Akposy's Posts
Nairaland Forum › Akposy's Profile › Akposy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 143 144 145 146 147 148 149 150 151 (of 157 pages)
wi5dom: Lol...sowi u r called a pagan if u are not with dem and a brother/sister if u are among them.Na so... D place I worked b4 wat own by a JW and his staffs too are JW except me, he sacked me cos I came late...and anoda JW guy came 30mins late after I came. He didn't even tel d guy anytin.... Bastard man! |
Pls help me out |
baba ajala: Hello house. do we have any jehovah witness member in the house who just gained admission in delsu? if there is just holla me. am a student here in delsuI knw! JW like to favour only dia member |
PatienceAl: here comes anoda fellow from a different time zone..... #winks#Lol. I suprised ooooo |
cokhale: In d month of october second batch will out. All candidate should be awareOctober too far ooooo |
PatienceAl: no ooo.....na only d hardcopy don dey...dem neva even put am 4 dir site....and dem no dey paste am 4 skul ooo.....except d tin leak.....Make dem do quick oooo |
Pokemon43: is it d admission list?Yes oooo |
lorettafrancis: am 18Tot u r sweet sixteen..... Bf employer |
PatienceAl: hardcopy na d one wey dem don print for paper.....Ehn ehn... dem don paste am for skul? |
Hello! Am having a big problem at hand.... How do I retrieve my lost waec gce examination number? I need it to collect my original result. Somebody should help me out |
Ejiro wetin be hard copy ooooo... Abeg tel me. I wan knw so I no go go do clearance for dsp,ozoro |
There's rumor dat second batch is out....someone should help us confirm..... I don't wanna die of hypertension oooooo.... Abeg!!!!!! |
Pokemon43: no be all dis people wey dey for house.i nor no weda na crime to be last bornLol.....sowie swearie |
Pokemon43: Delsu ooooooooo wetin we do una?i don tire dem wan take message blind me oooooooooWho wan take message blind u? ![]() Pokemon43: Delsu ooooooooo wetin we do una?i don tire dem wan take message blind me oooooooooWho wan take message blind u? |
lorettafrancis: Thanks hun! Love u all muaah! :DThanks hun! Love u all muaah!#vexing mood activated#.... Na only ejiro tel u happy birthday? Huh? U must appreciate ma own too |
Pokemon43: hehehehe.akposy u get mouth.lolNo mind me ooooo... I just wan make dis thread lively... E don dey dull too much PatienceAl: "smilinq but pissed-off" Pokemon43: hehehehe.akposy u get mouth.lolU dey vex? Y now |
PatienceAl: lolz....africans sha.....well i no nid talk again....since u've decided 2 folo n d path of doubt...Abeg oooo.. I no be doubting Thomas |
PatienceAl: HAPPY BIRTHDAY 2 MA SWEETHEART.... @FRANCIS LORETTA.... WULLNP... GGMUB... GGMYES...For your mind.... Abeg go hide for one corner joooor |
lorettafrancis: today is my birthday jur! Let's just forget delsu for a moment and dance skelewu with me! Don't forget to thank God for me oHappy birthday ooooo.... Let pop d champagne and cut d cake ooooo |
Admission is out ooo |
The pastor wld not join dem. The story is not complete..... They failed their marriage test! Or do u guyz want dem to marry today n divorce 2morow? There is more to marriage dan bed dance |
Fancy Nwosisi1: yes o brotherly,,,,,,,they r stil battlin out d accreditation prob they av wit engineerin dept.also am sure it wil b out b4 midnextweek. *fingaz crossed*Abi ooooo.... #stil waiting oooo |
PatienceAl: congratz bro...which department dem jug u put?Na God oooo.. Science Laboratory Technology |
I don get admission into Delta State Polytechnic, Ozoro but am still waiting 4 delsu ooooo |
PatienceAl: brotherly....no be so o.....na money dey yab man anyhw 4 here o.....i dey try 5nd 1 kind small hustle b4 skul resume lah....i stil dey lyk dele....1 luv....Lol...e no easy...man must jab ooo if nt yawa go kas 4 skul |
abas4madrid: Guys person no fit wait this long na, make ona wey dey neer some of the kakus men press button make them release our list kwanu. Why you go lock website because you want upload something? Na waiyo wey them want do? God abeg help us ooNa God hand me dey oooo.... Anyhw is a how... My name must dey dere |
@patience (ejiro) u ave left us....rite? |
Dey shld do wat dey want.... God wld give us wat we deserve... Me I rest ma case in God's hand |
Watz happening ooooo... Any news |
Meddler: definitely! u will need a large pot that covers well and won't let any heat escape. I'm guessing you use gas stove. Set on medium high heat. it might take a couple tries to get the heat at the correct setting. But medium high shud be OK. cover the bottom of the pot with salt and place stones in the pot to set ure cake pan that way u prevent the bottom of ure cake burning. below is a pic of a cake I baked in a pot.Wow! Can I use sand in place of stone? Dat design is fabulous |
lorettafrancis: Has any science student been admitted?I no knw oo...but dem neva admit me sha...ma admission dey road |
Nofij....I tire ooo..dem dey dul dis thread Go oda skul thread dem dey pay 400+ Make una make dis thread lively |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 143 144 145 146 147 148 149 150 151 (of 157 pages)
I knw dem vewi well!
.delsu ooooooooooooo.i av tired