Azeeza's Posts
Nairaland Forum › Azeeza's Profile › Azeeza's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 (of 52 pages)
SHE NO B YOBO GIRL AGAIN.I THINK SAY NA HIM B CARETAKER [color=#990000][/color] |
osaze any day any time[color=#000099][/color] |
my guy go back 2 drawing board cos u lose woefully.[color=#006600][/color] |
a true african best indeed |
na wa ooo.even 4 backyard 4 ghana dem dey shag during competition,no wonder we perform badly.dem come dey blame berti.i pity naija playas[color=#550000][/color] |
u 2 much.dis april fool get weight |
wetin b una own.she fine or she no fine person dey die 4 her.u self wey say ur gal beta pass her,who knows wether ur gal na replica of stockfish she b.tell us say u dey jealous.big ups 4 her because we come 4rm dsame town.who dey represent ur town 4 movie industry self tell us make we no.no lie oooo [color=#550000][/color] |
clash of the titans.na fire 4 fire e go b but, [/color][color=#990000][/color][color=#990000][/color][color=#990000][/color][color=#990000][color=#990000][/color] |
arsenal will d day defeating man city 2 goal 2 0.i love u all gunners |
i love my culture so dearly.we ebiras doesnt practice wat other pple culture permit.atleast we dont inherit wives,properties.But wat i dislike most is the polygamy stuff. ![]() |
the desperate once are d using dis tactic,if u fall mugu oyo lo wa.so guy beware[/font][font=Lucida Sans Unicode][/size][size=8pt][/color][color=#990000] ![]() |
send wetin dey updated no b wetin no dey line again.u no wen kanu u im wedding self? |
t [color=#550000][/color]he song is off the hook.the next naija potential grammy nominee,i agree wit u ibiem.he is fantabulous |
a waste indeed.inshort he suck wen it comes 2 collabo wit international stars[email][/email] [color=#990000][/color] |
how true is dis story[color=#006600][/color] |
The like of jimmy jatt,cabbasa and other are the D.J making wavas in nigeria music industry.i want 2 no if there is any female D.J in 9ja.plz kip me posted.one love |
gosh j. j is better cos ronnie cinfessed dat he learnt 4rm j.j ![]() |
the game was tough but we are in big trouble.let wait 4 the second game 2 access them well.siasia is the man[color=#000099][/color] ![]() |
those pic na wa ooo.so beautiful asian models [color=#006600][/color] like dis still dey exist.dem face resemble yanshiiiiiiiiiiiii |
d guy no get enuf cash 4 music na him make am swithch row.church business e go beta sha 4 soul E ![]() |
visitin d rich wil only worsen ur case if u are poor cos d way most of them treat d poor.just pray poverty shouldn't b ur portion. |
i wish 2 b a great woman,av a gud husband,nice family and above all b a gud computer programmer. ![]() |
om |
Naija is goin 2 be a mess 15teen years 2come ![]() |


