Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,305 members, 7,811,902 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 10:58 PM |
Nairaland Forum / Agboki's Profile / Agboki's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 20 pages)
Romance / Re: How Can Someone Stop Masturbation Is It Only By Prayers? Insult Me And Die! by Agboki: 11:19pm On Mar 10, 2019 |
Wetin commot u 4 husband house? |
Politics / Re: US Ambassador, Stuart, Speaks On Nigerian Elections 2019 by Agboki: 8:21pm On Feb 25, 2019 |
Daboomb: And na una hungry still dey kill. |
Politics / Re: US Ambassador, Stuart, Speaks On Nigerian Elections 2019 by Agboki: 8:07pm On Feb 25, 2019 |
post=76116059: I swear u b fool.c wetin youth lyk u dey talk. |
Business / Re: Alaba Market/ Business by Agboki: 11:30am On Feb 19, 2019 |
Joel3055: go and make ur research dere na!bt i neva c place 4 stuffs lyk dat 4 alaba! |
Video Games And Gadgets For Sale / Re: Ps3 For Sale by Agboki: 11:21am On Feb 19, 2019 |
Shibaraba: how much u go sell last,after which u drop ur number make we hook up. |
Video Games And Gadgets For Sale / Re: Ps3 For Sale by Agboki: 7:46am On Feb 19, 2019 |
Video Games And Gadgets For Sale / Re: Ps3 For Sale by Agboki: 10:21pm On Feb 18, 2019 |
Shibaraba: Price and I also dey ojo barracks! |
Romance / Re: Can Men Look Nice Wearing Bra? by Agboki: 12:28am On Feb 18, 2019 |
Boxer007: who b dis? I dey take 1 eye look u 1 Like |
Romance / Re: Plz Help Am Tempted To Join A Fraternity.... by Agboki: 11:56pm On Feb 17, 2019 |
kollinzgee: If u no dem physically and u ready 2 use voodoo den buzz me,no join cult.traditional religion na our way. |
Romance / Re: What Do You Know About Mami-water (mermaid) by Agboki: 11:46pm On Feb 17, 2019 |
I no dey doubt and I no nid person 2 tell me say mermaid exist because I no dey exist. |
Romance / Re: What Do You Know About Mami-water (mermaid) by Agboki: 11:31pm On Feb 17, 2019 |
MissRaine69: U sound lyk 1 of us(no b marine ooh) |
Romance / Re: What Do You Know About Mami-water (mermaid) by Agboki: 11:27pm On Feb 17, 2019 |
SmellingAnus: Oga e b lyk say u no 2 much,I go lyk no u,drop ur number! |
Romance / Re: How Can I Help My Fiance?? by Agboki: 1:03am On Feb 13, 2019 |
I dey Suspect person wey create dis thread 2 b man self,bt wetin I no?if u wan enlarge ur odogwu naturally/wit herbs I dey do am,e no dey get side effect bt if u wan use oyibo way lyk cream and chalk side effects fit dey. |
Romance / Re: Nigerian Man Proposed To His Girlfriend But He Was Rejected At The Mall by Agboki: 12:41am On Feb 13, 2019 |
Some Babes no just get head sha,anyway any girl dating me no say Na shrine I go dey propose. 1 Like |
Business / Re: Yam Business Enquiries by Agboki: 12:30am On Feb 13, 2019 |
spiralwedge: Our Mathematicians don dey show |
Romance / Re: My Friend Brings Ladies To My House For Sex. I'm Depressed Now by Agboki: 12:07am On Feb 13, 2019 |
Ur story get as e b! 10 Likes |
Business / Re: What Business Can I Start With #150000 by Agboki: 8:47pm On Feb 08, 2019 |
Business / Re: What Business Can I Start With #150000 by Agboki: 8:50pm On Feb 07, 2019 |
Alexious: Na okada 150k wan buy? Oga go acquire skill e go easy 4 u pass, wit 30 to 50k u go learn phone repair or shoe cobling.money dey d 2. 2 Likes |
Family / Re: Marquise Mkpuechina Searching For His Father, Daniel U. Mkpuechina (Photos) by Agboki: 8:32pm On Feb 06, 2019 |
C my pple sha njikoka and dunokofia l.g.a of Anambra state always online 4 d reasonable reasons. |
Investment / Re: Invest 50k In My Bread Distribution Biz And Get 60 Percent Returns Every 2 Weeks by Agboki: 8:17pm On Feb 06, 2019 |
Oga op wit d little wey I Don read I greet u! BT anybody wey invest in u suppose check em brain. 2 Likes |
Romance / Re: Fix by Agboki: 9:25pm On Feb 04, 2019 |
4 me 2 go pad shopping 4 ur grl no mean ooh,4 grls senior me so dem don ova send me self, wen I neva even no wetin e b. |
Business / Re: I Buy A Condemn Plastic Chair And Scrap by Agboki: 10:07pm On Jan 30, 2019 |
Business / Re: What To Invest On With N200,000 by Agboki: 1:21pm On Jan 26, 2019 |
omo17: more of our guys dey find big dick and liver dey fail dem 2 go shops go buy d drugs 4 dat,some no dey even last @all 4 bed,yet liver dey fail dem 2 go shops go buy enhancers,so u can go and buy registered cheap and confirmed enhancers and sell bck online or door 2 door/friends e.t.c!(but i go advice u go 4 registered herbal products those 1ce dey cheap)!u fit even teach how 2 prepare those enhancers naturally and also make ur money! |
Business / Re: What To Invest On With N200,000 by Agboki: 8:29pm On Jan 24, 2019 |
blackborn7: U b fool.no 1da u no no wetin 2 do wit 200k!If u no lyk d idea u live am no b 4ce! 1 Like |
Business / Re: Easy Ways To Save Up And Start Your Business by Agboki: 11:32am On Jan 24, 2019 |
all dis na my new yr resolution and e dey work 4 me!no more my favorite start lager beer for me again. |
Business / Re: What To Invest On With N200,000 by Agboki: 9:59pm On Jan 23, 2019 |
Buy sexual enhancers and resell money dey am. |
Investment / Re: Which Business Can One Invest In With 5 To 7 Million Naira by Agboki: 11:59am On Jan 23, 2019 |
IamDoughyean: NOTING LYK DAT, NA EM MAKE ME EVEN TAKE OF FENCING! |
Investment / Re: Which Business Can One Invest In With 5 To 7 Million Naira by Agboki: 10:22pm On Jan 22, 2019 |
For some developing parts of Lagos dat moni reach u buy 2 plots of land plus fencing,den u can leta resell in future dat 1 na sure cash! |
Investment / Re: Diamond Bank - The Home Of Scam by Agboki: 10:03pm On Jan 22, 2019 |
Nemesisobaara: Those pple na real thief,I go soon go withdraw all my cash 4rm d bank and dem no even sabi attend 2 customers!I open hider account wit d bank till date I neva c any interest on top my money yet I dey deposit more cash! 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 20 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |