Activefibre1's Posts
Nairaland Forum › Activefibre1's Profile › Activefibre1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
QueenDaisyy:lies...thats how they start blaming innocent guy thats it was rape@..women and there drama/spotlight. |
Wizlove: ![]() |
deramarks:I knw sey na ghana...but from my observertion....nigeria.... |
searching4loove:guy u profvok ooo. Shoor.. |
hmmm...devil na bad person ooo. I can only imagine. Him go just stand for corner dey laugh am. After him don push push push.... He crys wen u happy, laughs wen you cry. Lead us not into temptation ooo.... |
from my scientific biological analysis....e be like sey nigeria men dey jealous pass women sef. Shoo... Why u dey look my girlfriend...girlfriend were u go....no dress like tht comot....who flash u.... Like one bobo wey i dey dance wit him babe(no b sey na him babe o. Him still dey chalo the babe). Omo com see hot temper at maximum, party almost scatter.. |
i got a new phone, wey back in school. While experiencing browsing on it in the parlour, my dad and mum and all my siblings were watching newline on nta, i saw a porn image that said, ''click to view''. I clicked, didnt knw it was download and automatic play, volume of the phone tune to the highest. Just then out of the blue.....it was ...hmmmm, ahaaaaa, fu*k me, yeeehhhh baby....i tryed to stop it but couldnt. As everybody dey look me. It was so loud the next neighbor could hear. That day, My papa show my sey 2+2 no be everytime na 4. |
Ikiriye:i dont care as long as the group is moving everyone forward to that promise land we so imagined... |
e dey pain you becos no be you dey penetrate the babe....i dey ur body. Amebo |
Mostprecious:u use style lazy small....u knw how much be school fees, abi na food, or rent. No go follow your man go work. |
4C2215131:na nigeria be dis, we no dey divorce, as country dey hard we dey bond. E go easy of all of us amen. |
wey country don hard na him u wan quit job to spend time with man...u think sey na obodo oyinbo u dey. |
nothing do u...after marriage na anyhow yagayaga na |
chelsea coach ....is the reason for their downfall. Most you change everytin. From ball boys to medicals... He thinks he's still young wen he will just wake up oneday and begin make unnessary decision wic incidentally worked then. No be now. Or why shld it border him abt the relatiinship between harzard and the female medical personel. Abi him dey jealous? She vex pack comot. They are adult and not under 18 for christ sake. I even heard he reported them to abramivic and that one threaten fire...but ehnnnn e no work. Chelses coach shld tone it down, he is geting old. Even alex ferguson said wen he was a young man he behaved irrational but nw old he's more wiser. #MCU for ever.... |
dem dey craz. Anytin wey no surpprt dem . Dem go begin cry |
tribe is not the problem , but choosing the rite people u can work wit. For success. |
u b marketer? |
aha nigeria parents |

Nnam ke ihe e na a ko eri di sef? Biko goan read d post again den u modify ur reply. *but itz not my biznez sha
THIEVING PASTORS EVERYWHERE. I PITY THE GULLIBLE PEOPLE WHO ARE IGNORANTLY FUNDING THESE EXORBITANT LIFESTYLES THROUGH TITHES AND OFFERINGS WHILE THEY AND THEIR FAMILIES KEEP PRAYING AND HOPING FOR GOD TO COMEDOWN FROM HEAVEN TO BLESS THEM. HOW CAN I WORK FOR 30 DAYS AND GIVE 10% OF MY EARNINGS TO THESE BIBLICAL SCAMMERS TO RIDE JETS AND BUILD SCHOOLS THE POOR IN THE SOCIETY WON'T BE ABLE TO AFFORD