Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,326 members, 7,811,964 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 02:32 AM |
Nairaland Forum / Agboki's Profile / Agboki's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 20 pages)
Education / Re: My Pupils Almost Put Me In Trouble by Agboki: 3:30pm On Jan 04, 2021 |
GBOKASINCHA: baba cool down pple differ no b every babe fit make ur dick stand. 1 Like |
Education / Re: My Pupils Almost Put Me In Trouble by Agboki: 3:21pm On Jan 04, 2021 |
Psych412: i no dey tell u make u believe,tradition dey make me dey carefull. |
Education / Re: My Pupils Almost Put Me In Trouble by Agboki: 12:25pm On Jan 04, 2021 |
crazyclown: If six yrs old pikin under any circumstances make u get errection den u go fit Bleep fowl. Matured babe go sit 4 my laps noting go sup e go come b pikin, baba dat ur talk better b joke ooh. 115 Likes 3 Shares |
Education / Re: My Pupils Almost Put Me In Trouble by Agboki: 12:21pm On Jan 04, 2021 |
kids get fr3 mind bt If I catch my daughter sitting on ur laps I go cut off ur dick why u go carry small grl wey no b u born 4 lapz wen u no say everybody na suspect. 16 Likes |
Romance / Re: Pls Help My Girlfriend Is Going Through Serious Depression. by Agboki: 8:16pm On Dec 05, 2020 |
�����Grls no go make us craze |
Romance / Re: Remember AMANDA The Drug Addict That Broke The Internet? See Her Recent Looks by Agboki: 8:10pm On Dec 05, 2020 |
where government/pple dey tink well no b my country. |
Romance / Re: How True Is This? by Agboki: 8:07pm On Dec 05, 2020 |
Ladies dey endure well pass men |
Forum Games / Re: At What Age Would You Like To Stop Growing Old? by Agboki: 10:04pm On Nov 24, 2020 |
lagusboyyy: dis my age ooh baba. |
Romance / Re: How To Wear a Condom When It’s Dark. by Agboki: 10:03pm On Nov 24, 2020 |
1 Like |
Romance / Re: How To Wear a Condom When It’s Dark. by Agboki: 4:26pm On Nov 24, 2020 |
Romance / Re: Help My Brother by Agboki: 4:07pm On Nov 24, 2020 |
Romance / Re: How Much Should I Consider Safe To Have In My Bank Before Thinking On Wedding? by Agboki: 12:23pm On Nov 23, 2020 |
MONEY NO B NUMBER 1 HERE,many tins dey to consider b4 marriage some dey broke enter marriage hit and some dey well enter marriage come broke so no amount dey enough to get 4 account b4 marriage. 30 Likes 2 Shares |
Crime / Re: Youths Beat Catholic Priest, Odunze, In Ebonyi For Flogging Councilor's Son by Agboki: 12:44pm On Oct 09, 2020 |
chukwuibuipob: u and ur entire family are complete fools. 1 Like |
Romance / Re: How Many Times Should Couple Have Sex In A Week? by Agboki: 10:09am On Oct 06, 2020 |
placeofallure: Check weda baba dey use blue pill. |
Romance / Re: How Many Times Should Couple Have Sex In A Week? by Agboki: 10:05am On Oct 06, 2020 |
realestate99: 2017 1 nearly kill me,most slim grls dey mostly b nymphs. |
Romance / Re: Former Clubs Owner And A Retired International LovePeddler Speak by Agboki: 9:54am On Oct 06, 2020 |
Last last Na her body her business I b nobody 2 judge her no body holy pass. |
Health / Re: COVID-19 Update For September 20 2020 In Nigeria - (1,246 Tested) by Agboki: 12:51am On Sep 21, 2020 |
Egoat: Dis country na joke. |
Romance / Re: Taxi Driver Nabbed While Nashing A Lady, By The Road Side - VIDEO by Agboki: 2:15pm On Sep 17, 2020 |
Alu mere....we av seen it all... awa ti ritun |
Romance / Re: After 20 years, Masturbation Has finally Destroyed My Life by Agboki: 2:04pm On Sep 17, 2020 |
Baba u suppose carry cup e no easy |
Nairaland / General / Re: Son Of Abubakar Al-Jumma 'Sadeeq Plaza' Dies In Accident With His Friend by Agboki: 1:48pm On Sep 17, 2020 |
2020 and bad news b lyk lala and snake. 6 Likes |
Crime / Re: Wife Of Lascatter Accuses Him Of Defiling Their 5-Month-Old Baby. He Reacts by Agboki: 1:44pm On Sep 17, 2020 |
tegrianonigltd: Na same tin we still dey take I say e fit b true. |
Politics / Re: 42 Ambassadors Await Postings 96 Days After Senate Confirmation by Agboki: 1:42pm On Sep 17, 2020 |
Our ghost president performing magic. |
Crime / Re: Wife Of Lascatter Accuses Him Of Defiling Their 5-Month-Old Baby. He Reacts by Agboki: 1:33pm On Sep 17, 2020 |
Nothing I no go read women strong bt d way d man take weak 4 d video d story fit b true. |
Politics / Re: Benjamin Collins: Army Buries Soldier Tortured To Death By Senior Officers by Agboki: 1:28pm On Sep 17, 2020 |
Africans with power lyk 2 dey always do anyhow. 1 Like |
Crime / Re: Four Men Beat A Policeman To Death In Ogun (Photo) by Agboki: 11:48am On Sep 15, 2020 |
E go good make every citizen dey kill a police man daily ,dose pple dey very very evil. 1 Like |
Celebrities / Re: Michael Ilesanmi And Angela Deem Wedding Photos: She Says She Can't OBEY HIM by Agboki: 11:40am On Sep 15, 2020 |
oluseyiforjesus: Who tell u say Adam and Eve na white? 2 Likes |
Romance / Re: I Need A Mature Woman To Marry by Agboki: 10:11pm On Sep 13, 2020 |
U dey jobless dey find wife Abi? 1 Like |
Crime / Re: Yusuf Toyib Kidnapped: This Medical Doctor Is Missing! Please Have You Seen Him? by Agboki: 9:43pm On Sep 13, 2020 |
2020 and bad news? |
Celebrities / Re: 18 Nollywood Celebrities That Have Died And Joined Their Ancestors by Agboki: 12:06am On Sep 11, 2020 |
Dickeyrider: No dey insult men because nobody send u message afterall u see d gud 1ce b4 u settle 4 scallywags. 1 Like 1 Share |
Celebrities / Re: 18 Nollywood Celebrities That Have Died And Joined Their Ancestors by Agboki: 12:01am On Sep 11, 2020 |
Toyboyz: Baba Muna na from Anambra not enugu |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 20 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42 |