u both crying?why? Did anything happen to you both?
No they almost stab him to death shocked they left with his three cheques oooo I was so afraid I nor fit go fight thief shocked shocked shocked



I wish you're here you would have fight them for us embarassed embarassed
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Martin0(m): 7:12am On Jan 16, 2018
Thegeneralqueen:
No they almost stab him to death shocked they left with his three cheques oooo I was so afraid I nor fit go fight thief shocked shocked shocked


Eh eh,na wa ooo!atleast his alive,life first oo! Come oo nor try one-day say u go dey fight thief oo,nor even think am!


I wish you're here you would have fight them for us embarassed embarassed


Hian,biko isi mu gini?grin ar don see say u nor even like make I day alive sef aabi?grin

Na ichor kan mu na ndi oshi nuor ogor okwia? Bia biacan ike adia mu nji amu amu oogringringrin
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Thegeneralqueen(f): 8:44am On Jan 16, 2018
Martin0:


Hian,biko isi mu gini?grin ar don see say u nor even like make I day alive sef aabi?grin

Na ichor kan mu na ndi oshi nuor ogor okwia? Bia biacan ike adia mu nji amu amu oogringringrin
efurom na anya

Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Nobody: 10:38am On Jan 16, 2018
Jacktheripper:




Why vilipending yourself
Mr. Man Your Words Are Still In My Head. Stay Your Lane And Save Your Life
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Martin0(m): 12:01pm On Jan 16, 2018
Thegeneralqueen:
efurom na anya
Ornu gia ehgringrin ele way? Kedu nke ige yemu na?
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Thegeneralqueen(f): 12:10pm On Jan 16, 2018
Martin0:

Ornu gia ehgringrin ele way? Kedu nke ige yemu na?
Dede mooo
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Martin0(m): 12:11pm On Jan 16, 2018
Thegeneralqueen:
Dede mooo
Je ne em em mu biko!
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Martin0(m): 12:12pm On Jan 16, 2018
Thegeneralqueen:
Dede mooo
Nke nor na orlu sef! Ndia ne gbu mu oge!
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Thegeneralqueen(f): 12:13pm On Jan 16, 2018
Martin0:

Je ne em em mu biko!
Ok
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Thegeneralqueen(f): 12:14pm On Jan 16, 2018
Martin0:

Nke nor na orlu sef! Ndia ne gbu mu oge!
Or neeba....?
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Martin0(m): 12:16pm On Jan 16, 2018
Thegeneralqueen:
Or neeba....?
Yes na! Auchi,don't even know when I will return back today!
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Martin0(m): 12:16pm On Jan 16, 2018
Thegeneralqueen:
Ok
Check again!
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Martin0(m): 12:19pm On Jan 16, 2018
Thegeneralqueen:
Dede mooo

Check again! That place na shrine ooo, dem put wan woman statue for there!
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Thegeneralqueen(f): 12:22pm On Jan 16, 2018
Martin0:


Yes na! Auchi,don't even know when I will return back today!
Wow that's a very hard work to do biko tongue
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Martin0(m): 12:28pm On Jan 16, 2018
Thegeneralqueen:
Wow that's a very hard work to do biko tongue


Am jus tired ooo!
Hmmmmm na wa ooo I dey take style style dey observ and make good friends here!

Fine fine girl's plenty oo babe!grin as u nor dey around make I dey feed my eye's oogringrin nor too go vex oo! See biacan anyway ma nor talk sha!

Mehn make all these yuroba& aboki boy's nor go vex for me today ooo!
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Thegeneralqueen(f): 12:33pm On Jan 16, 2018
Martin0:



Am jus tired ooo!
Hmmmmm na wa ooo I dey take style style dey observ and make good friends here!

Fine fine girl's plenty oo babe!grin as u nor dey around make I dey feed my eye's oogringrin nor too go vex oo! See biacan anyway ma nor talk sha!

Mehn make all these yuroba& aboki boy's nor go vex for me today ooo!
That's my problem with you..... you always pay in kind.......undecided undecided


but hope say you nor dey harsh for your staff ooo
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Martin0(m): 2:09pm On Jan 16, 2018
Thegeneralqueen:
That's my problem with you..... you always pay in kind.......undecided undecided


but hope say you nor dey harsh for your staff ooo



Hian, na wa for u oogrin

Abeg those pipu (staff) na big boy's and girls dem be oooo! Sometimes I still dey work like them too,jus that sometimes ar go just decide not to and that if am too busy!
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Thegeneralqueen(f): 2:12pm On Jan 16, 2018
Martin0:


Hian, na wa for u oogrin

Abeg those pipu (staff) na big boy's and girls dem be oooo! Sometimes I still dey work like them too,jus that sometimes ar go just decide not to and that if am too busy!
Big booooyyyyyyyy grin. grin. grin. grin

You just dey feel yourself jare cool
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Martin0(m): 2:16pm On Jan 16, 2018
Thegeneralqueen:
Big booooyyyyyyyy grin. grin. grin. grin

You just dey feel yourself jare cool

Yes oo na big boy's dem be oo!

See some of them even the earn pass most bank manager's wey I know sef!

But some of dem dey fucvkup,na to use their money for woman waist and drink beer na them sabi!

Except for one girl wey dey work with us na get sense!
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Thegeneralqueen(f): 2:21pm On Jan 16, 2018
Martin0:


Yes oo na big boy's dem be oo!

See some of them even the earn pass most bank manager's wey I know sef!

But some of dem dey fucvkup,na to use their money for woman waist and drink beer na them sabi!

Except for one girl wey dey work with us na get sense!
shocked shocked Martin this one wey your staff dey earn this much......how much I go come dey earn wen I become your girlfriend..... abeg make I serious ohhhh I nor fit let you comot from my hands biko



You nah conform husband material biko
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Martin0(m): 2:28pm On Jan 16, 2018
Thegeneralqueen:
shocked shocked Martin this one wey your staff dey earn this much......how much I go come dey earn wen I become your girlfriend..... abeg make I serious ohhhh I nor fit let you comot from my hands biko



You nah conform husband material biko



See na u I be wan even take give example sef not those bank manager's but ar nor want make u con dey vex!grin

See e takes dem 2 hur's to do a day job,and that if the pesin fast well ooo! And it cost 3k per day job,so if they do 2day's job hmmm that 6k now calculate 6k in 30day's! Dem get money die!

U nor go earn one naira sef!grin beta dey hustle for ur side ooo!

Come I dey tell u ooo,ar go press u oogringrin
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by izaray(f): 2:35pm On Jan 16, 2018
Martin0:



See na u I be wan even take give example sef not those bank manager's but ar nor want make u con dey vex!grin

See e takes dem 2 hur's to do a day job,and that if the pesin fast well ooo! And it cost 3k per day job,so if they do 2day's job hmmm that 6k now calculate 6k in 30day's! Dem get money die!

U nor go earn one naira sef!grin beta dey hustle for ur side ooo!

Come I dey tell u ooo,ar go press u oogringrin
Dat's 90k, e make sense ooh undecided
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Thegeneralqueen(f): 2:36pm On Jan 16, 2018
Martin0:



See na u I be wan even take give example sef not those bank manager's but ar nor want make u con dey vex!grin

See e takes dem 2 hur's to do a day job,and that if the pesin fast well ooo! And it cost 3k per day job,so if they do 2day's job hmmm that 6k now calculate 6k in 30day's! Dem get money die!

U nor go earn one naira sef!grin beta dey hustle for ur side ooo!

Come I dey tell u ooo,ar go press u oogringrin
Wow nah big guys dem be ooooo shocked shocked


So you won friend zone me chia embarassed

With which hands undecided those concrete hands go flat me ooooo biko shocked shocked
Re: The Best Monikers On Nairaland You Have Seen by Thegeneralqueen(f): 2:37pm On Jan 16, 2018
izaray:
Dat's 90k, e make sense ooh undecided
Babe how you see am make we relocate go meet Martin ooooo nah big boy him be biko cool

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)

Plus Size Model Breaks The Internet Shares Photos Of Her Wearing 'nothing' / Kelvin Hart Warns About Porn / Please Help Me, How Can I Toast A Girl?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.