₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,134 members, 8,448,826 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 09:30 PM

Toggle theme

AKPOSbaba's Posts

Nairaland ForumAKPOSbaba's ProfileAKPOSbaba's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 (of 17 pages)

CelebritiesRe: Harrysong Don Hammer Hummer by AKPOSbaba(op):
2009 hummer no be anytin?In as much as I dey sit on Di fence, e Easy naim Clifford Orji dey use human flesh dey soak garri for undabridge?
CelebritiesRe: Tiwa Savage Celebrates Wedding Anniversary With Teebillz (Pictures) by AKPOSbaba: 9:24pm On Nov 23, 2014
I'm ah Badman from Baghdad. Abeg who be tiwa savage and tee billz? Dem fit come Iraq make I introduce dem to ISIS?
CelebritiesHarrysong Don Hammer Hummer by AKPOSbaba(op): 8:02am On Nov 23, 2014
Anybodi wey tink say na only millitant life ijaw pipo sabi, make he reset im mind bicos anoda ijaw pikin from Ogbe-ijaw,Five star music representa, Harrysong,don hammer one tear rubber hummer to take oppress di devil.

ŔEAD MORE>>> http://ogakpatakpata..com/2014/11/harry-song-don-hammer-hummer.html

FamilyRe: 179 Years World Oldest Man,says,"he Has Lost Hope To Die" by AKPOSbaba: 3:06pm On Nov 22, 2014
Funny
CelebritiesBreaking News!!! Chaz B Is Dead! by AKPOSbaba(op): 1:11pm On Nov 22, 2014
Nigeria don loose one of her best radio presenter, Charles Bruce ( Chaz B) early dis morning to di sickness wey him dey battle with for some years now.
He survive kidney transplant over two years ago but sickness no still allow am rest as he dey shuttle abroad and naija for over two years now to kip up wit im bizness.
Chaz B wey dey handle di veri popular programme "Sharing life issues" on Inspiration Fm, Lagos, leave di station last year and start his own independent show with di same sharing life issues as name,for Rhythm Fm.

READ MORE. ..http://www.ogakpatakpata..com/2014/11/breaking-news-chaz-b-is-dead.html
FamilyRe: 179 Years World Oldest Man,says,"he Has Lost Hope To Die" by AKPOSbaba: 10:30am On Nov 22, 2014
God alone can make dis appun.
Nairaland GeneralRe: 179 Years World Oldest Man Says,"he Has Lost Hope To Die" by AKPOSbaba: 10:22am On Nov 22, 2014
Ol Boy!see mata!
in fact I wish all nairalanders long life.
Oya Claim it with 3 loud Amen!
FamilyFAMILY AFFAIR: Mrs Mugabe Planning To Succeed Mr Mugabe by AKPOSbaba(op): 9:31am On Nov 21, 2014
Jaguda get oga.
Zimbabwe president, 90 years old Robert Mugabe, di numba one oga jaguda for Zimbabwe, wey don get kwanta wit almost all America president and wey don rule Zimbabwe for almost 40 years, don dey hatch anoda hidden agenda, as he don almost conclude plans make him wife,Grace Mugabe succeed am if he decide to step down akordin to reports.

READ MORE>>>> http://ogakpatakpata..com/2014/11/mrs-mugabe-planning-to-succeed-mr-mugabe.html

PoliticsFAMILY AFFAIR: Mrs Mugabe Planning To Succeed Mr Mugabe by AKPOSbaba(op):
Jaguda get oga.
Zimbabwe president, 90 years old Robert Mugabe, di numba one oga jaguda for Zimbabwe, wey don get kwanta wit almost all America president and wey don rule Zimbabwe for almost 40 years, don dey hatch anoda hidden agenda, as he don almost conclude plans make him wife,Grace Mugabe succeed am if he decide to step down akordin to reports.

READ MORE>>>http://ogakpatakpata..com/2014/11/mrs-mugabe-planning-to-succeed-mr-mugabe.html

CelebritiesI Never Charge One Kobo For Collabo-ice Prince by AKPOSbaba(op): 12:43pm On Nov 20, 2014
Ice Prince don join di list of few artiste wey don yarn say, dem no dey charge any money bifor dem go do collabo wit oda musicians unlike Wizkid wey report confam some few weeks ago say,he charge Saeon N1.5milla to feature for her song "Boogie down".
Wizkid even yarn say if craze enta him head, he fit charge 10 million naira for collabo.

READ MORE>>> http://ogakpatakpata..com/2014/11/i-no-dey-charge-for-collabos-ice-prince.html

Sports3RD WORST HIT Ebola Country Qualify For Africa Cup Of Nations by AKPOSbaba(op):
I hope say dis one no go be a case of yanga dey sleep trouble go wake am as Equatorial Guinea, di new host of di Africa Cup of Nations get a lot to do afta dem agree to replace Morocco wey withdraw from hosting di tournament for fear of Ebola spread.

READ MORE>>>http://ogakpatakpata..com/2014/11/ebola-hit-country-don-qualify-for.html
Nairaland GeneralBye Bye Stephen Keshi. by AKPOSbaba(op): 8:11pm On Nov 19, 2014
Afta failing to qualify di defending champions, Super Eagles for di Equatorial Guinea 2015 nations cup with dis 2-2 draw with South Africa,i dey sure say dis na Keshi last match for Eagles.
Amaju pinnick over to you.

http://ogakpatakpata..com/2014/11/dis-na-stephen-keshi-last-match-for.html
SportsBYe Bye Stephen Keshi. by AKPOSbaba(op): 8:05pm On Nov 19, 2014
Afta failing to qualify di defending champions, Super Eagles for di Equatorial Guinea 2015 nations cup with dis 2-2 draw with South Africa,i dey sure say dis na Keshi last match for Eagles.
Amaju pinnick over to you.

http://ogakpatakpata..com/2014/11/dis-na-stephen-keshi-last-match-for.html

CelebritiesRe: Pato Ranking Sign 17.5million Endorsement Deal by AKPOSbaba: 12:20am On Nov 18, 2014
Yes o alubarika, alubarika. ....to sing no easy o shocked shocked grin
Celebrities"Shoki" Land Orezi In Trouble by AKPOSbaba(op): 6:50pm On Nov 17, 2014
Delta state and Isoko pikin,Orezi eyes see Nwhi for Redeemers Univasiti wen he go sing for di school show wey dia SUG organize to welcome fresh student.
Evritin be dey go on veri fine as di students don dey dance and scata dia dada until Orezi wey sing day ogbonge music 'Rihanna',go misyarn and stat to dey sing dat he jam"Shoki" and shoki get veri bad meaning for yoruba..go ask omò o'dua dem.

OYA READ MORE>>>http://ogakpatakpata..com/2014/11/shoki-land-orezi-in-trouble-for-redeem.html
CelebritiesLovu Wantiti... As Duncan Mighty Propose To Girlfriend.oya Checkam by AKPOSbaba(op): 2:56pm On Nov 17, 2014
Port Harcourt first son, Duncan Mighty don finally propose to im gal friend, Vivien,of 2 years as she soprise her during her birthday.
Wene Mighty post dis strong lovu wantiti pictures for instagram.
Dis na wetin im write unda di picture....

OYA READ MORE>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/11/duncan-mighty-proposes-to-girlfriend.html
Nairaland GeneralAll Di Winners @ The Nigerian Broadcaster Merit Awards by AKPOSbaba(op): 12:47pm On Nov 17, 2014
No be small ting as radio and TV broadcasters gada for di Ballroom of Oriental Hotel, Lagos for dis year Nigeria Broadcasters Merit Awards, season 5

OYA READ MORE > > > http://ogakpatakpata..com/2014/11/2014-nigeria-broadcasters-merit-awards.html
CelebritiesDj Exclusive,joseph Benjamin,ik,gbemi,yaw,ikpeba And All Di Winners @ Nbm awards by AKPOSbaba(op): 9:50am On Nov 17, 2014
No be small ting as radio and TV broadcasters gada for di Ballroom of Oriental Hotel, Lagos
for dis year Nigeria Broadcasters Merit Awards, season 5

OYA READ MORE > > > http://ogakpatakpata..com/2014/11/2014-nigeria-broadcasters-merit-awards.html
Nairaland GeneralNa Wa O!confam Homosexuals In Ikotun Appear For Court..risk 14 Years For Prison by AKPOSbaba(op): 10:31am On Nov 16, 2014
One Gideon Harrison and one 14 years old boy( no name),
go still spend sometime for prison for homosexual activities until dem work on dia bail conditions.

READ MORE > > > http://ogakpatakpata..com/2014/11/na-wa-o-homosexual-arrested-in-ikotun.html
EntertainmentI Was Blind For 15 Good Days-chidinma by AKPOSbaba(op): 6:37pm On Nov 15, 2014
Chidinma don soprise many pipo wit her latest jaming jaming wey she call 'Martha', bicos dis time around,she do colabo and feature her mama 'Martha Ekile' for di song.
Season 3 MTN Project Fame winna, Chidinma neva disapoint her fans ever since she win dat competition as she don grow from being just crab apple tree to iroko tree.

OYA READ MORE>>>http://www.ogakpatakpata..com/2014/11/i-dey-blind-for-15-good-days-chidinma.html
CelebritiesI Dey Blind For 15 Good Days-chidinma by AKPOSbaba(op): 11:45am On Nov 15, 2014
Chidinma don soprise many pipo wit her latest jaming jaming wey she call 'Martha', bicos dis time around,she do colabo and feature her mama 'Martha Ekile' for di song.
Season 3 MTN Project Fame winna, Chidinma neva disapoint her fans ever since she win dat competition as she don grow from being just crab apple tree to iroko tree.

OYA READ MORE>>>http://ogakpatakpata..com/2014/11/i-dey-blind-for-15-good-days-chidinma.html
CelebritiesRe: No Football Is Allowed In My House-lebron James by AKPOSbaba: 5:07pm On Nov 13, 2014
At least day neva brake and e neva dey late, hepam write am na
EntertainmentDavido Loose 3 Major Awards In 3 Weeks by AKPOSbaba(op): 10:35am On Nov 13, 2014
All di awards wey O.B.O, Davido don win dis year go don nearly full one drum but he don miss 3 major ones wey he for add join.
Davido,di most successful artiste for 2014 for Naija, don loose again dis time around to di Trinadad soca music artiste, Machel Montano for di Soul Train Awards wey shele last wikend for Las Vegas.

READ MORE > > > http://ogakpatakpata..com/2014/11/davido-loose-again-at-soul-train-awards.html
Music/RadioDavido Loose 3 Major Awards In 3 Weeks by AKPOSbaba(op): 8:06am On Nov 13, 2014
All di awards wey O.B.O, Davido don win dis year go don nearly full one drum but he don miss 3 major ones wey he for add join.

READ MORE > > > http://ogakpatakpata..com/2014/11/davido-loose-again-at-soul-train-awards.html
CelebritiesDavido Loose 3 Major Awards In 3 Weeks by AKPOSbaba(op): 7:56am On Nov 13, 2014
All di awards wey O.B.O, Davido don win dis year go don nearly full one drum but he don miss 3 major ones wey he for add join.
Davido,di most successful artiste for 2014 for Naija, don loose again dis time around to di Trinadad soca music artiste, Machel Montano for di Soul Train Awards wey shele last wikend for Las Vegas.
Dis na di third major award wey Davido don lose in 3 weeks

READ MORE > > > http://ogakpatakpata..com/2014/11/davido-loose-again-at-soul-train-awards.html
FamilyPastor To Spend Christmas In Jail For Giving 11 Year Old Girl Belle by AKPOSbaba(op): 9:47am On Nov 12, 2014
No be small drama and soprise for di senior magistrate court for Abule Egba area for Lagos yestaday as dem judge di case of one pastor wey give one 11 years old geh belle.
Di pastor church dey for Odunbaku strit for Iju Ishaga,Agege and im name and di geh name still dey sikrit for now.
Di Girl mama and di rest children move from dia house go stay church wen di man tell di mama say he dey see death for dia house.
Make she go solve her problem for church naim pastor kon dasham more ogbonge problem.
Di mama say she notice say her pikin dey complain of belle pain evri time and dey show malaria sign.
Dia nurse kon trit her for malaria but afta sometime di sickness still kontiniu and dat one kon make dem do scan for her.
Di result of di test show say di smallie dey two months pregnant, Yekpa!

READ MORE > > > http://ogakpatakpata..com/2014/11/pastor-give-11-year-old-girl-belle-for.html
Christianity EtcPastor To Spend Christmas In Jail For Giving 11 Year Old Girl Belle by AKPOSbaba(op): 9:40am On Nov 12, 2014
No be small drama and soprise for di senior magistrate court for Abule Egba area for Lagos yestaday as dem judge di case of one pastor wey give one 11 years old geh belle.
Di pastor church dey for Odunbaku strit for Iju Ishaga,Agege and im name and di geh name still dey sikrit for now.
Di Girl mama and di rest children move from dia house go stay church wen di man tell di mama say he dey see death for dia house.
Make she go solve her problem for church naim pastor kon dasham more ogbonge problem.
Di mama say she notice say her pikin dey complain of belle pain evri time and dey show malaria sign.
Dia nurse kon trit her for malaria but afta sometime di sickness still kontiniu and dat one kon make dem do scan for her.
Di result of di test show say di smallie dey two months pregnant, Yekpa!

READ MORE > > > http://ogakpatakpata..com/2014/11/pastor-give-11-year-old-girl-belle-for.html

Nairaland GeneralPastor To Spend Christmas In Jail For Giving 11 Year Old Girl Belle by AKPOSbaba(op): 9:28am On Nov 12, 2014