Jobs/Vacancies › Re: An Evangelist Is Needed On A Mountain In Ogun State by Agboki: 6:36am On May 27, 2025 |
na play b dis abi wetin? |
Health › Re: Mortician Explains The Misconception About Knocking On A Morgue Before Opening by Agboki: 6:34am On May 27, 2025 |
c hustle |
Crime › Re: The Major Reason VDM Was Whisked (photo) by Agboki: 9:38pm On May 03, 2025 |
Nigeria matter just tire person. |
Crime › Re: See As Verydarkman Speaks As He Was Beaten And Denied Food By Efcc by Agboki: 9:36pm On May 03, 2025 |
Nigeria no just follow. |
Romance › Re: How I Cured My Erectile Dysfunction by Agboki: 8:08pm On Apr 17, 2025 |
CyrusVI: Just Tiger nut, Groundnut,Date nut and Soya beans abi? And the person go dey pour am for cup dey add water morning, afternoon and night? Any particular measurement dey?
People wey dey mention milk, dey confuse me sef...that one dey work too? You fit also add milk if you like BT note e dey also make person add weight ooh,so if you dey drink am try 2 dey workout ooh. |
Romance › Re: Lady Cancels Wedding As She Allegedly Ditches Fiancé For Abroad-based Man by Agboki: 9:26pm On Apr 11, 2025 |
Everybody wants a gud life 4 his or herself so no blame her....if U sha talk anything abt karma U dey mad.ogun punish karma. |
Crime › Re: Man Flees Home After Herdsmen Kidnap Brothers In Delta State by Agboki: 10:18pm On Apr 10, 2025*. Modified: 9:24pm On Apr 11, 2025 |
Hausa's na number 1 citizens touch dem touch trouble,Nigeria a failed state. |
Romance › Re: Rihanna Is A World Class Billionaire But Married A Street Boy( Pix) by Agboki: 4:36pm On Mar 30, 2025 |
Just street boy keh,U no no how much I been dey pay dis guy when him been dey do security guard for me 4 Aba. |
Sports › Re: Nigerian Boxer Olanrewaju Dies After Collapsing In Ghana Fight by Agboki: 4:33pm On Mar 30, 2025 |
Naso boxing been dey in d earlier days fight till some1 drops bt now d fight suppose end with no contest since him been dey win on points. |
Phones › Re: Used This Solar-powered Charger For Over A Month Without Recharge, Demonstrating by Agboki: 7:13pm On Mar 26, 2025 |
They try add price. |
|
Business › Re: Lift Illegal Restriction On My Account, Abuja Baker Tells GTB by Agboki: 5:18pm On Sep 30, 2024 |
Nigerian banks go jst dey misbehave. since last month i don go apply 2 open account for access bank awkuzu till today dem neva open am, my money i neva c my passport 4 were, dem dey bobo me with network matter. |
Business › Re: Brand New Jute Bags by Agboki: 11:04am On Sep 30, 2024 |
your location |
Romance › Re: HOW ARE YOUR EXES DOING? - Brainjotter Ex's Story by Agboki: 11:37am On Jul 28, 2024 |
my exes wey some of them dey still come rob me and anytime wey dem still dey with me dem still dey always dey carried away, although most don marry now. |
|
Romance › Re: Am Emotionally Damaged I Need Help !!!! by Agboki: 1:48pm On Jul 23, 2024 |
Henry2405: There is something bothering me I need advice….There is dis girl I meet wen I got admitted in 2021, she was in ND2 while I was in ND1,I asked her out then she declined saying she wasn’t ready for anything relationship and the other things done inside. Besides I am not a virgin but she isnt, fast forward to dis year after her one year IT, back to HND 1 while I am currently doing my 1yr now…so early dis year she started giving me green light, showing interest in me, so suddenly ending of March dis year I accepted and we started dating (This girl na church girl,u should understand wat I mean). but before we started I told her I no be church Guy, like am say my own na to go Sunday service come back house anything fellowship I no de go and I no be virgin, she said she will make out tym for church and me I agreed. Omo relationship start we normally kiss and do pre-intimacy and touch her clit, but I don’t finger her she don’t want it but dis girl she cooks for me even wen I don’t have money to cook she cooks for me with her own money…so suddenly dis month as we were chatting she said she is stopping all we have been doing like de kissing and de pre-intimacy of a thing that it is a SIN, that it stops blessing from coming 🙄and more, over that it is bringing down her spiritual life💔😔 That it wont stop her from loving and caring for me 😒🥺 me am confuse coz I love dis girl but e don tey wey I fk and she is saying all this to me ….and she is my neighbors for lodge nt de same lodge but her window is facing my door and I don’t know if I am to cheat😔💔and 2morrow now she fit still no marry me and end up marrying another person(somebody who is prayerful like her and goes to church like her like she do say and I de pray but no be dis speaking in tongue and I no de go church like am) then giving everything to the person and I go come loose. I really need advice please…🙏 No insult please" Una dey try 4 dis generation of kids,wetin person wey Neva dey feed himself dey use woman do? |
Romance › Re: My Boyfriend No Dey Knack Me Well I Need Help by Agboki: 10:32pm On Jul 05, 2024 |
orohbiro: Pls my boyfriend easily release pls what should he take so that he can last an hour pls help save our relationship before I quit at of frustration pls am begging na small issue b dis na |
Education › Re: Eldee The Don 18years Later by Agboki: 8:19am On Jul 05, 2024 |
Nigeria na just scam. |
Romance › Re: How I Cured My Erectile Dysfunction by Agboki: 7:55am On Jul 03, 2024 |
|
Romance › Re: How I Cured My Erectile Dysfunction by Agboki: 10:23pm On Jun 28, 2024 |
Jackanda1: The solution to Porn induced erectile dysfunction is to stay away from Porn completely.
This your yeye mixture would only cause you health issues in the long run. pple lyk you self BT abeg try dey use Ur brain dat is if u actually get 1.check d benefits of d listed nuts /crops apart from even helping your stamina in bed. |
Romance › Re: How I Cured My Erectile Dysfunction by Agboki: 8:00am On Jun 28, 2024 |
Silentgroper: ok .. I fit no getting time dey grind am .. na why I dey ask if I fit just chew am directly.. but hope u sha no say u no fit shew soya beans raw? |
Romance › Re: How I Cured My Erectile Dysfunction by Agboki: 7:54am On Jun 28, 2024 |
Jackanda1: Are you sure it works. Have you tried it before? d powder mixture dey my fridge lyk dis I fit snap am if u wan c am, remember to leave junk foods ooh. |
Romance › Re: How I Cured My Erectile Dysfunction by Agboki: 9:42pm On Jun 23, 2024 |
Silentgroper: pesin no fit just chew everything mouth together ..
2. Can tigernut, groundnut and dabino work without the soybeans .. the taste of soybeans dey do me like to vomit... grounding in powder form go legit pass d soya beans taste no go even come again self if u do am well and yes u can chew dem if u want u fit dey add Coconut and avocado self since u wan dey chew dem lyk dat,anoda sure method again na 2 ground ginger and garlic and lemon mix am 2geda dey drink every morning.bt dat soya beans method na him I dey use now d ginger method na him I dey use B4 d only problem with ginger method bsay e fit dey make u lose weight. |
Romance › Re: How I Cured My Erectile Dysfunction by Agboki: 6:03pm On Jun 23, 2024 |
chilax001: I started masturbating for over 15years and at a point my private part begin to go down quickly when i am having intimacy with a woman. i have been worried and just last month i have been taking different medications untill i came accross the herbs Coco samba, i have made a thread about it but i just want to create another for people to truly believe me. the herb is very powerful and my dick is strong like rock. you can give it a try today u dey suffer from porn induced erectile dysfunction it can b cured completely with dat naturally drink wey I just explain here and try dey always eat watermelon and d seed 2geda Ur cure go permanent. |
Romance › Re: How I Cured My Erectile Dysfunction by Agboki: 5:54pm On Jun 23, 2024 |
Coco samba na Viagra BT dem do am lyk normal ordinary bitters dem dey sell am 4 every shop wey dey sell action bitters.if you want lasting and permanent solution go buy soyabeans, tigernuts, groundnut and dabino ground am togeda 2 powder dey add water dey drink am 3 tyms a day u go dey always dey active..do dis method and your dick go fit dey bust wall naturally.but coco samba and jecomo dey work lyk Viagra defferent product with same effect with 1 bottle your dick go dey stand anyhow 4 3days straigh(and it's cheap) bt do d natural method wey i jst teach nw na permanent solution sha. |
Agriculture › Re: Cow For Sale. by Agboki: 10:14am On May 21, 2024 |
if na east I 4 say make u carry am com |
Romance › Re: Rev Fathers Have Sex With Rev. Sisters Regularly by Agboki: 2:00am On May 20, 2024 |
mortal na mortal. |
Romance › Re: I Never Knew He Was A GAY by Agboki: 9:55pm On May 16, 2024 |
Gbadugbakun: Next time don't end the call send your account number to him to credit you since he's the one that said he wants to help you. Let him help bad advice those pple dey get bad mind,dem fit even set u up rape u. |
Romance › Re: Anytime Am Angry I Must Branch Ashawo Quarter by Agboki: 2:28pm On May 16, 2024 |
Pussyisgud: For gbagada here for lagos 99 brothel, dem go first call price but na you go price am com talk how much you get, if you be jew dem fit go collect like 10k for your hand but as a regular customer know how to price it, and no be all dose old mama opo am talking young fresh girls even yellow skin. customer... BT 4 ojo here u go hardly c 2k cheapest na 5k if she no set well 3k. |
Forum Games › Re: N20,000 Naira For the Correct Answer - WINNER PAID!!! by Agboki: 10:36am On May 16, 2024 |
MrCork: SIMPLE QUESTION;
Name a product that gains value with age & use?
..and
N20,000 Will be transferred across for the correct answer within 1,hour
.THIS IS REAL.....LETS GO!!!!!
PLEASE NOTE; THE CORRECT ANSWER MUST BE REPEATED TWICE TO PROVE YOU ARE 100% SURE OF YHE CORRECT ANSWER!!
Gooooood luck!! 
Education |
Romance › Re: Anytime Am Angry I Must Branch Ashawo Quarter by Agboki: 10:31am On May 16, 2024 |
Pussyisgud: There's nothing wrong there as long as you are not paying too much, i visit olosho too na its just 2k for short time and 400 naira for action bitters everything 2400. Just shine torch wela mek u no go bang d one wey get boils for kpekus that thing dey infect by skin touch. which ashawo still dey collect 2k,na village u dey? |
Agriculture › Re: Hybrid Plantain suckers / How to set up plantain farm by Agboki: 6:16pm On Apr 26, 2024 |
tomi2000: Do you have any agent at Oke-Afa market at is old Lagos who can help me sell my Plantain. if you can take dem to iyana oba market ojo early in d morning let's say ABT 4/6am u will sell fast. |