Adufaye's Posts
Nairaland Forum › Adufaye's Profile › Adufaye's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 55 pages)
ty444: guys put on your hotspot.bros how I go take set my hotspot? |
Friction |
†ђξ tin dy touch,on sat2day evenin til sunday ♏ōя̲̅ηíηģ,I nearly sick,I no fit do anytin wit ma fone,I reset ma ntwrk tired,no solution,bt e leta cum,mtn get scoring |
Guy na joke wit us ooooh We wan see d pix |
Elxandre: guy what of browser ability...na only z10 & q10 browser make sense o..shey u know?I no knw which browser u dey talk! Well it dpends on d network nd version! Make I jst drop 1 simple tin wey bb dy do wen andriod no dey do: G̲̣̣̣̥♡̷̴̬̩̃̊♡̷̴̬̩̃̊d̶̲̥̅̊ Y̶̲̥̅̊o̶̲̥̅̊и̣̣̣̣̥.. ∂ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ I̶̲̥̅̊n̶̲̥̅ C̣̲̣̣̣̲̣̣☺̣̣̥̇☺̣̣̥̇ƪ̣̥ |
Elxandre: even people wey old pass u wella need correct productive apps for their phone...who tell u say na pikin tins dey android/IOS.. I wonder why educated people buy a BB for 100k! imagine that useless bold 5 selling for around 60k! smhbros I no say andriod na 4 small pikin,I say games na small pikin tin,nd na d only tin wey I see say andriod beta pas bb,bt d rest bb beta pas,mayb na pple wey no sabi use bb! If u sabi use bb,den u go knw wastsap |
JuicyGee: I use Nokia E5, and my fone shocks me wen ever i use USB to connect to my dvd. I tink Its because de back cover is metalic.yeah some Nokia symbian fone bhave like dat wen connected 2 dvd or pc,any way we just gat 2 b careful |
[quote author=masterr.jarm]android get many app pass bb o[/quote]well I don't dis 1! Bb get many chat app nd app pas andriod,bt andriod get games pass am,nutin concern me wit games nd pikin tins |
[quote author=masterr.jarm]every phone have,their own app..BBM IS MET 4 BB..XO.AS LIVEPROFILE[/quote]bb get many chat app dan andriod |
[quote author=masterr.jarm]na bb na make am e make sense 4 andriod o[/quote]e make sense 4 andriod bcus andriod no get bbm |
As 4 2day I no go pick or make calls wen chargin |
I see |
Liveprofile dy my bb na even nonsense! I no get frnds nutin nutin Dy wan jst copy bbm bt dem no reach |
Hahaha lol ![]() Hw cum na? |
Jackpot 17-29-79-59 |
Bebetter: Forget prettiest! i swear i love this actress die!u no love her pas me o |
I comment ma reserve |
Dats ma country U didn't mention euro2000 France til I die |
Rugged una SARS |
Obasgilbert: its a testimony.... Tell me why i go leave NLwe dy always deliver ![]() |
El Guapo: [color=#0066ff]Sentiments has had a whole chunk of Your thoughts!bros no b sentiment mata o! I don already knw names wey I wan giv ma children |
U go hope die |
Given ur numba at 1st meetin dosent make u cheap! Na only naija gal dy tink cheap cheap cheap tinkin,4 abroad if u meet a gal wen she dy party or cinema just talk 2 her nd ask her numba she go quickly giv u,includin her facebuk im id,bt naija 4 where! |
Linus goodluck Ebere Jonathan Patience Tinubu Atinku Buhari Gambo Ideye Babatunde Musa Bance |
Feed me more: Angela Okorie is damn hotI swear! I even luv her pas her hubby lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 55 pages)


