Ayindepremier's Posts
Nairaland Forum › Ayindepremier's Profile › Ayindepremier's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
That one better, omo, if don ever jam babe wey pack deflated balloon, I mean B00BS, U go salute d devil! but, Na only children and immature sag, do unnecessary make ups and pack pads everywhere! |
Congratulations Ms. Cuppy, btw, Girls nowadays no wan gree o, dem jst wan show say dem b equal to us men! oboi, e no easy to dey carry grown blokos/Joystick waka round naija economic and weather dilemma o! ![]() Shout out to ma Niggas! |
abeg, Hit that like if u also believe that boy bleach! I always wonder, this guy na ajepako, but see him now, always forming butter and bread and Indomie Syndrome! anyway, God no dey lose and Him no go ever lose, GODWIN! |
ur hell fire koboko dey soaked inside kerosene! |
. |
Drabrah:May God enlarge our coast! |
Freemanan:I salute ur intelligence! Fr real |
Freemanan:namesake? when u see him successful, are u not also a namesake of ARO and Yaba left fellows... No Vex |
Davido! Davido! u don gather attention reach enough for ur sophomore album, through ur Scholarship programs on twitter! Now u are looking for devil's attention, shey? you are a father and a husband of babymama now, I think u should man up, and be responsible. This is the problem of young kids impregnating sugar mummies, they start bullying others! |
![]() |
. |
Lemme show lindaikeji, maybe it would help my application for the vacancy of husbands... u can never tell. |
What? baby pls go wear ur make, u look different! see her face like my EX when she wan suck some yogurt! ![]() No make haters katapot u! |
baba, thank ur irumoles say them no rape u with old age! those boys are very dangerous, they feel like they own Nigeria now because Buhari is a Fulani abi. za mu chi duru uwarku! za mu giamuku wai Nigeria ba naku ba, namu ne, ku tefi Niger ko Chad, kuyi damua na ku! #Na barku Lafiya da masu hankali da Mara da shi... #Mo fi yin sile lalafiya, fun ologbon ati Ashewere gbogbo. #Tufia, nna me don evaporate enter BIAFRA. |
why is Nigeria boiling up and down, left and right, North to South, and East to West?? I think I will jst leave here before Naija turn to Palestine and Israel! make I dey go Cotonu jeje. but, 14 bikes? Dangote go buy dem 1 motor replace, make them burn more! |
hahaha, bad market! na to take selfie o! and brush my myself |
I will do exactly what the guy is trying to do, I will pick my phone and call someone to book flight for me to Bahamas, Paris and Spain for my Honeymoon! we go use the mumu money flex, God don finally bring sponsor come. yea! I see u baby, open that handbag and pack the money! ![]() singing Katapot by Reekado Banks. upnext, Iyanya ft Don Jazzy- Gift! #put on the likes! ogede ti pon, oya click d share, make d fun dey gooooo! |
Where are the acclaimed Nairaland gurus and grammarians here? Abd, where are Patrick Obiahgbon or Obiaghuan (whatever I no be Edobo, I mean Edo ) children on this list?And lastly, Shout out to my Yoruba Goons, Niggas, and Fellas, you have been representing Nigeria at all capacity, Una no go fall yakata like BIA-FRAUD! #I NO BE ACADEMIC FANATIC, I'M JUST A FAN OF MONEY. |
Mrs Saraki ,that man fine pass him wife! See buhari, baba70 wife pure like mammy water! dont underestimate the logical reasoning of Northerners when it comes to selecting Bride. if you feel me, hit a like! .BTM, WTF is wrong with Nairaland, must every poo make front page! I just saw Cossy's Milk factory finish, now some old cargoes playing with papers! and how has that report help an average Nigerian, especially ladies. I hope no b Saraki write applications to Buhari to help his corruption case! finally, I dedicate any LIKES I got here to my Grand Mother. #Blessed |
able dudes everywhere everyday living fake lives!
May God deliver Naija! |
[size=1pt]see d igbo attire like egungun or undertakers uniform[/size] you Guys should pls have a conference on re-tailoring ur attires, u looks like ritualist on Africa Magic we see, lol |
h |
"That Kaduna guy"
El-Rufai! u fr here again! are u sure no b dis guy dey rule Naija?? haba! abeg, I b APC fan o before una go attack me attack my shadow for Nairaland! |
"That Kaduna guy" El-Rufai! u fr here again! are u sure no b dis guy dey rule Naija?? haba! abeg, I b APC fan o before una go attack me attack my shadow for Nairaland! |
I dey always gbadun dis man! abeg click LIKE if u dey always feel him or SHARE otherwise! ,Team Zero Chill! U gt problem with me? climb iya mappo, jump down and die! ![]() ![]() |
Iamoluwaslim:they fried their balls in akara. oil pan. Welcome to Oba Awon Apanilekun University! |
[b] Nigerians Nigerians Nigerians!!!!! una don frustrate this girl life so tey, she don dey place vacancy for husband. ,BTW, how can a 36 yrs old woman no get husband or fiance, My brothers run for ur life, make dem no use ur glory buy another Massive Massion for V.I, Lekki and Asokoro. but if u knw u worth less dan #1m u can apply, u have nothing to lose my brother![/b] ![]() |
lilmizwierd:y u quote me? abi, u b lesbo too? |
This girl dey vex o! btw, someone snatched ur boyfriend or he turned GAYbriel |
Why do everyone hate Igbos, are they no human being, are they animals, pls let's show they love, lets stop this #Biafra movement. ![]() |
OAU with jungle justices... anyway, I suspect three scenarios cases, 1.) They are notorious Arm or non-arm Robbers. 2.) They are Rapists of OAU fine babe. 3.) They are GAYbriel and FAGitola. Anyone or all of the above, because I'm very sure OAU doesn't punish cultist, it's celebrated. |


