Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,334 members, 7,811,975 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 03:33 AM |
Nairaland Forum / Agboki's Profile / Agboki's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 20 pages)
Celebrities / Re: Stealing Pants For Ritual Purposes Is Crazy – Harrysong by Agboki: 9:15pm On Jan 20, 2019 |
BiGVEEN58: I jst hope say na ur clear eyes u take dey write dis nonsense!lyk i told u b4 if u want 2 no d potency of African assurance(juju) den buzz me make we waka. If not uncle I rest my case. |
Romance / Re: First Rain In 2019. How Are You Making The Most Of It? by Agboki: 3:02pm On Jan 20, 2019 |
Earthbound: Dem go rush say na ritual. Meanwhile rain no fall 4 myside of Lagos. 1 Like |
Celebrities / Re: Stealing Pants For Ritual Purposes Is Crazy – Harrysong by Agboki: 2:31pm On Jan 20, 2019 |
BiGVEEN58: Oga wen u no nothing doubt nothing!jst dey look 4 eye and no try 2 even understand am. |
Celebrities / Re: Stealing Pants For Ritual Purposes Is Crazy – Harrysong by Agboki: 2:23pm On Jan 20, 2019 |
BiGVEEN58: No nid 2 dey argue wit pple lyk u oga reader,if u sure say juju no dey work,I dey ojo military cantonment come wit any of ur sure frnd (so dat u go dey sure say na only bet u dey come 4).we go waka 2geda maybe dem go test am 4 ur body so dat u go get sense.c ur mumu talk!if u go lyk make we c PM me. |
Celebrities / Re: Stealing Pants For Ritual Purposes Is Crazy – Harrysong by Agboki: 9:22am On Jan 20, 2019 |
BiGVEEN58: If u believe say e no dey exist,go find bad native doctor trouble.person wey Neva c dey pray make em c. |
Romance / Re: Why Am I Always Rejected,how Do I Get Out From This by Agboki: 10:51pm On Jan 19, 2019 |
Oga no pray make pple or girls like u 4 now bcuz if dey do e dey carry money.i no dey kip friends or even talk abt grl friends 4 now even say I don reach d age of marriage,money mata 1st,4 now I dey purposely skip fashion bcuz I Neva want draw attention or even cause tension. 3 Likes |
Romance / Re: Selfish Partners by Agboki: 7:16pm On Jan 13, 2019 |
Itsachair: Use ur piece of mind do beta tin. |
Romance / Re: Advice Needed!! by Agboki: 5:48pm On Jan 13, 2019 |
Una wicked |
Romance / Re: Can I Find My Ideal Woman On Nairaland by Agboki: 5:39pm On Jan 13, 2019 |
IamEh: Oga u fit finally find clay ooh. |
Romance / Re: How To Get A Girlfriend Fast And Easy Way by Agboki: 1:14pm On Jan 13, 2019 |
Romance / Re: "She Did Traditional Marriage Last Week, Got Scholarship To US This Week" by Agboki: 12:25pm On Jan 13, 2019 |
UyaiIncomparabl: Jst c ur reasoning,na pple lyk u dey draw insults 2 ladies. 27 Likes |
Romance / Re: Caption This Photo Of A Lady Unhappy look At This Couple Kissing At A Wedding by Agboki: 12:21pm On Jan 13, 2019 |
Dat babe fit dey look anoda tin oooh or even lost in tot,d country strong reach 2 make person loose mind. 2 Likes |
Health / Re: UPTH Delivers First IVF Baby In Port-Harcourt by Agboki: 10:03pm On Jan 12, 2019 |
:' 800k adoption dey cheaper and 4 our grls wey Don turn proffetional abortionist make una continue,hope una c how much person take dey find pikin? |
Romance / Re: Women Of Over 30, Why Are You Still Single? by Agboki: 9:52pm On Jan 12, 2019 |
Raalsalghul: Oga use ur brain,stop 2 dey reason tins as u take tink say u c am!e get many tins wey u no fit understand,hope u Don hear of kachi d sosoliso flight crash survivor, she get dat issues wen she dey 16 and now she dey 29/30. I Don also c a grl wey go dey her middle 30's now she suffered from severe ailments 4rm wen she was abt 18/19 till now she jst dey recover,shey u go use say bcoz u wan marry 4 ur 20's even 4low any man wey say hello?how u wan take even no d serious 1ce? When u no say bad 1ce plenty pass, Some get serious relationship wey dem tink say d partner go finally marry dem Bt e Leta no end well ,bro every tin na luck, even ask urself how many young men of even 30 and above ready 2 marry,which pple suppose marry does our aunty wen Don reach 30?reason well b4 u criticize or judge.I rest my case on dis. 1 Like 1 Share |
Crime / Re: Michael Asiwaju Accused Of Raping Girls In His Car by Agboki: 9:01pm On Jan 12, 2019 |
How u go 4Ce women 4 sex,wetin pple dey c 4 crime? |
Crime / Re: Notorious Bandits Sponsor Reveals Where Weapons Are Imported From. Photos by Agboki: 8:59pm On Jan 12, 2019 |
uwish: Very cheap,Bt I no want talk 4 Likes |
Crime / Re: Notorious Bandits Sponsor Reveals Where Weapons Are Imported From. Photos by Agboki: 8:58pm On Jan 12, 2019 |
Wetin pple dey c 4 crime? 1 Like |
Romance / Re: Women Of Over 30, Why Are You Still Single? by Agboki: 8:42pm On Jan 12, 2019 |
Raalsalghul: Somtyms no b so,I no som beautiful ladies wey life played fast 1 on 4 Deir prime and dem dey responsible 2 d core!my broda study life well.how I wish I fit do voice note I 4 explain beta. |
Romance / Re: Women Of Over 30, Why Are You Still Single? by Agboki: 8:38pm On Jan 12, 2019 |
faithfull18: if u c d right 1ce u go no? |
Romance / Re: Can You Marry A Prostitute? by Agboki: 10:54pm On Jan 11, 2019 |
Romance / Re: Can You Marry A Prostitute? by Agboki: 9:30pm On Jan 11, 2019 |
Shelumiel: Oga no make dat mistake @all only ur prick no fit do her. |
Romance / Re: How I Got Into The Friend Zone (my Lesson) by Agboki: 9:28pm On Jan 11, 2019 |
Noted |
Business / Re: Nairaland Most Visited Forum In Africa, 3rd In The World by Agboki: 9:17pm On Jan 11, 2019 |
Make I pretend lyk say I believe. |
Business / Re: Advice Pls!...which Skill Should I Go For? by Agboki: 10:45pm On Jan 10, 2019 |
Oga phone repairs.jst sabi d work kom dey site,u fit 2 dey go house wit 15k or more Dan daily if e 2 bad 2k go still follow u and e go still dey useful 2 u 4 skul. |
Romance / Re: Looking For A Life Partner by Agboki: 9:47pm On Jan 10, 2019 |
I laugh in Benin language,no worry dem broke and desperate guys go contact u. 1 Like |
Romance / Re: Most Of Nigeria Girls Are Just Too Lazy by Agboki: 9:22pm On Jan 10, 2019 |
Romance / Re: Savage : Madam handle your frustration with dignity. by Agboki: 9:14pm On Jan 10, 2019 |
pansophist: Live dem,most of dem feminist na lesbians! 2 Likes |
Romance / Re: Most Of Nigeria Girls Are Just Too Lazy by Agboki: 9:11pm On Jan 10, 2019 |
Rextizzle: I swear I Don tire 4 our grls and d worst part bsay dem dey blame am on d country! |
Celebrities / Re: Segun Arinze Shares Shocking But Funny Video Of A Dog Twerking. Fans React by Agboki: 8:54pm On Jan 10, 2019 |
D dogs are not 2 b blamed |
Celebrities / Re: Laura Ikeji Shares Intimate Pictures With Her Husband by Agboki: 8:06pm On Jan 10, 2019 |
Yeye dey smell make I jst sidon press boby jor 19 Likes 2 Shares
|
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 20 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |