Stats: 3,165,630 members, 7,861,949 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 12:31 AM |
Nairaland Forum / Badtman's Profile / Badtman's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (of 22 pages)
![]() |
Lord Parcel from IBB in my life delete am, Advice or Letter which a Person like OBJ write over my Life Lord Destroy it, Saraki is gone, Gonna 1 Like |
![]() |
Let The Parder Padded dem Self till we Finally Poundo dem #OccupyNASS 1 Like |
![]() |
Women and Zee world 5 and 6 They will hold the remote control like short Gun ![]() |
![]() |
Am very sure the "Zee world" season film/movie will affects so many homes and organisations now. People lost so many concentration while watching the film. I only pity the married women and their children. Children performances in school very poor now, cus they are addicted to the zee world and other movies. Some married women got food burnt while on concentration with the movie. #Truthisbitter cc Lalasticlala, Oga Seun
|
![]() |
22 me Sef go Clock 22 very soon but if me and you stand pple go think say na you born me God Bless your new Age 2 Likes |
![]() |
Mugabe of Africa Nightmare of Obodo Oyinbo |
![]() |
![]() |
After dem don chop dia Konji and Ponmo like dear small small naw, Caption that Lady behind dem, she be like hmmmm after everyday Jangilover, dey deceive una oo 4 Likes |
![]() |
Booking Sai Baba |
![]() |
NCAN una well done O , I'm proud to be a Name Checkers Members |
![]() |
She no go fit try am for Naija where Dino Melaye dey, Yawa go gas |
![]() |
Who Deserve Chain between the Pastor and the Boy Click Like for Rasta Pastor Share for the Boy |
![]() |
EMMYLBANKS:you get her ![]() |
![]() |
In Orubebe voice, you better go look for job, if you are Jobless Wetin make you dey Lalasticlala is it by force to go Dubai sorry i mean FTC 1 Like |
![]() |
Shoro niyen, so she wan follow Tiwa Doro Cheerful giver footsteps Olosho of Dubai, Olosho of London abi |
![]() |
kitan2015:You Murder dem all Yeast People think dey can discredit Yoruba with what they have type in Google ![]() 2 Likes |
![]() |
Laila My crush |
![]() |
mazichika:will keep Shut that your smelling Mouth maybe you are from Ekiti, Mumu May God also Bless you With Such Agbako Governor like Fayose in your State |
![]() |
![]() |
R I P to the Fallen Ipod Terrorist Group May his Soul rest in Perfect Peace |
![]() |
That's Big Men Politics not Nairaland Politics where the south Sudan ipob will Face off with The Westerners Yoruba because of Gej head of Looters Elders 8 Likes 1 Share |
![]() |
Occupy NL . . Beware military zone Omo onile nairaland 1 Like |
![]() |
Awon Saraki, Oyenusi, FFK, Fayose, Dieziani, Kanu of Tomorrow |
![]() |
Wetin Concern us Sheybi Political Motivation make you Spend D Dasukigate Awoof, Oloriburuku Somebody, pelu awon Weyrey Followers, they're even born defend Criminals, , any Mumu won quote me for Bad, Holy Ghost!!! 11 Likes |
![]() |
Na Fayose go finished Ekiti, cause as i dey seeing tinz Ekiti state of Jeun Koku, Food Basket of Nation is gradually Finished 4 Likes |
![]() |
Beware of this Space . |
![]() |
passionate88:Alaye can't you use Common sense at least Ben Murray-Bruce sense |
![]() |
Good for them but Delta state should not grant them Amnesty for now cuz Naija are not smiling O, make dem no cum go back to their Destiny Job, Kidnappers, Militant, Arm robber. , FTC for the first time, the 3rd poster below E pain you ![]() 7 Likes |
![]() |
OlanreJohnson:Oga use your brain, Mod abegi oo |
![]() |
Ahaha shey won Celebrities news shey NL ni, abi whc kin news be dis 3 Likes |
![]() |
![]() ![]() |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (of 22 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |