Romance › Re: I Suspect My Fianceé Is Cheating On Me With Her Bestie Banker by Bigredmachine: 4:08pm On Mar 25, 2022 |
Invitationn:
 I understand you mate. But no be everybody be like you. Me trust myself Wella... I no dey dull for that kind thing o... I don't joke with opportunity... The way my blood dey hot, e no sabi anything called principle |
Romance › Re: I Suspect My Fianceé Is Cheating On Me With Her Bestie Banker by Bigredmachine: 2:04pm On Mar 25, 2022 |
Invitationn: I disagree. It takes just 2 principled and disciplined persons to change your CAN'T to CAN. Feelings and conji no sabi wetin be principle and discipline o... |
Romance › Re: Do You Think Girls Should Also Pay The Bill On A Date Too - Photo by Bigredmachine: 1:54pm On Mar 25, 2022 |
What law is there that says a man must be the one to always pay for the bills...
And if the woman decides to pay will the world end, or her body shape be affected. |
Food › Re: See What I Bought In The Market For Just 2k. Is Nigeria Getting Better? by Bigredmachine: 1:18pm On Mar 25, 2022 |
The spaghetti alone na how much... |
Romance › Re: My Boyfriend Is Too Good And Gentle, I Want To See Him Get Angry Sometimes- Lady by Bigredmachine: 1:17pm On Mar 25, 2022 |
|
Politics › Re: 50 Million Nigerian Youths To Eat Cassava and Agbado (corn) ~ Tinubu~ by Bigredmachine: 12:50pm On Mar 25, 2022 |
|
Romance › Re: Suspected Kidnapper Caught While Trying To Kidnap Some Children Today by Bigredmachine: 12:40pm On Mar 25, 2022 |
|
Romance › Re: My Girlfriend Cheated Again by Bigredmachine: 12:22pm On Mar 25, 2022 |
Mumu story... So wetin make we do now |
Business › Re: Which Business Can I Do With 100k by Bigredmachine: 11:32am On Mar 25, 2022 |
|
Romance › Re: She Can't Marry A Barber by Bigredmachine: 10:00am On Mar 25, 2022*. Modified: 12:32pm On Mar 25, 2022 |
|
Sports › Re: Portugal Will Play North Macedonia For A Place At The 2022 World Cup by Bigredmachine: 8:21am On Mar 25, 2022 |
Benny6944: When Portugal is there? lol.. haters This is where u guys get it all wrong... That we prefer or adore one player to another does not mean we hate the other players I don't hate c r7 but I prefer lm10 |
Investment › Re: What Can You With #20? by Bigredmachine: 6:56am On Mar 25, 2022 |
|
Romance › Re: I Suspect My Fianceé Is Cheating On Me With Her Bestie Banker by Bigredmachine: 5:26am On Mar 25, 2022*. Modified: 8:05am On Mar 25, 2022 |
EmptyGarden: Goat and Yam. No mind am... You carry yam give goat make he keep for you... |
Romance › Re: I Suspect My Fianceé Is Cheating On Me With Her Bestie Banker by Bigredmachine: 5:24am On Mar 25, 2022 |
A man and a woman can't just be friends ...
How many times will they tell you that...
Like charges repel each other and unlike charges attract each other |
Romance › Re: What's The Most Heartbreaking Word You Ever Received From Squatting With A Frien by Bigredmachine: 5:12am On Mar 25, 2022*. Modified: 8:44am On Mar 25, 2022 |
Life no balance... E dey favour some e no dey favour some... |
Romance › Re: I Suspect My Fianceé Is Cheating On Me With Her Bestie Banker by Bigredmachine: 5:08am On Mar 25, 2022 |
Op is afraid of being served the same way he's serving others...  |
Christianity Etc › Re: Pope Francis Will Consecrate Russia And Ukraine To Our Lady Today. by Bigredmachine: 5:02am On Mar 25, 2022 |
Amen...
I no read everything sha o |
Romance › Re: What's The Most Heartbreaking Word You Ever Received From Squatting With A Frien by Bigredmachine: 4:44am On Mar 25, 2022*. Modified: 5:01am On Mar 25, 2022 |
To your friend and others like him... be careful with what you say to people, your one comment can be what pushes people off the edge to go and commit suicide...
My own experience while squatting with my guy then was that, he changes women like wrapper and gives them money
(Money wey if I ask am e no go gree give me, cos he already sees feeding me as a big thing)
It's just like telling me oga... Nah my house be this o, anything I like I do with my money, if u no like am u find your square root...
On the other hand OP... Be strong... Just take it easy... Remember for Gold to be Gold, it must first pass through fire... God go do am for us all... |
Sports › Re: Italy Fail To Qualify For World Cup In Qatar by Bigredmachine: 4:37am On Mar 25, 2022 |
Athemisia: Italy wey no get odd naim you still go throwaway 7500 for their head!?? Nawaaa Not only Italy... Others entered, nah only Italy fail |
Sports › Re: Portugal Will Play North Macedonia For A Place At The 2022 World Cup by Bigredmachine: 11:14pm On Mar 24, 2022 |
North Macedonia must complete this upset to the fullest, you cannot remove Italy and not go to Qatar... Say wetin happen |
Sports › Re: Italy Fail To Qualify For World Cup In Qatar by Bigredmachine: 11:08pm On Mar 24, 2022 |
EmemObong03: How the mighty has fallen? Imagine how many millions on sport betting are lost just because of this upset? Hmmmmm flash back to 2018 when Germany lost 2:0 to South Korea... Omo people go hang this night o... I still dey mourn my 7500... Make I dey observe and pray to see if I fit recover with Brazil and Uruguay match |
Sports › Re: Italy Fail To Qualify For World Cup In Qatar by Bigredmachine: 11:06pm On Mar 24, 2022 |
Make Italy go helep Ukraine fight war... They are useful there... |
Sports › Re: Italy Fail To Qualify For World Cup In Qatar by Bigredmachine: 11:04pm On Mar 24, 2022 |
I no know maybe make I start to dey laugh (at Italy stupidity) or cry for my 7,500 wey sink for this match... |
Romance › Re: Has Giving Someone A Gift Landed You In Trouble Before? Share Your Story! by Bigredmachine: 7:24pm On Mar 24, 2022 |
|
Crime › Re: Soldier Allegedly Under Influence Of Drugs Opens Fire On Civilians In Borno by Bigredmachine: 3:13pm On Mar 24, 2022 |
Kai ogheneme bi ko ... Chai RIP to the dead
Wetin dey play for this country self... Human life now on the same level with mosquitoes own... |
Family › Re: Surviving Without Sex As A Single Mum... It's So Difficult by Bigredmachine: 3:08pm On Mar 24, 2022 |
OP get married again... As e dey hot... If you marry again God no go vex... |
Romance › Re: Couple Take Pre-Wedding Photos On BRT Bus, Said Their Love Started There (Pix) by Bigredmachine: 1:13pm On Mar 24, 2022 |
|
Education › Re: “I Haven’t Been In A Relationship Since 2012” - Comedian, Mr Macaroni Says by Bigredmachine: 11:33am On Mar 24, 2022 |
Praise thy Lord... I just got an alert of eleventy one billion pounds after reading this news... Wow! |
Romance › Re: Couple Take Pre-Wedding Photos On BRT Bus, Said Their Love Started There (Pix) by Bigredmachine: 11:25am On Mar 24, 2022 |
Juliet751: Nice pix. Baby J... I like your hairstyle... Normally me self I no too like fake love... But that aspect wey u no take send person papa so... Na so e suppose be... Base on say papa don live im own life... I go like make you carry me go that heaven wey u dey... I think IAIL with ... |
Romance › Re: Couple Take Pre-Wedding Photos On BRT Bus, Said Their Love Started There (Pix) by Bigredmachine: 9:57am On Mar 24, 2022*. Modified: 11:21am On Mar 24, 2022 |
Hmmmmm ...
I will get there soon...
Easy does it |
Crime › Re: 18-year-old Boy Arrested For Killing A Housewife With A Wooden Pestle by Bigredmachine: 2:55am On Mar 24, 2022 |
Life means nothing to some idiats ... |
Romance › Re: Internet Slangs And Their Meaning by Bigredmachine: 9:18pm On Mar 23, 2022 |
BTC - bring toto come |