Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,361 members, 7,812,024 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 06:33 AM |
Nairaland Forum / Agboki's Profile / Agboki's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 20 pages)
Business / Re: Why do people fail in business while others flourish? by Agboki: 2:20pm On Aug 20, 2019 |
Even 4 business wetin work 4 a no dey work 4 b.no b by I 2 wise or by I 2 smart na em business take dey move most tyms d story jst long. |
Phones / Re: Brand New Original Iphone 8 For Sale by Agboki: 1:21pm On Aug 20, 2019 |
Phones / Re: Brand New Original Iphone 8 For Sale by Agboki: 7:09am On Aug 19, 2019 |
E still dey ooh |
Phones / Re: Brand New Original Iphone 8 For Sale by Agboki: 8:22pm On Aug 13, 2019 |
Celebrities / Re: Princess Shyngle Shares After Sex Video With Lover, Fans Blast Her (Photos) by Agboki: 7:26pm On Aug 13, 2019 |
Wetin we no go c?radarada Oshi. 2 Likes |
Crime / Re: Lady Steals The Plasma TV Of A Hotel In Delta Where She Lodged,gets Caught(pics) by Agboki: 7:18pm On Aug 13, 2019 |
Delta pple I hail una |
Phones / Re: How To Switch On Phone Without Power Button by Agboki: 7:09pm On Aug 13, 2019 |
Casemiro: Hold volume up plug 4 lite/volume down plug 4 lite or u hold both. |
Phones / Re: Brand New Original Iphone 8 For Sale by Agboki: 1:34pm On Aug 13, 2019 |
��� |
Phones / Re: How To Switch On Phone Without Power Button by Agboki: 1:19pm On Aug 13, 2019 |
If dat phone enter recovery wait 4 some minutes e got use em hand reboot. |
Phones / Re: Brand New Original Iphone 8 For Sale by Agboki: 8:03am On Aug 12, 2019 |
Still available. |
Crime / Re: Man Beaten Blue And Black In Warri For Burglary (Video) by Agboki: 10:55am On Aug 09, 2019 |
only d name self,naso deir pple dey do sha. |
Phones / Brand New Original Iphone 8 For Sale by Agboki: 10:42am On Aug 09, 2019 |
location lagos price 185,000,everything still dey intact,with d complete accessories if u nid am call dis number 08167436144.
|
Politics / Re: Anambra To Sanction Traditional Rulers Over Cultism, Crises by Agboki: 1:54pm On Jul 05, 2019 |
Tolexander: dem no dey fight 4 power 4 Anambra,dem dey rotate power 4 deir. |
Crime / Re: I Established Business For My Wife, Bought Car After Robbery [Photo] by Agboki: 11:15am On Jun 14, 2019 |
article1: a caring thief abi? |
Crime / Re: Photos: Girl Stripped Naked After Allegedly Cutting Friend's Face With Razor Bla by Agboki: 3:12pm On May 19, 2019 |
Girls self....meanwhile sniper don dey take style b lyk lacacera 4 my eyes! |
Crime / Re: Man Allegedly Robs & Rapes Teenage Girl At Gunpoint by Agboki: 3:07pm On May 19, 2019 |
MrPRevailer: All dis arranged yeye testimonies self. 1 Like |
Celebrities / Re: Success Adegor's Parents Get Married (Wedding Photos) by Agboki: 8:25pm On May 02, 2019 |
Life na just tym. |
Health / Re: How Do I Cure This Pile, Please Help? by Agboki: 10:38pm On Apr 26, 2019 |
technicallyrich: Gay own 4llow bt hardy d cause. |
Health / Re: How Do I Cure This Pile, Please Help? by Agboki: 10:36pm On Apr 26, 2019 |
Oga when i get same case i 1st drink somtin 2 make me purge 2 reduce d pain 1st,after which i 4llow up with only garlic i started avoiding coke and malt because both dey cause constipation u go even avoid any food wey contain potash(akanwu).urs na small case e neva come out well, eat well and eat much fruits so dat u go dey go toilet steady.4rm experience! |
Politics / Re: A Young Boy Prostrating For President Buhari In Lagos (Photo) by Agboki: 3:48pm On Apr 26, 2019 |
Romance / Re: I Want To Become A Muslim So That I Can Marry More Than One Wives by Agboki: 6:51am On Apr 10, 2019 |
U can marry 100 as an African, na our way of life.weda u b Christian or Muslim. |
Romance / Re: Help I Am Dying In Silence. by Agboki: 8:36pm On Apr 09, 2019 |
Bro dress well, smile always and try get small 4mat, but best of dem all OGA GO AND MAKE MONEY(GA CHUBA EGO). |
Romance / Re: Hard Truth! by Agboki: 8:33pm On Apr 09, 2019 |
Notin i no go read.radarada oshi. 1 Like |
Romance / Re: Could This Be The End Of Our Relationship? by Agboki: 2:14pm On Apr 07, 2019 |
Bring dis following items 4 ur deliverance 1.d blood dripping head of a lion, d tongue of a living monkey, d eyelid of an alligator and a naked dove(black one). |
Romance / Re: I'm On My Period And I Release Sperm Uncontrollably, Man Says (pics) by Agboki: 2:09pm On Apr 07, 2019 |
noting no go read again. |
Romance / Re: Sucking Breast To Make It Big Exposed by Agboki: 2:04pm On Apr 07, 2019 |
Dis same pple self. |
Romance / Re: Why Is There So Much Burning Sexual Desires B/w Opp Siblings Who Are In Love by Agboki: 10:36pm On Mar 13, 2019 |
Akuruoulo: so na small boy lyk u, dey take style 1 runs person retired wife? |
Romance / Re: How Can Someone Stop Masturbation Is It Only By Prayers? Insult Me And Die! by Agboki: 1:39am On Mar 11, 2019 |
husbandsnatcha: If u dey lagos i can help u bt only if u go fit bring me dis 3 items, 1, d pubic hair of an elephant 2,d left eye of an albino monkey 3,d penis of an agama lizard. 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 20 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |