Romance › Re: First Rain In 2019. How Are You Making The Most Of It? by Agboki: 3:02pm On Jan 20, 2019 |
Earthbound: It's much better when you're not alone...if you know what I mean 
Call it mutual bathing if you may  Dem go rush say na ritual. Meanwhile rain no fall 4 myside of Lagos. |
Celebrities › Re: Stealing Pants For Ritual Purposes Is Crazy – Harrysong by Agboki: 2:31pm On Jan 20, 2019 |
BiGVEEN58: Lol. Money ritual is a hoax. Oga wen u no nothing doubt nothing!jst dey look 4 eye and no try 2 even understand am. |
Celebrities › Re: Stealing Pants For Ritual Purposes Is Crazy – Harrysong by Agboki: 2:23pm On Jan 20, 2019 |
BiGVEEN58: Go and find books and read. Stop believing and promoting rubbish. You have never seen it you have never experienced it. You have only heard what people say and you are thrilled by them. They don’t exist.
Find books and read away your ignorance. Think!! No nid 2 dey argue wit pple lyk u oga reader,if u sure say juju no dey work,I dey ojo military cantonment come wit any of ur sure frnd (so dat u go dey sure say na only bet u dey come 4).we go waka 2geda maybe dem go test am 4 ur body so dat u go get sense.c ur mumu talk!if u go lyk make we c PM me. |
Celebrities › Re: Stealing Pants For Ritual Purposes Is Crazy – Harrysong by Agboki: 9:22am On Jan 20, 2019 |
BiGVEEN58: See ignorance of the highest level.
These things don’t exist. They don’t.
Ritual, juju, jazz, voodoo, they don’t exist.
This country will always be classified as a third world. Spits*
Only broke, lazy and stupid people believe such nonsense. If u believe say e no dey exist,go find bad native doctor trouble.person wey Neva c dey pray make em c. |
Romance › Re: Why Am I Always Rejected,how Do I Get Out From This by Agboki: 10:51pm On Jan 19, 2019 |
Oga no pray make pple or girls like u 4 now bcuz if dey do e dey carry money.i no dey kip friends or even talk abt grl friends 4 now even say I don reach d age of marriage,money mata 1st,4 now I dey purposely skip fashion bcuz I Neva want draw attention or even cause tension. |
Romance › Re: Selfish Partners by Agboki: 7:16pm On Jan 13, 2019 |
Itsachair: I need ur advise. I am in a relationship with this girl for like 2 years nw. I love her and i know she loves me too but my issue with her is that she is not willing to go the extra mile to please me unlike what i do for her.i have talked and talked she always promises to change but i dnt see results. The last one that broke the camels back was that i flashed her severally to test if she will call me back. She did not call me. I called her and asked her y she did not call me, she said she did not have airtime and she does not have the strenghth to go downstairs to buy airtime.Note: i do most of the calling and dat was the first time i flashed her just to test her. I vented my frustration to her even though she tried to defend herself. I now find her annoyin and irritating since she cannot be there for me during my time of need. I still love her though. Use ur piece of mind do beta tin. |
Romance › Re: Advice Needed!! by Agboki: 5:48pm On Jan 13, 2019 |
Una wicked |
Romance › Re: Can I Find My Ideal Woman On Nairaland by Agboki: 5:39pm On Jan 13, 2019 |
IamEh: Hi,
I'm a working class guy ready to mingle with a working class lady of a maximum age of 28. The problem is that my taste is a bit high and I'm finding it hard to come across any at the moment, so I'm checking Nairaland for one. Who knows, she might be out there.
She must be intellectually sound and ambitious, have pretty face, nice smile and be a bit hefty (moderate - big boobs), hmmm, with good figure 8 shape. She must be smart and career-orientated. She must be open-minded and be progressive. Finally, she must be disciplined. I uphold discipline so much because I think it will ensure we raise great kids in the near future.
If u fit the above descriptions, kindly PM me (non-smokers please). Oga u fit finally find clay ooh. |
Romance › Re: How To Get A Girlfriend Fast And Easy Way by Agboki: 1:14pm On Jan 13, 2019 |
Sheylon: Will any of this work if you are ugly? If u tink say u worwor wait till u c me! |
|
Romance › Re: "She Did Traditional Marriage Last Week, Got Scholarship To US This Week" by Agboki: 12:25pm On Jan 13, 2019 |
UyaiIncomparabl: She had better accept the scholarship. That man will leave her if he were offered the same opportunity. Selfish men who wouldn't place their wives before anything.
I'll take the scholarship and leave immediately, in the end, I'll marry a white man. White men are sweet, plus you'll get enough dollars. Nigerian men are over used materials and should be castrated.  Jst c ur reasoning,na pple lyk u dey draw insults 2 ladies. |
Romance › Re: Caption This Photo Of A Lady Unhappy look At This Couple Kissing At A Wedding by Agboki: 12:21pm On Jan 13, 2019 |
Dat babe fit dey look anoda tin oooh or even lost in tot,d country strong reach 2 make person loose mind. |
Health › Re: UPTH Delivers First IVF Baby In Port-Harcourt by Agboki: 10:03pm On Jan 12, 2019 |
:'  800k adoption dey cheaper and 4 our grls wey Don turn proffetional abortionist make una continue,hope una c how much person take dey find pikin? |
Romance › Re: Women Of Over 30, Why Are You Still Single? by Agboki: 9:52pm On Jan 12, 2019 |
Raalsalghul: Bros abeg forget that thing. Do you know how many men approach a woman in her younger years. At that time, they are spoiled for abundance of choices. At least if they don't see their spec of man, there should be something closer available. It's just choosiness, lack of foresight, not setting their goals and playing around that leaves them single and desperate. Unless, it's a spiritual matter which is not their fault. I repeat again, any woman who finds herself desperate for marriage has herself to blame. Now what do you have to say for thise decent ladies...?  Oga use ur brain,stop 2 dey reason tins as u take tink say u c am!e get many tins wey u no fit understand,hope u Don hear of kachi d sosoliso flight crash survivor, she get dat issues wen she dey 16 and now she dey 29/30. I Don also c a grl wey go dey her middle 30's now she suffered from severe ailments 4rm wen she was abt 18/19 till now she jst dey recover,shey u go use say bcoz u wan marry 4 ur 20's even 4low any man wey say hello?how u wan take even no d serious 1ce? When u no say bad 1ce plenty pass, Some get serious relationship wey dem tink say d partner go finally marry dem Bt e Leta no end well ,bro every tin na luck, even ask urself how many young men of even 30 and above ready 2 marry,which pple suppose marry does our aunty wen Don reach 30?reason well b4 u criticize or judge.I rest my case on dis. |
Crime › Re: Michael Asiwaju Accused Of Raping Girls In His Car by Agboki: 9:01pm On Jan 12, 2019 |
How u go 4Ce women 4 sex,wetin pple dey c 4 crime? |
Crime › Re: Notorious Bandits Sponsor Reveals Where Weapons Are Imported From. Photos by Agboki: 8:59pm On Jan 12, 2019 |
uwish: Care to travel OVERSEAS for visit/study
It is as simple as ABC and cost less as little as PENNY
South Africa (200k) Canada/Australia (600k) USA (600k) UK (500k) Schengen (700k)
Check my signature Very cheap,Bt I no want talk |
Crime › Re: Notorious Bandits Sponsor Reveals Where Weapons Are Imported From. Photos by Agboki: 8:58pm On Jan 12, 2019 |
Wetin pple dey c 4 crime? |
Romance › Re: Women Of Over 30, Why Are You Still Single? by Agboki: 8:42pm On Jan 12, 2019 |
Raalsalghul: Any single and desperate woman has herself to blame. Meanwhile, what's your business op?  Somtyms no b so,I no som beautiful ladies wey life played fast 1 on 4 Deir prime and dem dey responsible 2 d core!my broda study life well.how I wish I fit do voice note I 4 explain beta. |
Romance › Re: Women Of Over 30, Why Are You Still Single? by Agboki: 8:38pm On Jan 12, 2019 |
|
Romance › Re: Can You Marry A Prostitute? by Agboki: 10:54pm On Jan 11, 2019 |
Shelumiel: That is not true and you know it Oga 99% of dat kind marriages wey I Don c no go well. |
Romance › Re: Can You Marry A Prostitute? by Agboki: 9:30pm On Jan 11, 2019 |
Shelumiel: There is nothing wrong with marrying a harlot . So long as she remains faithful to you Oga no make dat mistake @all only ur prick no fit do her. |
Romance › Re: How I Got Into The Friend Zone (my Lesson) by Agboki: 9:28pm On Jan 11, 2019 |
Noted |
Business › Re: Nairaland Most Visited Forum In Africa, 3rd In The World by Agboki: 9:17pm On Jan 11, 2019 |
 Make I pretend lyk say I believe. |
Business › Re: Advice Pls!...which Skill Should I Go For? by Agboki: 10:45pm On Jan 10, 2019 |
Oga phone repairs.jst sabi d work kom dey site,u fit 2 dey go house wit 15k or more Dan daily if e 2 bad 2k go still follow u and e go still dey useful 2 u 4 skul. |
Romance › Re: Looking For A Life Partner by Agboki: 9:47pm On Jan 10, 2019 |
|
|
Romance › Re: Most Of Nigeria Girls Are Just Too Lazy by Agboki: 9:22pm On Jan 10, 2019 |
Rextizzle: Nah stupid excuse jare, no be their mates dey make legit cash out there?  |
Romance › Re: Savage : Madam handle your frustration with dignity. by Agboki: 9:14pm On Jan 10, 2019 |
pansophist: Exactly. I have this British friend that keep spewing radical feminism rhetoric, how she hate men and all men deserves to be locked in jail and used only for sex by women. If I post chats we so have here about gender equality ehn, you'll doubt if actually there are women that passionately hate men like her her hate for men is raw, unfiltered and unimaginable. From her, I got a peak view that truly, "hell hath no fury like a woman's scorn. She made me scared of Women a bit, and washed my eyes away from the high pedestal of innocence I hold them in.
Long story short, she visited me one time in Netherlands and o boy, she hooked up with two boys in one week. She was so desperate for a man that was sleeping with one the first night they met. Personally I don't care about people sexual life, but if you hate men, it is expected that you should have nothing to do with them. Many of these women are confused and cant find love, then the cult of feminism appeals to them. I'm yet to find an attractive lady with attention from men that is a feminazi. Try, you'll hardly find one Live dem,most of dem feminist na lesbians! |
Romance › Re: Most Of Nigeria Girls Are Just Too Lazy by Agboki: 9:11pm On Jan 10, 2019 |
Rextizzle: Work they won't work, they just want free stuffs and ready to sell their body to the highest bidder. no wonder they end up with ritualist.
Abi folorunsho alakija or funke akindele get two heads? these women work so hard for their money and never depend on any one. I swear I Don tire 4 our grls and d worst part bsay dem dey blame am on d country! |
Celebrities › Re: Segun Arinze Shares Shocking But Funny Video Of A Dog Twerking. Fans React by Agboki: 8:54pm On Jan 10, 2019 |
|
Celebrities › Re: Laura Ikeji Shares Intimate Pictures With Her Husband by Agboki: 8:06pm On Jan 10, 2019*. Modified: 8:46pm On Jan 10, 2019 |
|
Crime › Re: Thief Escapes Being Lynched By Mob After Being Caught Stealing In Imo. Photos by Agboki: 7:47pm On Jan 08, 2019 |
D boy 2 get luck em jam beta pple,em 4 come thief 4 Lagos.  |