₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,014 members, 8,448,239 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 03:15 AM

Toggle theme

AKPOSbaba's Posts

Nairaland ForumAKPOSbaba's ProfileAKPOSbaba's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 17 pages)

SportsCristiano Ronaldo Bone Michel Platini At Club World Cup Presentation Ceremony by AKPOSbaba(op): 2:27pm On Dec 21, 2014
Any year wey pipo believe say CR7 go win di world best player award, di bigest football presidents dey always dey tink opposite and yarn some tin wey go make di bobo vex.
Last year, FIFA President, Sepp Blatter talk say he prefer Messi to Ronaldo few weeks bifor di award and no be small bad belle Ronaldo get against am.
Even dis year sef, Blatter just talk say world cup winna and Germany goalkeeper, Manuel Neuer naim deserve 2014 world player of di year award.
Di pesin wey start dis labalaba talk dis year na, Uefa President, Michel Platini wey yarn say, for world cup year,na di player from di champions Germany, naim sopose win dis year award since na dem win di world cup for Brazil last July.
Ronaldo show Platini im annoyance yestaday say dat kain yarns dey painam for bodi during di club world cup presentation ceremony for Marrakech,Morocco, as he no shake hands wit di Uefa ogakpatakpata.

READ MORE>>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/ronaldo-bone-michel-platini-for-club.html

CelebritiesCristiano Ronaldo Bone Michel Platini At Club World Cup Presentation Ceremony by AKPOSbaba(op): 2:12pm On Dec 21, 2014
Any year wey pipo believe say CR7 go win di world best player award, di bigest football presidents dey always dey tink opposite and yarn some tin wey go make di bobo vex.
Last year, FIFA President, Sepp Blatter talk say he prefer Messi to Ronaldo few weeks bifor di award and no be small bad belle Ronaldo get against am.
Even dis year sef, Blatter just talk say world cup winna and Germany goalkeeper, Manuel Neuer naim deserve 2014 world player of di year award.
Di pesin wey start dis labalaba talk some weeks ago,na Uefa President, Michel Platini wey yarn say, for world cup year,na di player from di champions Germany, naim sopose win dis year award since na dem win di world cup for Brazil last July.
Ronaldo show Platini im annoyance yestaday say dat kain yarns dey painam for bodi during di club world cup presentation ceremony for Marrakech,Morocco, as he no shake hands wit di Uefa ogakpatakpata.

READ MORE>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/ronaldo-bone-michel-platini-for-club.html

PoliticsRe: The Fastest Way To Get One Year Jail Term In Ogun State By Elizabeth Sonubi by AKPOSbaba(op): 11:02am On Dec 20, 2014
donmalcolm21:
Is it faster than abusing the governor on facebook.
Yes sir
FamilyThe Fastest Way To Get One Year Jail Term In Ogun State By Elizabeth Sonubi by AKPOSbaba(op): 9:08am On Dec 20, 2014
Di quickest way to spend one year for prison now for Ogun State, na to circumcise yor daughta.
Di comisiona for women affairs and development for Ogun State,
Mrs Elizabeth Sonubi naim yarn dis one for Abeokuta for one join bodi conference to celebrate
"16days activities to take remove women oppression kpatakpata".
Sonubi say di law against female circumcision for di state still dey kamkpe.
So diafor, if dem catch anybodi wey carry razor blade, Jack knife, dagger, cutlass
or any sharp tools near dat tin sake of say dem won comotam,
na jail di pesin go find imsef for one year and if di pesin no get luck,
female mosquitos fit unite in pity mood for sake of di girl child for inside di prison and suck im blood dry in two weeks.

READ MORE>>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/1-years-for-prison-if-you-circumcise.html
PoliticsThe Fastest Way To Get One Year Jail Term In Ogun State By Elizabeth Sonubi by AKPOSbaba(op): 8:43am On Dec 20, 2014
Di quickest way to spend one year for prison now for Ogun State, na to circumcise yor daughta.
Di comisiona for women affairs and development for Ogun State,Mrs Elizabeth Sonubi naim yarn dis one for Abeokuta for one join bodi conference to celebrate "16days activities to take remove women oppression kpatakpata".
Sonubi say di law against female circumcision for di state still dey kamkpe.
So diafor, if dem catch anybodi wey carry razor blade, Jack knife,
dagger, cutlass or any sharp tools near dat tin sake of say dem won comotam,
na jail di pesin go find imsef for one year and if di pesin no get luck,
female mosquitos fit unite in pity mood for sake of di girl child for inside di prison and suck im blood dry in two weeks.

READ MORE>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/1-years-for-prison-if-you-circumcise.html
FamilyBIURIFUL ''MISS SHAKARA 2014 Winner" For Pastor Chris Okotie Church ( Photos) by AKPOSbaba(op): 10:26am On Dec 19, 2014
Chris Okotie: If u believe wetin di Bible talk,Evribodi Say "ORHON ORNHON"
Church: ORHON ORNHON

Lol, Yes o, dis na di signature yarnings wey dem take know di forma popular musician turned pastor, Chris Okotie.
Di founder of di Household of God church, Pastor Chris Okotie,
nor new to news as he don contest tire to bicom di Ogakpatakpata for Aso Rock and President of Nigeria unda im party, FRESH
and he don also brake up wit two of his wives.
Dat one sef na small one.di main tin wey dem take know am na di heavy heavy grammar
wey Chris Okotie dey blow wen he dey preach
and e take Honorable Patrick Obahiagbon years to snatch dat position from Okotie to bicom di King of Grammar for naiJa.
Make we live dat one, di tori wey enta town now be say, Michel Isikalu,
don win di most biutiful girl beauty contest for Pastor Chris Okotie church,Di Household of God.
Dem call di competition, Queen Esther Beauty and Costume Pageant and she defeat 16 oda girls to win di crown on sunday.
I know say plenti pipo go dey ask dem sef say,"Shuo! shey church sopose do Miss shakara? "

READ MORE>>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/michelle-isikalu-don-win-miss-shakara.html

CelebritiesRe: BIURIFUL ''MISS SHAKARA 2014 Winner" For Pastor Chris Okotie Church ( Photos) by AKPOSbaba(op): 10:09am On Dec 19, 2014
Airforce1:
Which kind dress she wear so?
Na who i go ask?
Omawumi over to you
Christianity EtcBIURIFUL ''MISS SHAKARA 2014 Winner" For Pastor Chris Okotie Church ( Photos) by AKPOSbaba(op): 9:01am On Dec 19, 2014
Chris Okotie: If u believe wetin di Bible talk,Evribodi Say "ORHON ORNHON"
Church: ORHON ORNHON

Lol, Yes o, dis na di signature yarnings wey dem take know di forma popular musician turned pastor, Chris Okotie.
Di founder of di Household of God church, Pastor Chris Okotie,
nor new to news as he don contest tire to bicom di Ogakpatakpata for Aso Rock and President of Nigeria unda im party, FRESH
and he don also brake up wit two of his wives.
Dat one sef na small one.
di main tin wey dem take know am na di heavy heavy grammar wey Chris Okotie dey blow wen he dey preach
and e take Honorable Patrick Obahiagbon years to snatch dat position from Okotie to bicom di King of Grammar for naiJa.
Make we live dat one, di tori wey enta town now be say, Michel Isikalu,
don win di most biutiful girl beauty contest for Pastor Chris Okotie church,Di Household of God.
Dem call di competition, Queen Esther Beauty and Costume Pageant and she defeat 16 oda girls to win di crown on sunday.
I know say plenti pipo go dey ask dem sef say,"Shuo! shey church sopose do Miss shakara? "

READ MORE>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/michelle-isikalu-don-win-miss-shakara.html

CelebritiesBIURIFUL ''MISS SHAKARA 2014 Winner" For Pastor Chris Okotie Church ( Photos) by AKPOSbaba(op): 8:52am On Dec 19, 2014
Chris Okotie: If u believe wetin di Bible talk,Evribodi Say "ORHON ORNHON"
Church: ORHON ORNHON

Lol, Yes o, dis na di signature yarnings wey dem take know di forma popular musician turned pastor, Chris Okotie.
Di founder of di Household of God church, Pastor Chris Okotie,
nor new to news as he don contest tire to bicom di Ogakpatakpata for Aso Rock and President of Nigeria unda im party, FRESH
and he don also brake up wit two of his wives.
Dat one sef na small one.di main tin wey dem take know am na
di heavy heavy grammar wey Chris Okotie dey blow wen he dey preach
and e take Honorable Patrick Obahiagbon years to snatch dat position from Okotie to bicom di King of Grammar for naiJa.
Make we live dat one, di tori wey enta town now be say, Michel Isikalu,
don win di most biutiful girl beauty contest for Pastor Chris Okotie church,Di Household of God.
Dem call di competition, Queen Esther Beauty and Costume Pageant and she defeat 16 oda girls to win di crown on sunday.
I know say plenti pipo go dey ask dem sef say,"Shuo! shey church sopose do Miss shakara? "

READ MORE FOR HIA>>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/michelle-isikalu-don-win-miss-shakara.html

CelebritiesChilling Things...bba Bobo, Tayo,hang Out Wit Big Name, Ayiri And Papa Isabella by AKPOSbaba(op): 11:29pm On Dec 17, 2014
Dia is no smoke witout fire, di popular proverb wey we dey hear since wen we be small pikin.
Di rumors wey we hear say Big Brother,Ayiri dash Naija representa for Big Brother Africa ( BBA), Tayo,64 million naira don dey be like say small truth dey inside di mata.
Tayo come back to di kontri yestaday afta Big Brother Africa end on di 7th of December and few hours afta di bobo land,he don alreadi hang out wit Waffi billionaire, Ayiri Emami wey don dey swell many musicians pocket.
Even papa Isabella,2baba, hang out wit Tayo and Ayiri too as di picture wey dey bottom hia dey suggest.

READ MORE( PHOTOS)>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/big-brother-africa-contestant-tayo-in.html

CelebritiesChilling Things...bba Bobo, Tayo,hang Out Wit Big Name, Ayiri And Papa Isabella by AKPOSbaba(op): 6:29pm On Dec 17, 2014
Dia is no smoke witout fire, di popular proverb wey we dey hear since wen we be small pikin.
Di rumors wey we hear say Big Brother,Ayiri dash Naija representa for Big Brother Africa ( BBA), Tayo,64 million naira don dey be like say small truth dey inside di mata.
Tayo come back to di kontri yestaday afta Big Brother Africa end on di 7th of December and few hours afta di bobo land,he don alreadi hang out wit Waffi billionaire, Ayiri Emami wey don dey swell many musicians pocket.
Even papa Isabella,2baba, hang out wit Tayo and Ayiri too as di picture wey dey bottom hia dey suggest.

READ MORE( PHOTOS)>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/big-brother-africa-contestant-tayo-in.html

CelebritiesLovebirds Or Songbirds?see What Tiwa Savage Did To Patoranking At The Headies by AKPOSbaba(op): 11:36am On Dec 15, 2014
Talking about Pato Ranking and Tiwa Savage erotic performance on stage this days, ..Dem be Lovebirds or Songbirds?
is TIWA Savage really married?

CHECK MORE PICS HERE>>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/tiwa-savage-don-really-marry.html

CelebritiesRe: Father Christmas..AYIRI Replace Oritsefemi KPAFUCATED Range Rover Evoque by AKPOSbaba(op): 11:08am On Dec 15, 2014
izsmike:
correct, buh tayo dey deny say ayiri give am money na
But check di mata, even if Ayiri no give Tayo any raba, wot of di millions wey he don give all dis already rich musicians?
E no reach to do di bad roads for dat Una area So dat all di old mama dem for di area go givam 20 billion naira prayer?
No be good example at all.
CelebritiesRe: Father Christmas..AYIRI Replace Oritsefemi KPAFUCATED Range Rover Evoque by AKPOSbaba(op): 10:34am On Dec 15, 2014
izsmike:
this ayiri is not serious o, we stay in the same area here in warri, the road leading to our area is terribly bad, he cant repair inside he is looking for fame helping rich entertainers
Chai! E be like say ogakpatakpata read your mind.
OYA read dis tori and check di ending....http://www.ogakpatakpata..com/2014/12/tayo-don-win-big-brother-ayiri-bba.html
CelebritiesFather Christmas..AYIRI Replace Oritsefemi KPAFUCATED Range Rover Evoque by AKPOSbaba(op): 10:08am On Dec 15, 2014
6 days afta Oritsefemi management compini, Avatar Entertainment dasham new Range Rover Evoque Jeep, di bobo alongside im manager, Dankun,kon get accident on di 7th of decemba and di ride just kpafucate and scata beyond repia.
But good news don come di way of di double wahala singa as Wafficana, Ayiri Emami don buy fresh SUV car givam.
Oritsefemi naim yarn dis one wit him own mouth last night for di 2014 Headies award night wen he receive di Best street hop award wit im jam,double wahala wey scata many pipo area.
Wit dis car wey he dash Oritsefemi,Warri biggest name, Ayiri, don turn naija entataynas fada krismas as he don bless many artiste wit gifts and money.

READ MORE>>>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/ayiri-don-replace-oritsefemi-damaged.html
CelebritiesSo Beatiful! The First Ever Miss Nigeria In 1957 ( Now And Before Photos) by AKPOSbaba(op): 8:54am On Dec 12, 2014
Beauty they say is in the eyes of the beholder
but in the case of the first ever Miss Nigeria, beatiful Grace Atinuke Oyelude,
the judges got it spot-on in picking her as the winner of the coveted prize in 1957.

Even in old age, how you see her mata?

CHECK OUT MORE PHOTOS HERE>>>>>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/di-first-ever-miss-nigeria-in-1957.html

CelebritiesRe: Tuface Idibia's Pretty Daughter Celebrates Her 6th Birthday [photos] by AKPOSbaba: 7:16am On Dec 12, 2014
Francon:
Happy birthday isabella. She's grown already. I love her. She's so gentle like a dove
Gentle like kini? Bet u've not been where she is b4. Dat 2face daughter isabella dey restless like Agege fly.she no dey stay one place.
We were on elevator togeda Di other day, bodi no gree am rest and wen she Kon reach were she come,she nearly turn di place upside down wit disturb.she no gentle anytin.
CelebritiesWizkid Stop Davido To Become Naija Pesin With The Most Twitter Followers. by AKPOSbaba(op): 3:21am On Dec 12, 2014
Di holla at your boy singer, Wizkid don send warning signal to Davido camp say him dey ready to be di man to beat come 2015 as twitter don crownam as di Nigerian artiste wit di largest followers for twitter for 2014.
Even di richest black man for di world, Aliko Dangote stil dey creep to rich one million followers for twitter.
Wizzy get 1.3 million followers and naim be di first Nigerian artiste to reach 1 million followers for twitter.
Davido take 2nd position wit 1 million followers, D'banj carry 3rd and Don Jazzy take 4th.
Wizkid play second fiddle to him biggest rival Davido dis year as Davido win almost all di awards wey dey available to bicom naija most successful artiste for 2014.

READ MORE>>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/wizkid-defeat-davido-as-nigerian.html

SportsAdebayor Get Leave To Go To Togo Go Settle 'juju Wahala' by AKPOSbaba(op): 10:39pm On Dec 10, 2014
Tottenham hotspur don give dia striker, Emmanuel Adebayor leave
to go Togo go settle di juju mata wey dey tear im family apart.
Adebayor get agro wit him mama wey him accuse of doing juju against am to kill him destiny.
Dis season for England,Adebayor neva play one beta football and dis one don make am dey believe anytin wey anybodi yarnam say be di reason why he neva play well.Even if babalawo tellam to rob red oil for im right leg say he go score 100 goals for 10 matches, Adebayor ready to do am bicos he imsef no undastand how he take loose form like dis.

READ MORE>>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/tottenham-give-adebayor-leave-to-go.html

CelebritiesAdebayor Get Leave To Go To Togo Go Settle 'juju Wahala' by AKPOSbaba(op): 10:26pm On Dec 10, 2014
Tottenham hotspur don give dia striker, Emmanuel Adebayor leave
to go Togo go settle di juju mata wey dey tear im family apart.
Adebayor get agro wit him mama wey him accuse of doing juju against am to kill him destiny.
Dis season for England,Adebayor neva play one beta football and dis one don make am dey believe anytin wey anybodi yarnam say be di reason why he neva play well.
Even if babalawo tellam to rob red oil for im right leg say he go score 100 goals for 10 matches, Adebayor ready to do am bicos he imsef no undastand how he take loose form like dis.

READ MORE>>>>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/tottenham-give-adebayor-leave-to-go.html

SportsWhy I Hate Manchester United-angel Di Maria by AKPOSbaba(op): 8:27pm On Dec 09, 2014
Manchester United winger, Angel Di Maria wey dey injured presently, don yarn say na only one ting dey scata him dada for England.
He say life for England dey tire ram for only one reason.

READ MORE>>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/why-i-hate-manchester-angel-di-maria.html

CelebritiesTayo Wins Big Brother Ayiri ( BBA) by AKPOSbaba(op): 6:05pm On Dec 09, 2014
Dem say if one way close anoda one go open.
Tayo Faniran, di naija guy wey carry 2nd for dis year Big Brother Africa hotshot, don win Big Brother AYIRI.
Di money wey Idris Sultan from Tanzania kolobi as winna for BBA, no near wetin Warri billionaire, Ayiri Emami don promise to give Tayo.
Big Brother Africa give Idris $300,000 why Big Brother Ayiri give Tayo $350,000.
No be today Ayiri don dey do sheyt for pipo as he recently buy one wicked rolls Royce dash he wife for her birthday and also give 2face about 40milla for him wedding wit Annie Macaulay Idibia.

READ MORE. ...http://ogakpatakpata..com/2014/12/tayo-don-win-big-brother-ayiri-bba.html

CrimeRe: Picture Of The Maid Who Disappeared With 2 Young Boys From Their Lagos Home by AKPOSbaba: 2:43pm On Dec 09, 2014
kennygee:
This picture is not clear, how is it suppose to help?
u shud recognise her with her bre*st grin
check then balance am
SportsRe: Argentina Soccer Star, Carlos Tevez, Tattoo Angels All Over His Back. ( Photo) by AKPOSbaba(op): 12:09pm On Dec 09, 2014
ammyluv2002:
Very ugly undecided undecided undecided undecided
I dey tell u
SportsArgentina Soccer Star, Carlos Tevez, Tattoo Angels All Over His Back. ( Photo) by AKPOSbaba(op): 8:30am On Dec 09, 2014
Abeg,hep me phone Wiz Khalifa and Lil Wayne dis morning say make dem pause and wait to find out who apart from Tonto Dike don join dem for di tattoo madness.
Dia new memba na Juventus of italy striker, Carlos Tevez, wey don draw tattoo take cover everywia for im back.
He put di picture of im bodi tattoo for twitter yestaday and na angels naim he draw for di back.
Di forma Manchester United and Manchester City player,

READ MORE>>>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/carlos-tevez-draw-angels-as-tattoo-take.html

FamilyRe: Torture Maid May Get 15 Years In Jail by AKPOSbaba(op): 7:57am On Dec 09, 2014
KanwuliaJara:
The parents put the camera in the home having suspected their daughter was being abused!
Gory is an understatement.
A disgrace to womanhood!
She must have been abused as a child by her parents and or suffered immense physical abuse from a step-mother!
The woman is a danger to the world and should be locked up for LIFE, where the death penalty is not available!

I read what she did. . . . .and that was enough.
I did not have to watch it. . . and NEVER WILL.

The last video I watched of this nature. . . still gives me nightmares! Ta! angry

https://www.youtube.com/watch?v=VdaKDbSpPSA
"na wa o
Nairaland GeneralTorture Uganda House Maid, May Get 15 Years In Jail by AKPOSbaba(op): 7:52am On Dec 09, 2014
Di Uganda house girl, Jolly Tumuhirwe,wey shock di world wit di way wey she take nearly beat 18 month old pikin,baby Aneela nearly die, don admit say she dey guilty for evritin wey dem charge am for as she appear for court.
Di whole world see wetin dis heart of stone girl do to di innocent pikin for di CCTV camera wey her papa put to monitor anytin wey dey appun for di hause.
On Monday bifor magistrate Moses Nabende for court, di house girl say she dey veri sorry for wetin she do to di baby.she say make di papa,her mama and di world forgive her bicos na devil cause am.

OYA READ MORE>>>>>http://www.ogakpatakpata..com/2014/12/torture-house-girl-for-uganda-fit-spend.html

FamilyRe: Torture Maid May Get 15 Years In Jail by AKPOSbaba(op): 7:17am On Dec 09, 2014
Broseley no be lie o.how dat maid go behave like dat and give d world such gory moments to watch?
so sad!
KanwuliaJara:
That is one VIDEO I will not watch! kiss
As soon as it is forwarded to my phone. . .I DELETE IT IMMEDIATELY!

Only the comments describing the ordeal of the child was traumatizing enough!
Una wey fit watch am get hearts!

I BOW FOR UNA! kiss

* if those women were created that UGLY. . . .wickedness can only oooooze from their pores. good grief! * cry
FamilyTorture Maid May Get 15 Years In Jail by AKPOSbaba(op): 11:09pm On Dec 08, 2014
Di Uganda house girl, Jolly Tumuhirwe,wey shock di world wit di way wey she take nearly beat 18 month old pikin,baby Aneela nearly die, don admit say she dey guilty for evritin wey dem charge am for as she appear for court.
Di whole world see wetin dis heart of stone girl do to di innocent pikin for di CCTV camera wey her papa put to monitor anytin wey dey appun for di hause.
On Monday bifor magistrate Moses Nabende for court, di house girl say she dey veri sorry for wetin she do to di baby.she say make di papa,her mama and di world forgive her bicos na devil cause am.

READ MORE>>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/torture-house-girl-for-uganda-fit-spend.html

CelebritiesI Am Ready To Sign For D'banj And Db Records - Oritsefemi by AKPOSbaba(op): 10:35am On Dec 08, 2014
One of di most successful musician dis year for naija, Oritsefemi don yarn say if D'banj givam offer to sign for im label, DB records, im go sign one time.
Oritsefemi wit im manager, Danku,sorvive arm robbery attack for Ikorodu road on sunday and damage di range rover wey im management team, Avatar entertainment just dasham.
Di forma memba of di group, Junglist, say im and D'banj closeness don pass 5 and 6 already and dem even join bodi and voice do di remix of im baddest song, double wahala.
He say na di kokomasta imsef dey introduce am to many compinis and from next year, im go sign some kain wicked deals.

READ MORE>>>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/i-dey-ready-to-sign-for-dbanj-and-db.html

PoliticsRe: Gov Fashola Ignorantly Seeks A Cut In Petrol Pump Price by AKPOSbaba: 6:21am On Dec 08, 2014
President on cannabis.
they serve a juju crazy god instead of a miracle living GOD dats y they neva av u at heart..

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 17 pages)