Romance › Re: Do You Know?? by Beebah321(f): 12:51pm On Feb 24, 2023 |
Blupen: You are one of them bee321 Aww  |
Politics › Re: Inec Website Is Down by Beebah321(f): 11:36am On Feb 23, 2023 |
NIGERIA!!  |
Romance › Re: Do You Know?? by Beebah321(f): 11:16pm On Feb 22, 2023 |
You don start again ooo  Are you one of them?  |
Crime › Re: Man Caught Trying To Dispose Of His Alleged Girlfriend's Chopped Up Body In .... by Beebah321(f): 10:53am On Feb 20, 2023 |
Jeez  |
Celebrities › Re: Why I Changed My Child's Surname To Mine - Tonto Dikeh Opens Up, Drags Ex Filthy by Beebah321(f): 9:48am On Feb 18, 2023 |
Una wan trend again  |
Romance › Re: U Vex Or U Happy???(ladies Only) by Beebah321(f): 9:29pm On Feb 14, 2023 |
|
Romance › Re: You're Not My Type", But When Your Type Impregnates & Abandons You, It Becomes " by Beebah321(f): 9:18pm On Feb 14, 2023 |
Ehen na. U get pikin and your girlfriend no like your pikin, u go gree marry your girlfriend  |
Romance › Re: W by Beebah321(f): 8:11pm On Feb 14, 2023 |
Lol  nobody show me love for this valentine, make i stay one side dey read comment.  |
Romance › Re: Don't Be Decieved By Big Backside by Beebah321(f): 5:59pm On Feb 14, 2023 |
Blupen: See your face like tinubu own dey go joor |
Romance › Re: See All The Gifts I Got For Valentine Already This Morning (pics) by Beebah321(f): 12:03pm On Feb 14, 2023 |
Why u too dey lie? U just dey spoil your name. Na wa ooo  |
Romance › Re: Don't Be Decieved By Big Backside by Beebah321(f): 11:45am On Feb 14, 2023 |
Blupen: Get out joor...... see your head like clay pot  |
Romance › Re: What Could I Get My Girlfriend On Valentine's Day? by Beebah321(f): 10:10am On Feb 14, 2023 |
oneMalik: The money no go reach o . e go reach joor |
Politics › Re: 2023 Election, My Predictions by Beebah321(f): 10:06am On Feb 14, 2023 |
U get time sha  |
Celebrities › Re: “only You, No Competition” Bbnaija Laycon Shows Off His New Girl by Beebah321(f): 9:42am On Feb 14, 2023 |
Zonefree: Rants of broke and miserable Nairaland ENPs! e pain am  |
Celebrities › Re: “only You, No Competition” Bbnaija Laycon Shows Off His New Girl by Beebah321(f): 9:21am On Feb 14, 2023 |
Worwor wan trend  |
Romance › Re: Don't Be Decieved By Big Backside by Beebah321(f): 9:15am On Feb 14, 2023 |
Illegal1: nooh babe... abeg little introduction would help me remember |
Romance › Re: Don't Be Decieved By Big Backside by Beebah321(f): 9:29pm On Feb 13, 2023 |
Illegal1: beebah.....
hey God..see my sister frm another parents ooh..
babe...i dn see u tey ooh ah obama, na u  |
Romance › Re: Don't Be Decieved By Big Backside by Beebah321(f): 9:27pm On Feb 13, 2023 |
Blupen: You self get mouth the talk abi?? Ehen na  |
Romance › Re: Don't Be Decieved By Big Backside by Beebah321(f): 5:03pm On Feb 13, 2023 |
Abeg tell them ooo  |
Celebrities › Re: Portable Excited As Tiwa Savage Replies His Instagram Chat (Photo) by Beebah321(f): 4:45pm On Feb 13, 2023 |
wonderr: as if any of your generation don make her net worth how much tiwa don give u  ? |
Politics › Re: Naira Scarcity: Elderly Man Weeps In Bank by Beebah321(f): 4:43pm On Feb 13, 2023 |
Them say make we rush put money for bank, we go put. To withdraw our money now na problem. This country na hell. |
Crime › Re: Robbers Invade Chicken Republic In Lekki, Shoot Security Guard by Beebah321(f): 4:35pm On Feb 13, 2023 |
Everyday na so so bad news. Na wa ooo  |
Romance › Re: Valentine Is Coming! What's The Best Gift You Can Get Right Now? by Beebah321(f): 3:38pm On Feb 13, 2023 |
Wahala for who dey single  |
Romance › Re: This Question Is For All My Yoruba People by Beebah321(f): 2:25pm On Feb 13, 2023 |
Westchester: It means a bastard, in this context a fatherless Yoruba person Lol  |
Romance › Re: God Made Sex For Satisfaction But Some Ladies Will Use It For Fund Raising by Beebah321(f): 2:07pm On Feb 13, 2023 |
Na your kpekus them dey use??  |
Romance › Re: This Question Is For All My Yoruba People by Beebah321(f): 2:02pm On Feb 13, 2023 |
Wetin be omo ale to?  |
Celebrities › Re: Portable Excited As Tiwa Savage Replies His Instagram Chat (Photo) by Beebah321(f): 1:59pm On Feb 13, 2023 |
Who Tiwa epp? mtchewww  |
|
Romance › Re: What Could I Get My Girlfriend On Valentine's Day? by Beebah321(f): 12:34pm On Feb 13, 2023 |
Buy her bread and sardine  |
Romance › Re: Lady Threatens Ex-lover Who Married Someone Else After She Sponsored Him Abroad by Beebah321(f): 12:26pm On Feb 13, 2023 |
Women don dey sponsor men? Wonders shall never end.  You never travel go china, u go dey sponsor one ungrateful human being. |
Politics › Re: Nigerians Carry Pillow, Pot, And Mattress To Sleep For Bank. by Beebah321(f): 9:06am On Feb 13, 2023 |
Them go soon start to dey baff for bank  |
Politics › Re: I Will Disable My Nairaland Account Forever If Tinubu Does Not Win by Beebah321(f): 9:14am On Feb 03, 2023 |
|