Benjay1's Posts
Nairaland Forum › Benjay1's Profile › Benjay1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 78 pages)
@yem-kem Wetin concern cele and slippers naa ? Wetin bring our two own naaa. You just come now begin tackle me, wetin i do you man ?? |
I dey Ghana my sister. I came here for BOOTY CALL Audition part 2. You knw those babes wey dem use for bootycall no get yansh, so we wan make the remix. You need see the kind yansh wey dey confront me here everyday. Yansh wey you go see shout WHAT IS THIS !!! |
@ayusman16 LOL ![]() |
hands origina9ja some guguru, oya take make u no cry. ![]() |
@origina9ja with the way you dey shine your 32 i believe u wan quickly agree ? |
@Jeovy If you dont have respect for Elders in NLD we no go donate for that cake again. Hope i am speaking the minds of the elders ? ![]() |
The battle line is drawn. |
lol ![]() |
Y ona dey drink medicine for my head ache naa ? |
ok sista. |
@Temi swthrt, i am just here thinking about what to do with Jeovy. |
hmmmm . . . . |
Once again i am down ![]() Y not buzz me instead, so that all this tatafo guyz here wont get your id. Mine is on my profile here. |
phillip001:LOL ol boy you dey aggressive ooo ![]() |
ROFLMAO U dey sell your yahoo id ?? |
sounds like good music to my ear. @Temi you have YIM ? |
Temi don take your place. No bother. |
Taking it slow ?? LONG THING. @All It appears this couple are lacking the finances to carry out this wedding. So in this spirit of brotherhood, i am droppin this aluminium plate, Anything the holy spirit tells you to contribute, feel free to come forward and donate. ![]() |
No vex, i Just can't wait to gulp ona beer. Talking of beer, hope enough star, udeme, odeku, shekpe et al go dey sha ? |
No be ona two been dey form Titanic without canoe or water ?? |
Yeah copied and pasted. |
swthrt, your tongue is showing, tuck it in. |
@Temivict I guess you have finally agreed to take a bike to Ghana then. ?? ![]() No forget to rub your hair cream ooo . |
@princesa So when be the wedding ? |
force me talk naa. starts to whistle . . . |
@All My sincerest apologies if i have insulted anyone in anyway. Me just want everyone to have a nice time, thats all. Life in Naija alone na stress, so we need something to laff about to free the stress. |
Its nice to hear you having a nice time. But still, get that chain handy. |
@Temivict No mind the tatafo boy, for im mind now im be Mr chicks. He wan start from NLD dey practice polygamy. |
Quote " besides i i like laffing at myself " Unquote Na so e dey start oo, from laughing @ yourself, you go play enta market, begin pick Kpangolo [/b]and other mad materials. My advice, [b]chain yourself now ooo !!!! |
babe no vex, You know as my brain dey cut server like mtel network atimes. oya come make i give you handshake instead. ![]() |
@Temivict Why you go dey shout when you no be awilo ? |
tries to gives Temivict a bear hug **chokes** come come, temi I don buy you roll on tire, abi you dey sell them ? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 78 pages)
