Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,308 members, 7,811,916 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 11:31 PM |
Nairaland Forum / Agboki's Profile / Agboki's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 20 pages)
Crime / Re: Father Arrested For Raping His 13-Year-Old Daughter In Akwa Ibom (Photos) by Agboki: 8:53am On Apr 27, 2020 |
HOPELESSS: Baba no tink am,go motor parks Ur mates plenty wey dey sleep dere,go front of shops in d nite Ur mates still plenty there yet dem get hope,none of dem dey reason suicide.lite dey always dey end of every tunnel. |
Romance / Re: Is He Cheating??? by Agboki: 12:43am On Apr 26, 2020 |
Check weda oga na married man. 1 Like |
Romance / Re: I'm 31, Single And Ready To Settle Down by Agboki: 12:27am On Apr 26, 2020 |
Blaze14k: Oga u no dey Lagos again |
Romance / Re: Have A Lady Ever Taken You Out on Your Birthday With Her Money To Celebrate. by Agboki: 12:11am On Apr 26, 2020 |
Dem dey buy me things bt fear no go want let dem take me out 4 fear of wreckage. |
Romance / Re: Differences Between A Poor Guy & Rich Guy When Crushing On A Lady by Agboki: 11:42pm On Apr 25, 2020 |
OluwasureGig: Hope poor man prayer. 1 Like |
Romance / Re: See What Happened To This Couple When Rocking Each Other In The Kitchen by Agboki: 1:45pm On Apr 25, 2020 |
ZINIBANKS: You don go there b4? |
Romance / Re: See What Happened To This Couple When Rocking Each Other In The Kitchen by Agboki: 9:23pm On Apr 24, 2020 |
wetin u wan tell devil 4 hell(if hell actually dey ooh) |
Romance / Re: Woman Abandons Her Cute Baby By The Roadside, Drops Heaertbreaking Note Why(p by Agboki: 12:43pm On Apr 22, 2020 |
Dangrace01: I no believe say anybody get monopoly of knowledge if your question dey 2 important u fit drop am here odas fit get answers 4 u,I hate 2 dey lick ladies ass all In d name of begging. 1 Like |
Romance / Re: Am Confused!! Please Help by Agboki: 12:18pm On Apr 22, 2020 |
I no dey lyk get anything 2 do wit babes wey dey like eat Thier cakes and still av it. 1 Like |
Romance / Re: Who Is Right! His Girlfriend Or His Mum? by Agboki: 11:56am On Apr 22, 2020 |
If you support d girlfriend dem nid check Ur brain,THIS IS AFRICA. |
Romance / Re: You See This Relationship, We Die There” – Screenshots Of Breakup Chat. by Agboki: 11:52am On Apr 22, 2020 |
If we dey date I dey always let u no say I no b Ur papa. |
Crime / Re: Young Couple Fatally Shot In Utah Home Invasion While Their 3 Children Slept by Agboki: 8:35pm On Apr 20, 2020 |
So dis pple dey rob self. |
Crime / Re: Indecent Exposure: Female Officers Of Nigeria Immigration Querried. by Agboki: 8:32pm On Apr 20, 2020 |
Nigeria 4 all dis our problems we still get chance 4 nonsense |
Romance / Re: My Friend Is Confused by Agboki: 11:50pm On Apr 06, 2020 |
Make u/Ur guy jst start 2 dey gve her attitude she go take her hand run, except she 2 ugly bt u/Ur guy dey greedy and partially stupid,stop 2 dey 4llow grl wey u no get beta plan 4! 1 Like |
Romance / Re: Amazing Benefits Of Sucking A Woman's Boobs That Will Shock You by Agboki: 11:41pm On Apr 06, 2020 |
For una wey get d sucking ability sha. |
Romance / Re: Should I Continue Dating Her And Get Another Girl Or Brake Up With Her ? by Agboki: 11:39pm On Apr 06, 2020 |
Pple jst like stress,oga if u fit dey Bleep her without emotions jst dey do so if not young man break up and 2k 2 3k 2 much 2 gve her after sex. |
Romance / Re: Please Advise How Can I Get Easy High On Alcohol While Saving Money. by Agboki: 11:31pm On Apr 06, 2020 |
beardlessdude:. Oga we dey d same issue,go broke and d hunger 4 beer go die,anoda way of controlling mine na 2 ova drink water.wit tym e thirst go jst die it dey normal @ a tym.i 4 advise u 2 do drugs bt e dey worst. 1 Like 1 Share |
Romance / Re: How Do I Do This With Her Without Neighbours Knowing?? by Agboki: 11:26pm On Apr 06, 2020 |
Anarchy01: Find her number from her frnds or start stalking her. |
Romance / Re: I Don't Know Which Way To Go Anymore! I'm Tired by Agboki: 11:00pm On Apr 06, 2020 |
Take life easy,life no get formula make una(we)dey take life easy dey take am how we take c am when u no fit do anything abt am. 1 Like |
Romance / Re: Is This An Insult Or Love? (photo) by Agboki: 11:08am On Apr 06, 2020 |
4 me e no mean,I even love yeye play wit ladies wey I lyk. 3 Likes |
Romance / Re: How And Where Did You Meet Your Partner? by Agboki: 11:04am On Apr 06, 2020 |
I c her 4 busstop,where she dey wait 4 cab. 2 Likes |
Romance / Re: Closed by Agboki: 1:43am On Apr 04, 2020 |
Lines no dey reign again bt dat year I been dey use hey young lady come 2 daddy added wit a little smile. |
Romance / Re: My Girlfriend Told A Guy She Is Not In A Relationship by Agboki: 5:52pm On Apr 01, 2020 |
Na only u dey d relationship. 50 Likes 8 Shares |
Romance / Re: Help: Fucking A Man In My Dream by Agboki: 5:36pm On Apr 01, 2020 |
Meedon: U don dey contemplate joining dem? |
Education / Re: Narrate The Most Dangerous Thing You Did In Secondary School by Agboki: 11:32am On Mar 12, 2020 |
playing table tenis wit glass tenis bat 1 Like |
Crime / Re: 18 Year Old Girl Killed An Okada Man In Ogun State. by Agboki: 10:26am On Mar 03, 2020 |
wetin dey happen dis yr lyk dis? |
Crime / Re: 38-Year-Old Man Caught Raping A 13-Year-Old Girl In Opolo, Bayelsa State by Agboki: 10:21am On Feb 27, 2020 |
WorWorBoy: fool 1 Like |
Politics / Re: Police Releases Names And Pictures Of The Policemen That Were Killed In Anambra by Agboki: 12:03pm On Dec 04, 2019 |
Wickedfacts: talk wetin u no till date police no dey enter akwuzu,dem been get d heat. |
Romance / Re: I Am Depressed And Will Kill Myself by Agboki: 9:55am On Nov 06, 2019 |
ambitiouschap: No |
Romance / Re: Ur Take On Using A Runs Girl To Secure A Job Or Lucrative Contract by Agboki: 12:05pm On Nov 04, 2019 |
make she introduce u 2 d man as her broda,after dat jst kip money 4 relocation because she fit wan dey take advantage leta. |
Romance / Re: I Am Depressed And Will Kill Myself by Agboki: 11:59am On Nov 04, 2019 |
oga stop 2 dey smoke na 2 Likes 1 Share |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 20 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |