Politics › Re: There Is No Equality In Marriage. Your Husband Is Not Your Friend, He Is Your Lo by Beebah321(f): 10:52am On Feb 01, 2023 |
Marriage don dey turn to another thing. Men always wan dey incharge. Una no dey tire?  |
Romance › Re: Should I Just Forget About Her? by Beebah321(f): 10:41am On Feb 01, 2023 |
Just leave the girl and move on. Simple!! Na your attention she dey look for, just block her and rest. |
Romance › Re: Radiant Pre Birth Photos Of Keke Palmer And Her Baby Daddy by Beebah321(f): 10:34am On Feb 01, 2023 |
Blunttruth: Jealousy see this one. Why should I be jealous of people way I no no? Who them epp? Mtchewww |
Politics › Re: President Buhari Visits Emir Of Hadejia HRH Dr Adamu Abubakar (Photos) by Beebah321(f): 9:07am On Feb 01, 2023 |
Obakoolex: If your dad is among them won't you be glad No matter what the country is passing through, it doesn't stop elites from living their lives I dey happy say my father no join them sef.  |
Politics › Re: President Buhari Visits Emir Of Hadejia HRH Dr Adamu Abubakar (Photos) by Beebah321(f): 10:21pm On Jan 31, 2023 |
See as them dey do like say them no dey shit. Their own na to dey wear expensive agbada, dey live luxurious life, dey do like say them no no wetin Nigerians dey pass through.  |
Romance › Re: Radiant Pre Birth Photos Of Keke Palmer And Her Baby Daddy by Beebah321(f): 10:04pm On Jan 31, 2023 |
How this one take concern us? Mtchewww  |
Romance › Re: Thanks to my pussy- Final Graduate Says the university drag her to court by Beebah321(f): 5:58pm On Jan 31, 2023 |
E for say this country no too hard like bread way dey under sun, then she for no use her kitten na. |
Crime › Re: Pregnant Woman To Be Executed For Burning Photo Of Islamic Supreme Leader by Beebah321(f): 3:29pm On Jan 31, 2023 |
Kayberg: Which religion did GOD start? Please be careful of things you say about the Holy One. Lol God dey nairaland ni? |
Crime › Re: Pregnant Woman To Be Executed For Burning Photo Of Islamic Supreme Leader by Beebah321(f): 6:02pm On Jan 29, 2023 |
God no try at all for starting religion.  See wetin dey happen now  |
Politics › Re: A Muslim Thief Is Better 4 President Than An Infidel Cos He's Closer To Allah by Beebah321(f): 1:19pm On Jan 29, 2023 |
Stupid man |
Business › Re: My Friend Who Works As Bank manager Got Rich Overnight. by Beebah321(f): 10:28am On Jan 29, 2023 |
E dey pain u say him no give u anything.  |
Politics › Re: Thank You President Buhari by Beebah321(f): 9:47am On Jan 29, 2023 |
Na when him wan commot na e him con dey do something. Wickedness! APC no go win. |
Politics › Re: If You Are Not From The North, Then Why Complain About Bandits And BH? by Beebah321(f): 9:31am On Jan 29, 2023 |
See this idiot. Mtchewww |
Health › Re: Can You Use This Toilet? (pics) by Beebah321(f): 7:22pm On Jan 25, 2023 |
Yes na. The toilet dey very clean sef. |
Politics › Re: Let Fuel Be Expensive, Keep Petrol, Keep Naira, I’ll Win, Tinubu Jabs Buhari’s G by Beebah321(f): 7:19pm On Jan 25, 2023 |
|
Romance › Re: How True Is This? by Beebah321(f): 10:31am On Jan 25, 2023 |
Madam, you sef join those ladies way dey marry for money. |
Romance › Re: SA's Nudist Queen Minaj Pictured At KFC Almost Naked In Thong (PICS) by Beebah321(f): 9:26pm On Jan 23, 2023 |
Them don use this girl sense take do ritual.  |
Crime › Re: I Saw Many Girls Killed - Says Lady Abducted By Ritualists (pix/video) by Beebah321(f): 1:09pm On Jan 22, 2023 |
Jeez  Them even give her money for transport  God dey ooo |
Romance › Re: How To Calculate Bride Price In 2023 by Beebah321(f): 1:06pm On Jan 22, 2023 |
|
Politics › Re: Inflation; How Much Is "I Pass My Neighbour Generator" In Your State by Beebah321(f): 12:15pm On Jan 22, 2023 |
beejaay: which egg u dey buy for 40naira? it was 30 naira and 25 naira somewhere else around 2105 well, we sell am #40. |
Politics › Re: Inflation; How Much Is "I Pass My Neighbour Generator" In Your State by Beebah321(f): 11:58am On Jan 22, 2023 |
Egg now na #100. Egg way we dey buy #40 before. This is crazy. Buhari no dey enter market na, so nothing concern am. Peter Obi go win this election |
Politics › Re: Our Incoming President by Beebah321(f): 11:30am On Jan 21, 2023 |
ItsTutsi: Na this thing u wan go do abroad like your female relatives ba!  if you no get anything reasonable to write, then no be by force to quote person. Just carry your wahala dey go. |
Celebrities › Re: Anonymous Fan Gifts Nkechi Blessing N500,000 by Beebah321(f): 11:13am On Jan 21, 2023 |
Rubbish. Make she dey there dey send herself money. Attention seeker! Tueh  |
Politics › Re: Our Incoming President by Beebah321(f): 11:08am On Jan 21, 2023 |
If this man win, Nigeria don end be that. Na to pack luggage dey go abroad. |
Romance › Re: My Dream Yesterday Night! Am Confused Who Can Help Interpret It by Beebah321(f): 11:02am On Jan 21, 2023 |
Mumu! Tuehh!!  |
Romance › Re: Please Why Do Some Ladies Have Smelling Kpekus Even After Bath? by Beebah321(f): 5:48pm On Jan 20, 2023 |
U don't deserve to fúck clean kpekus. Continue fúcking smelly kpekus, it is good for your díck  |
Romance › Re: Hmmmmmm by Beebah321(f): 5:42pm On Jan 20, 2023 |
If u want make your boss leave u alone, give am kpekus make him knack. |
Romance › Re: These Are The Only Straight Ladies On Nairaland Romance Section. by Beebah321(f): 3:41pm On Jan 20, 2023 |
Op, you get time sha  You even do investigation  Chai Se.un must pay u salary  Na u try pass |
Romance › Re: My Girlfriend Is Pregnant Am I The Father? (picture) by Beebah321(f): 9:09am On Jan 20, 2023 |
Dey there dey chat with yourself  |
Romance › Re: Question For The Ladies by Beebah321(f): 6:56pm On Jan 19, 2023 |
|
Business › Re: Dangote Is The Owner Of Nigeria - Google by Beebah321(f): 6:49pm On Jan 19, 2023 |
Na him own Nigeria but Nigeria still dey like hell.  Rubbish |
Celebrities › Re: Court Orders Lady To Pay ₦150k After Collecting ₦3k Transport Fare From Her Boyf by Beebah321(f): 11:17am On Jan 19, 2023 |
Story  |