Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 136 137 138 139 140 141 142 143 144 (of 252 pages)
Ishilove:Holly Gram ![]() MY G... Na waiting I de tink ooo.. something productive.. Na y I de pray make I FIT START my own WEED farm DIS year... so dat b4 NEXT year E go produce enough WEED 4 me and my Gs Dem... E just be LIKE say U read my MIND... WTF MAN |
Popjoan:Holly Gram ![]() OGA which kind DRINK 1 make PESIN immortal... Na JUJU u de do Ni.. ur OWN PASS my own ooo at least I no de do JUJU... WTF MAN |
Holly Gram WTF U SAYYYY...Bcus of plate of FOOD.. Make Una Carry dat MANCHI JAZZ in my UNIT or AMA. or Make Una give me LOCATION... I SWEAR DOWN Na to BLAST BLAST d useless MANCHI left leg wit my old KALA then use my new KALA BLAST em BLOKOS from d left angle side so dat d BLOKOS go SCATTER WELL WELL... Na to BLAST BLAST d MOUTH wey em use MENDEMENDE dat FOOD... Which kind NONSENSE b dis... WTF MAN |
michigang:Holly Gram ![]() MY G.. waiting I do Na... Make I no KUSH my WEED in peace again... WTF MAN |
Popjoan:Holly Gram ![]() Heavenly brew... ABEG no VEX.. I no UNDERSTAND u... WHICH 1 be Heavenly brew... Na NAME of drink? WTF MAN |
Popjoan:Holly Gram ![]() waiting ooo U no de drink and u no de BLA anything... so how u COME take de enjoy diz LIFE... MY G... I go ADVISE u to start 1 of does... wit Time u will get better at it... WTF MAN |
[quote author=Popjoan post=109884303][/quote]Holly Gram MY G..waiting I do u Na! Y u no 1 let my WEED rest in peace... WTF MAN |
Holly Gram If PESIN like u HANDLE KALA... I FEAR wat may become of it... PESIN like u go BLAST BLAST all d BANIS wey de 4 dis Naija... But ABEG leave ASHAWOO BANIS 4 us... ASHAWOO na d BEST tin.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram MY G..WEED Na d BEST tin... NO 2 REASON d matterz... Even if Na half stick of WEED, try DRAG am.. if ur HEAD FIT still Carry, Den DRAG FULL stick... U go SEE as ur life go change... I SWEAR DOWN Na u go THANK me later... WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram ![]() OVER to my people Dem way Sabi... OYA Make Una COME speak ENGLISH.. LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZDIS MATTERZ get as E be... D WEATHER is Cold... Na morning b DIS.. better GRA 1, ROLL 1 AND LITE 1... AMABOBI u go de alright... WTF MAN |
Holly Gram ![]() Y my own COMMENT no SHOW face... way my KALA... Na to BLAST BLAST d AMA ooo make I just CALM down Bcus dis morning WEED de ENTER cloud 9 and the make BRAIN... WTF MAN |
Holly Gram ![]() SEE... DE BEST tin Na to BUY ur own KALA... DOG ur KALA 4 BAG... any MANCHI wey ZUZU or JUNZ.. BLAST BLAST em left leg b4 people go begin ask waiting happen... LITE UP my WEED in peace.... WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZmatterz just PLENTY 4 every CORNER... LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram ![]() how I wish SAY I join dem 4 der ooo I SWEAR DOWN Na to bring OUT my OKOMBO TESTED KALA.. Na to BLAST BLAST d AMA... CLAP CLAP d UNIT... Na to de SHOOT SHOOT INTOTO.. BLAST BLAST on sight... Na to put put am WOTOWOTO... jiggy jiggy de PLACE... RARA TUTU RARA ... LONKO LONKO every UNIFORM... WTF MAN |
Holly Gram I COMPRISUN ur CAPRISUN...I feel d matterz... real TALK MAN... WTF MAN |
Holly Gram ![]() I ALWAYS say.... Na PIKIN wey know no how MARKET take start go always see MARKET as em play GROUND... Na d real MATTERS b DIS.... MAMA CHUCHU LALA TUTU YAKUKU... WORDS of d SPIRITUAL dark SIDE... ONLY d WISE will UNDERSTAND... LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram ![]() LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
eddykaka:Holly Gram ![]() MY G. I no de LIKE BLA only AZ... I de mix AM wit WEED den use D5 take step am DOWN. 1:30am. a good time to BLA some WEED.. Life SWEET ooo WTF MAN |
Holly Gram I NO get anything to CAPRISUN 4 DIS MATTERZ.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram ![]() CUNTREE don CAST big TIME.. STREET DON CAST BIG TIME... Make SURE sey u BUY KALA 4 ur SELF and family.. Anywer wey u de JAZZ in, carry ur own KALA oooo.. Una de tink say na PLAY... LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
Holly Gram ![]() Una de BREAK BOTTLE on top skit... LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
Holly Gram ![]() U SEE d REASON y I de talk say make EVERYBODY carry der own KALA.. if too say u Carry KALA... Na to BLAST BLAST em left leg b4 people go begin ask waiting happen.. WTF MAN |
Holly Gram me SELF 1 JAZZ in lag dis MONTH..ABEG I sey make I ask.. NO VEX ooo D pool PARTY, Una go arrange WEED der.. I mean WEED.... for SMOKING.. WTF MAN |
Holly Gram ![]() DIS kind love matterz SELF... LOVE don CAST TEY TEY... I was in a Time machine LAST week... I decided to take my self BACK to d 90s... I could SEE everyone but de can't SEE me... I Saw real LOVE and happiness.. Even without phone or Internet, TINs wer easy and SWEET... LOVE was real... Every was CALM and nice.. people telling good stories... older men telling KIDS stories dat teaches something good... women dressed in a decent way... Am still trying on fixing d Time machine SO I can be able to communicate with DEM... WTF MAN |
Holly Gram ![]() normal PAROLE... LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
Holly Gram I feel ur CAPRISUN...LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 136 137 138 139 140 141 142 143 144 (of 252 pages)


