Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 108 (of 252 pages)
Holly Gram SINCE wey I de JAZZ in ASHAWOO house, I never SEE white ASHAWOO BANI.. the DAY wey I go JAM one.. I go make SURE sey I SUUCK der TOTTO and legs and toes! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Na ur PREEK go surfer am! ODOGWU BITTERS no go work for dis matterz! Na to go RENT house close to dis guy house! So dat me SELF go de collect morning ROUND! Na to DRESS like WOMAN for nite and JAZZ in d guy house.. DIS kind house, U don ENTER be say, U don ENTER... Na steady NACKING! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Ultraviolet5:Holly Gram okay boss..WTF MAN! |
Holly Gram STILL a Ganja Planter! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram My BLODA!My BLODA! My BLODA! How many times way I call U! akwa ibom FOOD SWEET no be HERE! BACK den, E get one of my friend wey be akwa ibom.. AFTER I don SMOKE WEED finish, I go RUSH go HIDE for EM MAMA BACKYARD kitchen window, to know wen EM MAMA don COOK finish... once Em MAMA just COOK finish, I go use STYLE JAZZ in from der front door! NaSo Dem go Dish my own AFAN SOUP... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram WTF MANN!WTF MAN! |
. |
Holly Gram Any matterz wey don INVOLVE church matterz, I no de CHUK MOUTH!JAH PASS us.. RESPECT JAH and respect his HOUSE! WTF MAN! |
. |
Fuckaniza:Holly Gram My Gee!I SAMANKWE 4 ur GOVERNMENT! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Fuckaniza:Holly Gram My Gee!I SAMANKWE 4 ur GOVERNMENT! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
milann:Holly Gram lolz..my Gee! y ur BODY de HOT like HOT Gin Na! bloss CALM DOWN (REMA - CALM DOWN) LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram 1) them no de too FINE, some de get Man BODY! 2) Dem no de Sabi give STYLE 4 bed, Dem no de Sabi NACK.. 3) Dem too de strong der FACE! the matterz plenty.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram CONGRATS to u MAN!All d BEST MAN! On that WEEDING day, make Una arrange better RAW WEED for niggaz like us wey go JAZZ in.. No 4get to arrange better HOT GIN to use PRESS TINZ down! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram My BLODA!IF u ASK me, Na who I go ASK! U self know no, Me know no, PESIN wey de TEACH me know no! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram I No GET ENERGY DRINK to READ long POST dis morning!LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram U SEE y I No de like make police de HANDLE some matterz!Una catch THIEF, EM SETTLE Una and Una release AM! I SWEAR DOWN if Na me, Na to BLAST BLAST d useless MANCHI left leg wit my old KALA then use my new KALA take BLAST BLAST em right HAND, make I SEE the HAND wey Em 1 take THIEF bike AGAIN! PITOTO PILOLO MANTOTO LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram WTF u say MANN!I just CLEAN my old KALA finish now! E remain to LOAD BULLET inside! ABEG just send me the LOCATION of dat ur useless MANCHI of a friend! I JUST one SETTLE SOMETHING! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram U SEE DIS marriage of a TIN!I No de REASON d matterz at ALL! better get a baby MAMA and rest ur MIND! DIS marriage matterz no JUST make SENTENCES to me AGAIN! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram No matter how WOMAN STRONG reach, she No go FIT SMOKE waiting NIGGA de SMOKE on a STEADY! If she do anyhow, Na to use MAMA CHINELO WEED take COOK better JOLLOF RICE for her! I SWEAR DOWN She go CALM down ( REMA - CALM DOWN) LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Mercisharelove:Holly Gram ![]() To right USE.. how? My BLODA, the way this CUNTREE be now, nobody SEND INTELLIGENT ooo! INFACT E come be like say Na MAD people de get all the benefit and gift for dis CUNTREE! INFACT once ur HEAD START de shake or Begin de UNSTABLE, Na Dat time people go RECOGNIZE u! This CUNTREE don TURN jungle! my BLODA d CUNTREE don TURN jungle! SCAMMERS just FULL or LAP everywhere! PIKIN of 18yrs don de tink to buy Benz and flex wit ASHAWOO! at dat age den, no be MONEY de my mind but see wat is happening TODAY! small small children 1 de Cash out BIG time! So MANY GRADUATES but no gud JOB.. alot of Dem don de learn one SKILL or d other... TINZ don cost for SMALL MARKET and MAIN MARKET! everything de on de HIGH Price.. Guys de fear to pay bride PRICE now bcus of the billing and hard economy! My Gee abeg make I RELAX as u talk.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram flex on BLODA MAN!EVERYBODY wit der OWN MATTERS LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() NACKING ASHAWOO and SMOKING WEED but Na WEED own I first START! How I wish sey I START Early to de NACK ASHAWOO, E 4 make SENTENCES Bcus ASHAWOO of doz days no de too charge RUBBERZ (money) like dat.. I HEARD with as low as 5naira u go NACK ASHAWOO and she go SUUCK ur PREEK join, u go Even SUUCK BOBZ join! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram If u are a Ganja Planter or a WEED Farmer! U go SEE and observe TINZ fast! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram SEE KALA ooooo! SEE As BULLET full GROUND ooo! AMABOBI oooo wer Una de SEE all dis KALA oooo! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram As u SEE me So, I No get RELATIONSHIP!My OWN Na to NACK ASHAWOO 5h or 1k and COME back house jeje! inside dat 1k, ASHAWOO go STILL SUUCK ur PREEK join, she FIT STILL give u BOBZ to SUUK! If u Carry does ASHAWOO BANIS wey der age Na 17 to 20yrs, My BLODA doz ONCE der TOTTO de tight WELL WELL and der BOBZ de STAND like STANDING fan.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Mercisharelove:Holly Gram Emotions for dis 2022..My Gee... E be like say u just de RELAX on top A.C and plasma TV for abroad.. CUNTREE don CAST big time! STREET DON CAST big time! U FIT no COMPRISUN my CAPRISUNSUN.. No be say u no go GIVE or make people happy but NA wit wisdom! PIKIN wey know no how MARKET take start go always see MARKET as em play GROUND! The WORLD aint the way it used to be! My Gee... I No too get ENERGY DRINK to CAPRISUN much 4 dis MATTERZ! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 108 (of 252 pages)

