₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,149 members, 8,420,559 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 01:39 AM

Toggle theme

4kizo's Posts

Nairaland Forum4kizo's Profile4kizo's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 17 pages)

LiteratureRe: Story: Taking Chances by 4kizo(m): 2:09pm On Jul 31, 2013
princesa, nice story u gt dia, tnks 4 d tip
1 Like
LiteratureRe: Story: Taking Chances by 4kizo(m): 11:17am On Jul 30, 2013
I v been ghost reader since, bt princera u r VERY GUD, nice one
LiteratureRe: Story: A New Dawn by 4kizo(m): 10:40am On Jul 30, 2013
Ehe, 4kizo don finaly reach, errm wetin b dat his name, nedu my man i dy feel u badaly, jst continue d tori, i dy ur bac.
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 10:02am On Jul 15, 2013
Hello guyz!! Flow v strt new story!!
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 10:14am On Jul 04, 2013
Gud news guyz!!!
Flow's new story is coming up this evening.
*Dancing alingo*
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 12:00pm On Jul 02, 2013
yemi2plus2: rule number 10
Confirm
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 11:59am On Jul 02, 2013
yemi2plus2: rule number 10
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:32am On Jul 02, 2013
Madawaki01: what did he do? huh
He broke d rule
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 9:49am On Jun 26, 2013
Francuiz: How do i see flow's picture
Via 2go
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 10:03pm On Jun 25, 2013
Have any of u guyz check flow's new picture?
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:16am On Jun 24, 2013
From BARRACK BOY to IBO BOY WEY LIKE YORUBA and now MAN WEY DEY REASON. ur die hard fan i remaineth, hapi birthday flow. Stil waiting 4 new story, walk majesticaly.
1 Like
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 3:24pm On Jun 23, 2013
Hapi birthday flow
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 9:05am On Jun 23, 2013
I guess its coming to the end, mtcheww, *frowns face*
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 4:52pm On Jun 22, 2013
Hapi birthday baba, dazis methusela
1 Like
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 9:32pm On Jun 21, 2013
Flow called me moments ago, he says the adventure is about to start.
2 Likes
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:14pm On Jun 21, 2013
Aluta continual
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 7:49pm On Jun 21, 2013
On my tentackle i fire 2 unizik to walkete nd stumbete anota, Ab 4kizo v teribly landed.
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 9:38am On Jun 21, 2013
bammo: TOP 5'MAN WEY DEY REASON' CELEBRITIES OF THE WEEK
1.Texanomaly (most respectful)
2.lanceslot (most patriotic)
3.Flow1759 (still i flow)
4.4kizo (most controversial)
5.Miss Fibre (Tonto dikeh)[color=#006600][/color]
I jst dey vex dis days
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 10:13pm On Jun 20, 2013
Lols, i dy fear man o
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 9:44am On Jun 20, 2013
Biggie
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 9:42pm On Jun 19, 2013
opeano: b4 anyone try quotin dis, i need to make it known dt it was nt an error, it was a delibrate attempt by my dear frd 4kizo. False now force
I dy ves
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:43pm On Jun 19, 2013
opeano: i no side again joor, all of una get una faults. Mine na just to laf @any dats funny enof untill my laf medicine is uploaded
na now u talk my man, no mind my english teacher
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:41pm On Jun 19, 2013
opeano: omo, c pipu dey blow grama for here.... Flow...flow....flow... Pls do sth. Headache tins alredi
english no b by false
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:29pm On Jun 19, 2013
Miss_Fibre: Continue guessing.

You no wan side anybody again?
Person jst dy drink medicine 4 any anoda man's headache, shey na miss fibre or digestive b d new english teacher 4 NL?
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:20pm On Jun 19, 2013
Miss_Fibre: You make more sense liking comments than making them. Forgive me sha, I'm used to being sarcastic. If I offend you, no vex.

But 4kizo, when are you going to master simple communicable English?
Madam, if i face u, i swear u lyk it
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:18pm On Jun 19, 2013
donigspain: Sorry, but I think you seriously do need help. SMH...
*toast = woo
*current = present
Thank me later.
she b english teacher nah, make she dy teach me
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:14pm On Jun 19, 2013
Miss_Fibre: How did you toast your current babe? Your English sucks man grin grin
Dat does not stop my babe 4rm loving me or my account 4rm smiling. Nt al d european's top men speaks neat english bt dat does not stop them making there money... I no dy even c u.
3 Likes

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 17 pages)