|
|
Health › Re: Daily Exercise And Food Routine For Those Who Want To Lose Weight by agabaI23(m): 9:01pm On Aug 17, 2011 |
Modath has disappeared inside Selfridges Hour G has been too quiet for my liking. Hope she is OK |
Health › Re: Daily Exercise And Food Routine For Those Who Want To Lose Weight by agabaI23(m): 8:59pm On Aug 17, 2011 |
babs2011: @Agaba: you sef wanting to burst my happy bubble abeg pls let me enjoy the congratulations jare, do you know how bleeping hard it is to lose even 1/2 a kg when you are so close to goal?? and who told you its been a month, (shh i put on when i went to naija so had to shed the extra ) i'm bk down to 64kg OK I I sorry  I no talk again lol. @Toluperf I dey oo. Make you no carry work kill you for me oo Yesterday log 12 rounds of the stadium 300 bike crunches 100 synchronized double hand coiling with 15Kg 100 seated oblique with 30kg planks Today 12 rounds of the stadium 1000 bike crunches 400 seated oblique twists with 30kg 200 synchronous double hand coiling with 15Kg 100 asynchronous double hand coiling with 15Kg planks 40 Horizontal over head flips with 45kg PA(personal assistant)1982 well done on your 1kg loss |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 8:45pm On Aug 17, 2011 |
you sef too like money haba |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 4:09pm On Aug 17, 2011 |
prayer na de key |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 8:41pm On Aug 16, 2011 |
people sef no fit mind them biz |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 8:15pm On Aug 16, 2011 |
Since you dey wurupiri for NL |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 9:51am On Aug 16, 2011 |
dumb person no fit identify headache na, how come this dey pain you too much?  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 9:42am On Aug 16, 2011 |
Headache wey pass you sef no dey at all  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 8:43pm On Aug 15, 2011 |
abi Afrimag na your favourite channel? |
Health › Re: Daily Exercise And Food Routine For Those Who Want To Lose Weight by agabaI23(m): 8:37pm On Aug 15, 2011 |
I have been on special duty since Saturday, don't ask me what the duty is. Will resume training morrow. Why is everyone congratulating babsy for 1kg loss after 1 month?  . Babsy are you still 63 or 62kg?  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 10:07pm On Aug 14, 2011 |
strong thing, e de do you strong thing? |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 9:53pm On Aug 14, 2011 |
me sef no see am so |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 9:49pm On Aug 14, 2011 |
play with am, she don say make you finish am  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 9:21pm On Aug 14, 2011 |
o church water don pass garri |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 8:37pm On Aug 14, 2011 |
female de do am better with mouth abi  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 8:34pm On Aug 14, 2011 |
Oh Church, you ma sabi talk ball? |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 8:16pm On Aug 14, 2011 |
blues na OAPs, dem mercenaries don dey retire finish |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 8:05pm On Aug 14, 2011 |
city na wanna be dem be |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 7:38pm On Aug 14, 2011 |
Oh na manshit fans full here  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 5:58pm On Aug 14, 2011 |
too much talk talk for here |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 5:31pm On Aug 14, 2011 |
ball na better thing sha |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 10:45am On Aug 14, 2011 |
na for mouth you dey carry roast yam? |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 9:02pm On Aug 13, 2011 |
Since when be that? |
Culture › Re: Igbo Kwenu! Kwezuo Nu! Join Us If You're Proud To Be An Igbo Guy/lady by agabaI23(op): 8:58pm On Aug 13, 2011 |
lol
Ndi Carribean bu ndi ara. Aghotara m ihe I na-ekwu. Fb dikwa ojoo, umunwoke na-eme ka ndi ara ebe ahu. O di mma na unu na-eme ofuma. Maka munwa, hapu okwu ka a na-ele anya.
Hapu thread ahu. Echegharigo m lol |
Culture › Re: Igbo Kwenu! Kwezuo Nu! Join Us If You're Proud To Be An Igbo Guy/lady by agabaI23(op): 8:28pm On Aug 13, 2011 |
Lol I maghi ihe bu IB, ichoro ka m wenite olu? lol A ma m ihe eji enye gi nsogbu. Onye bu anu ka ijiji na-eso. Agboghobia mara mma ka umunwoke na-eso.
O dimma good luck ma i na-emecha.
O burokwa umunwoke niile na-enyocha IB mana ebe ima na nke na-eme udi omume ahu, O di mma na imutago aka eji eso ya ka udo wee diri gi na ya. O maghi na ikwesiri ntukwasi obi karia.
A di m mma. Ano m na naija ugbua onwere ihe na-enyo ka mmara ma m ga-enweta.
Jisie ike |
Culture › Re: Igbo Kwenu! Kwezuo Nu! Join Us If You're Proud To Be An Igbo Guy/lady by agabaI23(op): 7:19pm On Aug 13, 2011 |
imconfused: Igbo kwenu  Agaba kedu?Otego, hehehehehehehehe Agbafuumu fb biko. Oo munwa I.Mu na E agbago akwukwo. Anataam naija April gbanaa May  Ka emesiaa IB, na wa for you oo. congrats. Kedu maka akwukwo? I mechago? Ama m na ndi be unu ji obi oma bia agba m akwukwo gi. Igbafuru na FB maka nna m ahu enweghi obi. Eche m ma obi O ga-ezu ya ike ugbua ogbanyere gi ola lol |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 9:43pm On Aug 12, 2011 |
jare you no get bone for hand? you be flesh? |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 9:40pm On Aug 12, 2011 |
now na de time to raise your hand |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 9:26pm On Aug 12, 2011 |
thing be say you suppose begin talk better yourself |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 9:02pm On Aug 12, 2011 |
place your hand wee your hand reach |