Akposy's Posts
Nairaland Forum › Akposy's Profile › Akposy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 141 142 143 144 145 146 147 148 149 (of 157 pages)
bece: U need †✽ pay for u †✽ get quality. They r cheap classes and the worth of the class is more than the price. 14dollars upward that's less than 2k. Most quality videos online arent freeHmmmmmm..... Too bad for me...ave u downloaded dia videos before? |
bece: Go †✽ craftsy.com but its not free u pay for the downnloads cos no free lunch in free townLol...I need free oooo cos I no fit dey pay 4 all of dem |
I really nid dis video on how to bake cake.... Sum1 shld help me here ooooo |
yorex2011: if u're using a system...try YouTube and use keepvid.com to download the videoI dnt use system..... I make use on BB curve...wld it work? |
oluwaugo: @lilstick 9ice 1...,...waitin 4 akopsy to replyEhn Ehn!!!! So una don turn me to d nagging boy here.... Una try wella |
Pls does anyone know whr I can download video on how to bake cake? I only c watch video.... Pls u guyz shld help me |
Nooot me!!!! If u lyk play ten ten oluwaugo: all work and no play makes Akposy a dull boi...Mtcheeeeeew.....una ehn! PatienceAl: lol....i no sure say akpors dey watch ball |
Wich kind rubbish post I dey c here? ![]() Abeg if una wan post football make una enter sport forum.... Cos I dey vex lyk dis!!!!!!!! We dey talk abt admission here una dey talk abt gal and football.... I don vex 4 una! Ejiro take ya tym!!!!!!! |
Controversy: Appreciate! I have bought 12.5kg cylinder todayOww much did u buy it? And where? |
nofij: Not more dan two weeks tymDnt wanna hear dis two weeks again[b] nofij: Not more dan two weeks tymDnt wanna hear dis two weeks again[/b] nofij: Not more dan two weeks tymDnt wanna hear dis two weeks again |
wi5dom: campus 2 and i dey the sch cafe right now(campus2) and i go soon leaveU knw wen second batch go cum out? |
wi5dom: dats VC's Office buildingIs dat campus 3 or 2? |
nofij: No sir!!!! pls sir take it easy e wuld soon release d 2nd batch. Just give me 2wks maximum sir!!2wks ma foot! I dey vex lyk dis |
PatienceAl: ...jex_passing...I go add u....ma fone dey repairer hand ooo |
Am so happy for u guyz, Ena, Nofij, Janeclara and Pablo..... God is goood! God would not spare us out...our name would be in the second batch! Amen |
May all of your previous failures turn into sucess this month. May God take back wat the devil has stolen frm u. Happy New Month!Happy 53rd birthday to Nigeria! |
tsleazy: I went there sum weeks ago, and i was asked to bring 5000naira and 2 recent passport photos, photocard and sum other crap...Its 2000 ooooo |
Patience don buy wahala...lol |
Ogesexcel: second batch is loading.....baba God remember your children ooooo....the site is bad now. JAMB 185, Post 54. Pure and Applied MAthsamen ooooo. God would nt forsake us |
Fancy Nwosisi1: from a very reliable source!2nd batch won't pass next week!i pray ooo. God c ur children thru oo |
Fancy Nwosisi1: 2nd batch loading;;;get set!!!latest wednesday it'z out!congrat to all in advance!Are u sure? Hu toad u? Prrsss ooooo |
[quote author=Pokemon43]pls don't be tired of everything cos smtym ago in my life i had dis same feeling i tried ending it all but God saved me nd kept me alive.it is hard i know just know dis:wheneva u feel alone nd helpless know dat jesus is with you.when eva u feel no 1 cares about u know dat he does,wheneva u need a shoulder to lean on he is always there,all u do is to call on him.for before u were formed in d womb he knew u.know it there is smthing special in u God has put dats what d devil is after.for God has created u specially for a purpose.IT IS WELL[/quote]thanks for the encouragement....am very grateful! may d water of life fill ur cup and overflow...may God take bck wat d devil has stole from u....tanx madam |
Delsu wahala too much |
am tired of everytin.....so confused |
nofij: not rily gud brono admission? wat course were u going 4? |
[quote author=cokhale][color=#000099][/color] please stop send ur reg go to www.delsu.edu.ng and those who send theirs,no admission and now second batch is out october[/quote]wen exactly......am not getting u ooooo |
na wa oooooo....any news on second batch |
@mrvocalprowess.. Na pre degree result dey dere na.... No admission list |
mrvocalprowess: Lol! U ddnt see "2013/14 PD admission 2 100level regular"...Its not dere bro |
nofij: Medical Biochemistry sire...u don get room?Ur own gud na |
Euchairia: Akposy wich course did u go 4 nd wats ur scoreMicrobiology 49 |
wilson61: Guys,tnx 4 d reply 2 d earlier postUWC |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 141 142 143 144 145 146 147 148 149 (of 157 pages)



