Bank self dey dupe u and Pray say bank get ur tym wen dem even temper with ur account our system na rubbish, meanwhile I disable my ATM because d plenty wayo Wey banks dey do me self.
lefulefu: e good as u stop..at least now even if u drink na occasionaly.me occasionally i dey drink like during festive period or someone invite me for his or her birthday.but say every evening i go beer palour or pub to drink i no dey do that one.wen person don too dey addictive to alcohol to stop and besides for here dem even get very addictive drinks more worse than beer.Like rum or vodka.some of dem here wey dey addictve to rum and vodka d tin don finish dhier live.some don use all their life savings and money for rum sotay many of them are homeless.u go see somebody dey beg u for a dollar make im gather go buy rum drink.so sef go poo on demselves wen d drink don too catch dem .apart from all these u dont even want to mention the effect e go get on ur liver or kidney like fatty liver for example wey common with chronic alcoholics.
Wetin b ur location we den dey addicted 2 every liquid Wey dey intoxicate and we dey always mix am to no who get strong head.
lefulefu: no wonder cos if u exercising and also drinking heavily u tasking ur body system in the sense that alcohol dehydrates the body and also when working out u sweat..so that can be disastrous to the body. apart from big stomach there are other more disastruous effect alcohol can have on ur body if u are heavy addict everything in life na moderation
me and my drinking squad all dey slim without pot belly bt na me 1st retire and na most of dis reasons Wey u gve make me pause e jst dey surpring 2 pple say I fit stop,dem been look me lyk Nigerian breweries.
lefulefu: no body go agree say im get pot belly nah dere this guy of mine very skinnyas in ehn.. d guy na baba wen it comes to stout in the mornings im dey use d tin wash mouth sef im recent pixs wey i dey see of him now though he's still skinny he don dey carry belle now he almost wan dey get kwashorkor starture skinny arms and a round stomach
by the way wetin make u stop to dey drink heavily? is it your pastor abi u come dey concerned of ur health recently?
I start Som kind of fitness training Wey help my mind no body preach gve me and my health still dey d perfect state and my Tommy with or without workout always dey flat.
lefulefu: no many are in control of themselves.but true sha star larger beer can certainly make someone"s stomach get large very quickly.Based on say na bigger bottle and hence larger portion and bear in mind some guys can consume eight to fifteen bottles of larger beer at a sitting and they indulge in such everyday.
Talk wetin u no,i jst stop 2 dey drink heavily recently and na star b my brand beer no dey give pot belly.
leetech93: Happy Sunday nairalanders, please, help a brother, I am presently 27 years and in a relationship. Anytime I am in the other room with my bae and we are doing things, I do cum quickly, my girl don't complain ,but recently while having fun, I noticed she was lost in pleasure and was craving for more, but unfortunately, I came in less than 10 minutes. This time, why she didn't complain as usual, the displeasure was obvious in her face. please, I am the kinda guy who hate taking pills for enhanced sex performance. I am writing this, with the aim of getting solution from experienced men in the house. Please Moderator should help me push this to the front page.
Na porn u wan go dey act? So 10 minutes no do u Abi?me dey last 1 minute 5 seconds.
And people here are saying she's hiding something. She's not hiding anything from the guy, that's just the way she is.
I hate calls also and I LOVE chatting. I prefer to text or chat up on Whatsapp than call. It's normal.
I hate both calls and text I dey c dem as disturbance,I dey live phone 4 house self except on business days I only pick some business calls and u mst talk fast.
360clips: I used to wonder why all these black men die before their time. Now i understand that's it's these parasitic creatures that put them in early graves! These Nigerian women are so useless and stupid that they think it's the man's responsibility to foot all the bills and pay for every single thing that has to do with bills. They're so selfish and greedy that even the ones that have good paying jobs don't want to contribute to footing of bills. They got this very foolish mentality that the man must "provide it all". I don't know where they got such stupid mental from or maybe it's from abject poverty. What even baffles me the most is the fact that these men still keep marrying these foolish women all in the name of this nonsense love that doesn't exist! My people love doesn't exist! There's nothing like love. It's a delusional foolish thought emotional people use to fill their empty hearts.
chumada: yea, I am seriously in love with a mad woman in m y area, it all started when I was going to work one early morning unfortunately this pretty mad lady was taking her shower, her unclothedness caught my attention, she possess sweet breast my girlfriend failed to have with her sexy gallant cute body. Ever since then I can't stop thinking about her, I wanna make love to her. I am dying in love already