Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 102 103 104 105 106 107 108 109 110 (of 252 pages)
Holly Gram My BLODA!My BLODA! My BLODA! Make u no dance for ROUND about bcus u one be ODOGWU! Anyways Na ur Life.. I JUST from Holly GROUND de COME back today.. I no get ENERGY DRINK to CAPRISUN much now! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Abeg Make Una come SHINE Disco LITE 4 DIS MATTERZ..I JUST de COME back from Holly GROUND today.. I No get ANERGY DRINK to CAPRISUN 4 dis MATTERZ! WTF MAN! |
nickyj19:Holly Gram My Gee!Na Holly GROUND I de since oo! I don SHOW back now.. Na to SHINE disco LITE 4 Every TREND! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
silibaba:Holly Gram My Gee!I go Holly GROUND.. WTF MAN! |
Holly Gram The WEED wey Dem give u SMOKE during ur YOUTH SERVICE Na very strong WEED! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Na wen E de take PLACE.. abeg Make Una Bell (call) me wen d matterz 1 happen! Bcus I don LOAD my old and new KALA wit enough BULLET! Na to de BLAST BLAST useless MANCHIS der left leg DROP 4 GROUND! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram My BLODA!As u SEE me So, Na WEED PLANET I de NOW! nothing CONCERN me and dis CUNTREE! My own Na to CLEAN my old and new KALA, CHOP food, NACK ASHAWOO and BLA ALOTA WEED till my EYES go be like PESIN wey SLEEP de catch! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Dis 1 don ENTER SANKO!KIP off FROM fraud Una no go HEAR! NOW u go JAM some BABA YAGA Dem inside SANKO! I hope say u Carry WEED to use PAY offering bcus Dem go flog flog u WOTOWOTO inside SANKO! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Make I listen and observe..if anybody lie 4 here.. Na to BLAST BLAST d PESIN left leg wit my old KALA! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
. |
Holly Gram As my friend talk @ Juliet751 ...kip BELIEVING in JAH... WTF MAN! |
Holly Gram Me I de CHOW (chop) plenty FOOD ooo..after SMOKING ALOTA WEED, Na to JAM kitchen and NACK NACK all the FOOD WOTOWOTO! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram TENI u do WELL..LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Any PESIN wey I JAM face 2 face and I HEAR say Dem SCAM the PESIN INSIDE dis 2022 I SWEAR DOWN Na my old KALA I go take BLAST BLAST the PESIN left leg DROP 4 GROUND b4 people go begin ask waiting happen! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram THUNDER fire true Love!THUNDER fire true Love WELL WELL! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram THUNDER fire English!THUNDER fire English WELL WELL! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram I 4 ADVISE u to arrange better KALA and BLAST BLAST em left leg but I No want make u WOTOWOTO d place wit TOMATO WATER!WAITING u go do NOW.. BUY better STRONG WEED! USE the WEED take COOK better JOLLOF RICE, Make SURE sey d WEED done WELL WELL.. Make SURE sey Una don arrange d RUBBERZ (money) wey em de ask 4, So dat em MIND go CALM down wen em de CHOW (eat) the Rice.. If em Chow d Rice finish... I SWEAR DOWN Em go HUMBLE, na SO So smile Em go de smile.. Em go de REASON on how to make RUBBERZ (money) Em go de behave MATURE! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Kuruptnigga:Holly Gram My Gee no be ONLY u de FEEL like dat now oo.E remain Small make I use VEX take BLAST PESIN my old KALA 4 the ASHAWOO house wey I go watch Ball.. WTF MAN! |
. |
Holly Gram Yes My Gee!WEEDcitY.com or GanjaCity.com LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram thank JAH say u No mention WEED!touch Not my WEED and do My LITA no HARM! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Na DIS kind useless matterz de SCATTER my head pan!make Una use KALA take BLAST dat useless BANI of a woman Left leg DROP 4 GROUND... 4get about police matterz.. Una fit do the job . find or buy KALA, use d KALA take BLAST her left leg.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
. |
Holly Gram Na CONFIRM PEPPER SOUP be dis ooo!SEE better PEPPER SOUP for dis Tuesday! Na ur LOCATION I NEED now.. Na to PRESS all my WEED together and JAZZ in ur UNIT! Make SURE sey U arrange better HOT GIN to use step am DOWN! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Nice 1 My Gee!LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 102 103 104 105 106 107 108 109 110 (of 252 pages)
My BLODA!
