Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,166,006 members, 7,863,634 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 10:06 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / How Y’all See This Text To My Girlfriend Nairalanders (1849 Views)
People In Their 30s With No Kids And Single, How Do Y’all Feel / I Stopped Replying A Girl I Used To Like Because Of This Text / What Does It Mean If A Girl Sends You This Text (pic Attached) (2) (3) (4)
Re: How Y’all See This Text To My Girlfriend Nairalanders by Explorerx(m): 10:03pm On Aug 20, 2022 |
Matix222:Me and you who Dey jobless You were Dey ponder on woman case 24/7 Person wey no give a Bleep about you I pity your mother Only god know the problems you don give that woman |
Re: How Y’all See This Text To My Girlfriend Nairalanders by Matix222: 10:06pm On Aug 20, 2022 |
Explorerx:As you dey my mind to know say I dey ponder woman matter 24/7 as I repeat try make your mama proud make for once she get joy sey na human she born no be every time you go dey fall her hand make she no lay a curse on you oo your work na to dey foolish yourself for NL no try make your mama proud broke ass bi*ch
|
Re: How Y’all See This Text To My Girlfriend Nairalanders by Explorerx(m): 10:18pm On Aug 20, 2022 |
Matix222:See your English sef ‘ is weird I told you’ Baba can’t you differentiate between its and is The only thing weird there is your English Which king low caliber girl you Dey follow sef I no even read una chat before Now wey I read am I just realized I have wasted my time with mentally deranged slowpoke |
Re: How Y’all See This Text To My Girlfriend Nairalanders by Matix222: 10:21pm On Aug 20, 2022 |
Explorerx: That English fit buy your evening newspaper mama food to chop shey you know � |
Re: How Y’all See This Text To My Girlfriend Nairalanders by Explorerx(m): 10:27pm On Aug 20, 2022 |
Matix222: That ….,,,,,,,,,,,, Wtf I no fit understand the rubbish you Dey type Guy you are a fool ……damnnnn Better leave that ugly hag of yours and put more effort on English lessons |
Re: How Y’all See This Text To My Girlfriend Nairalanders by Matix222: 10:30pm On Aug 20, 2022 |
Please I need advice I won't let this Fulani herdmen's boy divert my thread |
Re: How Y’all See This Text To My Girlfriend Nairalanders by Matix222: 10:32pm On Aug 20, 2022 |
Explorerx:Can your babe ever? Read the screenshots below I no get your time try go rest your brain really need am before you go yaba left go do wetin I no know
|
Re: How Y’all See This Text To My Girlfriend Nairalanders by Explorerx(m): 10:42pm On Aug 20, 2022 |
Matix222:Mumu I Bleep any bitch I want I don’t do all this emotional shit I am making millions rather Nice self messaging fool |
I Survived Poison Today / Wetin We Wan Call Dis Kind Thing So? / 10,000 Naira Giveaway To One Widow On Nairaland
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |