Bameyi's Posts
Nairaland Forum › Bameyi's Profile › Bameyi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
old boy if you get any software like that you will be the next bill gate of nigeria you know how much you fit make if na play stop an but if na true i dey you back. because before you know am them you list you for new york stock market. old boy na GARI BE THE SOLUTION . |
@ zulunation why you dey let red neck worry you, even sef you bring shame to us , 40 dollar na him hard you wey you go sell blood. am not trying to insult or talk you down but as nigerian make we hold our head up my brother. them go get one big problem and ask for that blood as a national request e no be today but that day go come wey them go dey beg 9ja for blood so that their kids go smart like us. and then na 400 dollars i go charge them yeye red neck, hugkies abe na how them dey spell the hugkies sef. |
spoilt na wah anything wey hausa ma do e no good, hausa man rule 9ja him be bad man, the poor people make kulikuli na for their ass them produce am from God help your people |
why you say not the kulikuli made by the hausa man? they are the inventor of kulikuli na give them credit |
software go see pastor you fit need help oh garri for dream i think say them take garri curse me but your oh pass my own oh (joke) but serious you fit need pastor |
quality of good house wife if i go rate her i give her 9/10 for frying garri looking out for her family |
@ software how 9ja, and OBJ |
@ spoilt tell our sister here she don turn my best meal into french fry. |
@babyosisi old girl you get joke you dey appear for BET comic view? let me know but any way will FDA approve mass production, you know jedidi med na. that thing dey work oh. |
@babyosisi girl i dey think of that thing oh for this yankee people get thick bone wey besay if i start am i go hit the real american dream oh, but i no go forget you. |
i think the most pretty ladies in the world are a well home train nigerian girl because they make you a good house wife am not talking of mugu for a wife, you no give am money she not go chop, you go on trip she no go pay bill my husband no dey na him she go dey talk, but well educated, nigerian girl from good home, the beauti in her will come out you will have a partner for life make you happen both in public and among friends but , i say "BUT" in bed ready to re-train her or as we will say, at work IN-SERVICE her to bring out the best for your bedroom enjoyment |
i feel where you coming from but let me ask you what do you use ultral wetin them call that machine abi na micro wave you use also do it still taste the same let me know. but almight garri will protect his own people trust me let me tell you why i love garri so much, after i finish taken it all the pizza wey man done eat go comot for my belle fat i go burn am, all this their stay fit tablet na almight garri i turst. |
@babyosisi na wah oh for you old girl no bi nigeria you be, i gree say sickness dey for food but almight garri, alpha and omega of food, all ijebu for don die, ibo man no get any other food na, fufu and garri for done kill them all. cow wey no get tail na God dey drive him fly. |
look garri na de thing this their yeye food no cut the deal, after work wey this oyinbo don use me like rain water instead of me visiting the psychology wey my work place get say make i go tell my work stress i go go house get garri from this indian store dry fish after i finish na sleep Oh, that their psychology na him go still go tell Human resource say e be like say i get jungle stress because him 5years for spsychology chool no fit understand my kind of reasoning only garri fit fix am. |
the pastors did not go to the politicians, the politicians went to the pastor, and secondly we can not leave our life and the affairs of our country to the hands of people who do not have the fear of God, what will happen the same crab we are in today will happen. the pastor will only be wrong if he openly endorse the politician this will influence their voting ability right, the pastor is only to lead us to heaven, but it is our responsibility as Christian to vote for a God fearing leader. my 2 cent |
a female that sleep around could be so foolish she dont even know her self but brother if you dont trust her get a DNA |
forget that crab i will not buy i na crazy dey worry me, look even if i get money full house. what for that crab is urgly. just big |
how much are you trying to spend |
the number to amat is not even correct or nobody to pick up the phone. |
can any one inform me of pass down the detail of 2 face tour in USA i need information the city he will be playing at. near Dallas, Oklahoma etc appreciate it |
thats a nice one am thinking of sending my bike home from the states, but thought who will i ride with but with this info i think i will, send me contact detail pls |
I THINK OUR LADIES ARE KIND OF TRYING TO BE LIKE THE WESTERN LADIES AND HAVE FAILED OT SEE THE FACT THAT WE MEN ARE STILL THE MOST CARING MEN, I SOMETIME AGREE, MEN OF OTHER RACE AND CULTURAL BACKGROUND MAY BE ROMANTIC BUT THE EGUNGUN ONLY DANCE TO THE SOUND OF THE MUSIC, IF OUR LADIES STEP UP THEIR GAME/SKILL WE WILL MATCH IT UP WITH ROMACE CARING, THOUGHTFULLNESS AND ALL THEY ASK FOR ACTION AND REACTION ARE EQUAL AND OPPOSITE. SHEKENA!!!!! |