Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,671 members, 7,813,240 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 09:15 AM

No Joke I Need A Life Companion - Romance (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / No Joke I Need A Life Companion (2681 Views)

Can My Wife Do Such Big Joke, I Am Disturbed / Slay Queens Going Pantless Aint No Joke(video) / This Nigerian Lady Is Searching For A Regular Sex Partner And Companion (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: No Joke I Need A Life Companion by Bintabisiriyu2: 4:00pm On Nov 20, 2023
EEIA:
Someone came back from work!!? grin

What do you do for a living? grin grin grin

I don't need an answer. grin grin grin grin grin grin
Hahaha just like the guy said na ashawo, jeon dem don leak your yansh oh

1 Like

Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(m): 8:48pm On Nov 20, 2023
Marynwachukwu21:
place poster and application form


Hahaha savage.... Abeg oooo i don do advert small... i dey fine love

1 Like

Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(m): 9:25pm On Nov 20, 2023
Jeon:
Lol.
What happened to the ones that are in closer?.

No one closer bro
Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(m): 9:26pm On Nov 20, 2023
Balablue64:

Will you close those rotten teeth of yours, hookup babena your type full him neighborhood wey dem don use finish nothing dey inside una again
savage abeg e don do
Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(m): 9:56pm On Nov 20, 2023
Jeon:


Emidon11, your troll lines are lame. Come on,you have been saying a particular topic since 2020 .


Like u guys know ur self.. una come spoil my thread with throlling.... chai wetin i do
Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(m): 10:25pm On Nov 20, 2023
brain54:
Match making thread gone wrong…

Sorry dude.

@Op!

Omor i tire for the mata oooo.....
Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(m): 10:50pm On Nov 20, 2023
Antwan99:
Haha! Thread gone wrong. How come you guys even got to this extent in a pejoratives exchange?
My foot soldiers
Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(m): 10:54pm On Nov 20, 2023
Marynwachukwu21:
place poster and application form
you even answer my surname
Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(m): 11:02pm On Nov 20, 2023
Aaaaarghmed:
Girls full everywhere, u con post for nairaland .do you think nairaland will help you?
I still get believ 4 Nairaland
Re: No Joke I Need A Life Companion by EmiDon11: 1:36am On Nov 21, 2023
Martinsmine:



Like u guys know ur self.. una come spoil my thread with throlling.... chai wetin i do
who and who be the una?

1 Like

Re: No Joke I Need A Life Companion by Aaaaarghmed(m): 3:07am On Nov 21, 2023
Martinsmine:

I still get believ 4 Nairaland
na roaches full here.babe is the easiest thing to get.take strolls,enter malls.guy.babe yakpa as far as u be confam guy with OT.There was a time wen I get babes sotey,,i had to be sharing the number to anybody who needs babe because i don tire.No be achievement o,but babe na the last thing wey fit worry my mind.

2 Likes

Re: No Joke I Need A Life Companion by Godsongang: 3:04pm On Nov 21, 2023
Are you for real?


BBIA:

They coerced her to marry the cousin who raped her to cover the family shame.

The first child she bore was as a result of the rape.




Fatima aka Jeon, I know it's not easy but Alhamdullilah cool
Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(m): 1:55pm On Nov 23, 2023
Aaaaarghmed:
na roaches full here.babe is the easiest thing to get.take strolls,enter malls.guy.babe yakpa as far as u be confam guy with OT.There was a time wen I get babes sotey,,i had to be sharing the number to anybody who needs babe because i don tire.No be achievement o,but babe na the last thing wey fit worry my mind.
make i dm u
Re: No Joke I Need A Life Companion by Sacrosanct12(m): 5:57pm On Nov 23, 2023
BBIA:

We shouldn't always condemn Jeon .

Rape can be very traumatic. Imagine her being raped after they took local crude sex enhancing herbs.

It really degenerated her psychologically thus the hate for men.

But now the worse part of her life is, how is she able to live and cope with one of her rapist as a husband. cry
how do you guys know all these.

1 Like

Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(m): 3:20am On Nov 30, 2023
Sacrosanct12:
how do you guys know all these.
Me sef de wonder
Re: No Joke I Need A Life Companion by BBIA: 4:09pm On Dec 02, 2023
Godsongang:
Are you for real?


Yes

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Men And Sex / Why Is It That Beautiful Women Never Stay With One Man / 7 Reasons Why You Should Remain A Virgin Until Marriage

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.