Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,277 members, 7,811,812 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 08:15 PM

Agboki's Posts

Nairaland Forum / Agboki's Profile / Agboki's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 20 pages)

Romance / Re: Couple Caught Having Sekz In A Car, Shamed By Residents -photos by Agboki: 2:02pm On Sep 03, 2020
Stale news,wetin even concern pple.
Business / Re: 6 Ways To Protect Your Bank Account From Scam by Agboki: 1:16pm On Sep 03, 2020
Bank self dey dupe u and Pray say bank get ur tym wen dem even temper with ur account our system na rubbish, meanwhile I disable my ATM because d plenty wayo Wey banks dey do me self.
Health / Re: Pristine Muscles by Agboki: 1:42pm On Sep 01, 2020
Baba come dey teach na,who dey gym everyday here?
Crime / Re: Police Attack Alaba Peters, Lagos Community Leader With Axe - Picture by Agboki: 10:20am On Aug 31, 2020
we jst dey hear nonsense daily
Crime / Re: Delta Vigilantes Torture 26-year-old Man To Death by Agboki: 10:19am On Aug 31, 2020
nigeria d worst country to b born.
Romance / Re: The Benefits Of Drinking Stout by Agboki: 9:38pm On Aug 30, 2020
lefulefu:
e good as u stop..at least now even if u drink na occasionaly.me occasionally i dey drink like during festive period or someone invite me for his or her birthday.but say every evening i go beer palour or pub to drink i no dey do that one.wen person don too dey addictive to alcohol to stop and besides for here dem even get very addictive drinks more worse than beer.Like rum or vodka.some of dem here wey dey addictve to rum and vodka d tin don finish dhier live.some don use all their life savings and money for rum sotay many of them are homeless.u go see somebody dey beg u for a dollar make im gather go buy rum drink.so sef go poo on demselves wen d drink don too catch dem grin.apart from all these u dont even want to mention the effect e go get on ur liver or kidney like fatty liver for example wey common with chronic alcoholics.



Wetin b ur location we den dey addicted 2 every liquid Wey dey intoxicate and we dey always mix am to no who get strong head.
Romance / Re: The Benefits Of Drinking Stout by Agboki: 6:20pm On Aug 30, 2020
lefulefu:
no wonder
cos if u exercising and also drinking heavily u tasking ur body system in the sense that alcohol dehydrates the body and also when working out u sweat..so that can be disastrous to the body.
apart from big stomach there are other more disastruous effect alcohol can have on ur body if u are heavy addict
everything in life na moderation



grin grin me and my drinking squad all dey slim without pot belly bt na me 1st retire and na most of dis reasons Wey u gve make me pause e jst dey surpring 2 pple say I fit stop,dem been look me lyk Nigerian breweries.
Romance / Re: The Benefits Of Drinking Stout by Agboki: 2:22pm On Aug 30, 2020
lefulefu:
no body go agree say im get pot belly nah cheesy
dere this guy of mine very skinnyas in ehn..
d guy na baba wen it comes to stout
in the mornings im dey use d tin wash mouth sef
im recent pixs wey i dey see of him now though he's still skinny he don dey carry belle now
he almost wan dey get kwashorkor starture
skinny arms and a round stomach

by the way wetin make u stop to dey drink heavily?
is it your pastor abi u come dey concerned of ur health recently?




I start Som kind of fitness training Wey help my mind no body preach gve me and my health still dey d perfect state and my Tommy with or without workout always dey flat.
Romance / Re: Government Official Caught Performing Sexual Acts With His Secretary On Zoom by Agboki: 7:54am On Aug 30, 2020
I smell lies,zoom dey work 4 system?
Romance / Re: Man Rolls In The Mud After His Girlfriend Rejected His Marriage Proposal (video) by Agboki: 7:51am On Aug 30, 2020
Mumu men everywhere,no b our culture 2 kneel down propose 2 woman dem no go hear.
Romance / Re: Will You As A Girl Marry A Non Graduate by Agboki: 7:38am On Aug 30, 2020
Yeye question
Romance / Re: Things I Learn From Getting Hurt. by Agboki: 7:36am On Aug 30, 2020
Never trust good pple because nobody really dey good.

2 Likes 1 Share

Romance / Re: The Benefits Of Drinking Stout by Agboki: 7:29am On Aug 30, 2020
lefulefu:
no many are in control of themselves.but true sha star larger beer can certainly make someone"s stomach get large very quickly.Based on say na bigger bottle and hence larger portion and bear in mind some guys can consume eight to fifteen bottles of larger beer at a sitting and they indulge in such everyday.




Talk wetin u no,i jst stop 2 dey drink heavily recently and na star b my brand beer no dey give pot belly.

1 Like

Romance / Re: Abeg, I Need Help, I Don' T Last More Than 5 Mimutes In Bed by Agboki: 7:20am On Aug 30, 2020
leetech93:
Happy Sunday nairalanders, please, help a brother, I am presently 27 years and in a relationship. Anytime I am in the other room with my bae and we are doing things, I do cum quickly, my girl don't complain ,but recently while having fun, I noticed she was lost in pleasure and was craving for more, but unfortunately, I came in less than 10 minutes. This time, why she didn't complain as usual, the displeasure was obvious in her face. please, I am the kinda guy who hate taking pills for enhanced sex performance. I am writing this, with the aim of getting solution from experienced men in the house.
Please Moderator should help me push this to the front page.



Na porn u wan go dey act? So 10 minutes no do u Abi?me dey last 1 minute 5 seconds.

17 Likes

Romance / Re: Being Pretty Is A Curse Becos Guys Will Never Let You Be by Agboki: 4:10pm On Aug 25, 2020
If u tink say being beautiful na curse den try being ugly lyk me u go understand tins.
Romance / Re: Is The Baby Mine? by Agboki: 2:16pm On Aug 22, 2020
Y em Kom b say since Dec na now u Kom remember 2 ask us?
Romance / Re: Could My Girlfriend Be An Introvert Or Is There Something Else. by Agboki: 2:07pm On Aug 22, 2020
NeeKlaus:

Thank you!

And people here are saying she's hiding something. She's not hiding anything from the guy, that's just the way she is.

I hate calls also and I LOVE chatting. I prefer to text or chat up on Whatsapp than call. It's normal.



I hate both calls and text I dey c dem as disturbance,I dey live phone 4 house self except on business days I only pick some business calls and u mst talk fast.
Health / Re: My Skin Is Too Soft (please Help) by Agboki: 1:57pm On Aug 22, 2020
U nid more vitamin d,stop yahoo work enter sun.

37 Likes 1 Share

Romance / Re: Man In Tears As His Girlfriend Rejects His Proposal In Public by Agboki: 1:52pm On Aug 22, 2020
Made4naijalove:
Man breaks down in tears as a woman rejects his proposal in public

Crowd begs a woman to say yes after her man broke down in tears when she rejected his public proposal.

Watch video below


https://www.youtube.com/watch?v=XSXV817kz9Q

Cc Lalasticlala
Cc MissyB3
Cc Fynestboi
Cc Mynd44



Grl Wey no fine,c as she worwor lyk my girlfriend bt Sha dat guy na idiot,boys plenty pass babes so y cry ova jst 1.

19 Likes 2 Shares

Religion / Re: That Rapture Is After The Tribulation Is CLEARLY Stated In Mathew 24. Come See.. by Agboki: 5:40am On Aug 17, 2020
Continue 2 dey find attention with ur fake religion.
Romance / Re: How I Dated A Ghost For 4yrs, We Also Had A Baby Girl by Agboki: 5:27am On Aug 17, 2020
I no no wetin to believe again bt most pple don confirm say e dey happen.
Romance / Re: Clothes Is Really Covering Nigeria Girls Yansh Especially The Big Yansh by Agboki: 10:54pm On Aug 15, 2020
So person jst sit-down write nonsense,stop 2 dey patronize cheap ashawos u no go gree.

4 Likes 1 Share

Romance / Re: I Have Being Single For 10 Years Now, Is It Because I’m Ugly- Nigerian Lady Cry by Agboki: 12:10am On Aug 09, 2020
Make she bring 1 naked white fowl make I pray 4 her
Romance / Re: 15 People Needed Urgently by Agboki: 9:33am On Aug 08, 2020
Make una dey teach pple sure ways to fish we don tire 4 free fish
Romance / Re: Can This Be True? by Agboki: 10:18pm On Aug 07, 2020
Rada Rada oshi

1 Like

Romance / Re: I Pity Men That Marry Nigerian Woman! by Agboki: 10:15pm On Aug 07, 2020
360clips:
I used to wonder why all these black men die before their time. Now i understand that's it's these parasitic creatures that put them in early graves! These Nigerian women are so useless and stupid that they think it's the man's responsibility to foot all the bills and pay for every single thing that has to do with bills. They're so selfish and greedy that even the ones that have good paying jobs don't want to contribute to footing of bills. They got this very foolish mentality that the man must "provide it all". I don't know where they got such stupid mental from or maybe it's from abject poverty. What even baffles me the most is the fact that these men still keep marrying these foolish women all in the name of this nonsense love that doesn't exist! My people love doesn't exist! There's nothing like love. It's a delusional foolish thought emotional people use to fill their empty hearts.



Rada Rada women na same everywhere.
Romance / Re: I Need A Serious Relationship by Agboki: 8:56pm On Aug 07, 2020
Brachaa:


You dont understand.
You look like a guy in my area. grin

Tkia.



Na him I don c am.
Nairaland / General / Re: Two Hungry Snakes Tear A Frog To Pieces And Eat It Alive (pics) by Agboki: 6:02pm On Aug 03, 2020
grin grin hunger don enter animal kingdom.
Romance / Re: So Shemales Really Exist by Agboki: 1:47pm On Aug 02, 2020
My guy claim say em don c and em even bang d babe lyk dat.
Romance / Re: Do Blood Oaths Between Lovers Really Work. by Agboki: 1:42pm On Aug 02, 2020
Break oath make u naked dey waka undecided undecided
Romance / Re: I Am In Love With A Pretty Mad Girl in my area by Agboki: 1:26pm On Aug 02, 2020
chumada:
yea, I am seriously in love with a mad woman in m
y area, it all started when I was going to work one early morning unfortunately this pretty mad lady was taking her shower, her unclothedness caught my attention, she possess sweet breast my girlfriend failed to have with her sexy gallant cute body. Ever since then I can't stop thinking about her, I wanna make love to her. I am dying in love already angry sad

Please how do I go about this angry sad






Wen u self na psycho y I go dey shocked?

1 Like

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 20 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.