Benjay1's Posts
Nairaland Forum › Benjay1's Profile › Benjay1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 78 pages)
No mind the olofofo guy. Gonshii People. **hiss** |
![]() |
dial her numba ask am. She will be in better position to explain why. |
God Forbid, over wetin ? If my Joy stick raise for princesa, I go scrub am for rough fence. Gbam !!! |
ok |
@LASIEFAIRE Before you begin argue mugu, i am here in Ghana and i always send money home. |
No be the s*x and condom part dey fear me, Na the person in question. |
lol |
lol ![]() |
hahahahahaha ![]() |
@Tufe manage what ? |
![]() |
Thats the point, i been dey think Naija na Africa's biggest boy. Not knowing say na we be one of the smallest guyz. The funny part be say ona ex-president OBY come Ghana do very fine road, wey long well well. With our money, leave Naija road dey help Ghana do road. I just weak. Come how our leaders take dey reason, because to me i believe oby dey reason from im yansh. Anyways they named the road after him. OLUSEGUN OBASANJO WAY. |
![]() |
tufe:She dey save am for one Close up contest like that. |
I no follow talk that one oo |
Man not only that 24hrs power supply, security, 24hrs movement, Nothing like Nite. No Police harassment and shit. Naija need heavy deliverance. |
points quicky @ Clem. Clem no vex, U know say i no dey like lie. |
drags tufe back, oya wear your tux, na you be d best man. |
Compared to Ghana cedis, Naira na shit. GHc 450 = NGN 50,000 . |
This is whishing you guyz a happy married life from NLD crew. ![]()
|
@Raimond For your mind now, you dey wish you were her seat belts right ? |
@Poster Nice one. |
Guy if you no get work, just dey blow whistle okay. |
@Jeovy Come, I no wan be your best man, na by force ?? |
@Jeovy, Point of correction, your type no reach to spoil my shows okay. |
@Jeovy Who leave your cage open ? @Princes Come carry your hand bag comot here b4 i vex change am for im head. |
Come Romeo and Juliet, make ona free me oo. Na only me dey here ? |
@Temivict To me, that guy is nothing but an a$$ wipe, That puts his shaft in another guyz a$$ GBAM !!! |
Thanks children for your show of concern. |
@Temivict OK Just rub hair cream, no bother wear your christmas cloth. Then take a bike down here. 134 West Legon, Accra Ghana. +233248677320 ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 78 pages)


