Stats: 3,167,205 members, 7,867,501 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 05:10 PM |
Nairaland Forum / Amsoslim's Profile / Amsoslim's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (of 22 pages)
![]() |
I can bet the testicles of my inborn male kids,if this dude were to be a celeb many of u wuldnt say he is mad or say his hair style is a show of madness but you see many folks walking on d street with d same hair style claiming swagz... Y una no call phyno mad man |
![]() |
bebe2: ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
. |
![]() |
The photographer is a suspect....I suspect he got something to do with the devil for him to know when the accident was to take place and his level of professionalism in taking such a clean photoshot 1 Like |
![]() |
You wey dey luk for cheap means to get to ur distination....hmmm u funi ooo,u no sabi say awoof dey run belle ni? Since u no wan spend moni reach wey u wan go kukuma reach Edo dem go teach u how to fly wif broom and groundnut shell |
![]() |
Just here to read comments especially from the opposite sex....... But OP U neva tell us wetin u go do if u b opposite sex fr one dai |
![]() |
What's d name of ua movie plzzzz..... |
![]() |
. |
![]() |
Land not for Sale beware of 4120 |
![]() |
No question buh u hoping to get answers....u funi oooo |
![]() |
Nihilist:
|
![]() |
.
|
![]() |
tpiadotcom:u dey luk fr hu go folow u chat abi na hu comment on dis ua post wey no mak any sense ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
tpiadotcom:hmmm... Vry funi,aabeg mak pason borow laf small |
![]() |
Pishure or we dontblivit ![]() ![]() ![]() |
![]() |
derrick333:derrick333 u no crious oooo. Dem tel u say I b story teller? D op neva c nada. Strong sumfin go do am |
![]() |
No....y wuld I? |
![]() |
Na only u create trend, na only u cum b FTC & STC....oya na chop d trend alone. Mteeeeeeeewtch |
![]() |
. |
![]() |
. |
![]() |
. |
![]() |
. |
![]() |
iyatrustee:choi u funi oooo.... ![]() iyatrustee:choi u funi oooo.... |
![]() |
Eyah......wah a pity. |
![]() |
sarkinsauti:yeah....shebi u wan chop beef? Na u wan carry my mata fr head like pason wey dey sell gala & la cacera for hold up. |
![]() |
Hahaha....Jonathan’s Multi Billion Naira Gift: JNI, CAN, MASSOB, OPC Ohanaeze, Afenifere, should return the money 1 Like |
![]() |
Judd Kessler |
![]() |
~~SCIENCE MAGIC~~ Did u knw dat every sim card has a name ![]() Try this to knw d name of urs... I want replies pls Step1: from ur phone number, take the last three(3) digits.. E.g 07064869987, take '987' only. Step2: in the comment box, type @*[the last 3 digits:0].. i.e @*[987:0] Step3: remove the sign * then press comment and see the wonder of science... U can try as many phone numbers u lyk,just follow the step. NB: works only on Facebook |
![]() |
Jus as I had thought 3 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (of 22 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |