Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 252 pages)
emperordelis:Holly Gram ![]() As u no de tire to copy book for exam Hall.. me self no de tire to copy and paste.. WTF MAN |
Holly Gram I have a FRIEND of MINE.. He OWNS about 5 BOUTIQUES... Na G boy.. He EATS Dog shiit EVERY Saturday... MY Gs.. waiting de INSIDE no EASY ooo Me and dis Guy don de 4 INSIDE em BEDROOM and em de EAT Dog shiit for my FRONT.. Dis LIFE... JUST No envy does guys bcus de do D Most to kip UP.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram Make I Rush share my OWN Sharp Sharp.Me I need more RUBBERZ, MONEY.. Long TREE wey CUTLASS no go fit cut DOWN, long Life MORE BLESSING... MORE WISDOM.. Bcus I NO say I Sabi ADVISE my NL people Dem WELL.. WTF MAN |
Dreytonisback:Holly Gram BEST picture I have SEEN dis MONTH..LITE UP dat shiit MAN.. WTF MAN |
brain54:Holly Gram ![]() Yes MAN.. I de my BUNK now.. Na to LITE UP WEED... today na Sunday.. SO Man gatz HIGH INTOTO.. WTF MAN |
Holly Gram Na to FIND 1 ASHAWOO give am BELLE.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram TODAY Na Sunday..I don HIGH INTOTO.. I no FIT SEE dat message WELL.. WTF MAN |
Holly Gram Which kind matterz b DIS..LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram ![]() LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
brain54:Holly Gram thanks MAN..I just de COME back from ASHAWOO house now.. D BANI wey I NACK make BRAIN WELLA.. So I de HAPPY.. WTF MAN |
yemolingi:Holly Gram thanks MAN..I just de COME back from ASHAWOO house now.. D BANI wey I NACK make SENSE WELLA.. So I de HAPPY.. WTF MAN |
Weathered:Holly Gram ![]() thanks man.. I have been waiting 4 ur comment man.. JAH bless man.. WTF MAN |
Anndrew:Holly Gram ![]() MY Gs abeg make una stop to de sey my SLANGS comes from SELINA TESTED.. I don't WATCH it... I no get TIME to WATCH waiting my street brothers Dem act.. D SLANGS I use is a popular Port Harcourt SLANGS.. it's been der b4 de acted SELINA TESTED.. SELINA TESTED is not up to 3 years Na.. Na Port Harcourt SLANGS I de use.. it gats nothing to do with SELINA TESTED.. just like ERIGGA using WARRI SLANGS to vibe in his music, dat 1 no mean say na him get am. Abeg if u no be Port Harcourt son or u no grow 4 Port Harcourt, NO come de CAPRISUN me CARELESS.. D SLANGS I use is a popular Port Harcourt SLANGS... it been der 4 many years.. LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
Eben91:Holly Gram thank God 4 u MAN.. me I don ENTER LAGOS.. Na ikeja I go NACK yesterday... de CALL d place ( PEKERS) WTF MAN |
Holly Gram ![]() LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram Good 4 u...Na ur RUBBERZ to UP TOWN.. flex on.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram ![]() which kind NONSENSE b dis.. I SWEAR DOWN Na to BLAST BLAST der left legs wit my old KALA then use my new KALA BLAST der right legs.. which kind RUBBISH b dis... Na to BLAST BLAST der left YANNSH join... which kind WAHALA b dis.. WTF MAN |
Holly Gram ![]() NO VEX.. U BE MUMU! Na KALA I go take BLAST ur left leg if I SEE u in PESIN.. WAITING DE WORRY U! D Time wey u go USE BLOCK ur ATM, U use am de RUN RUN up and down, de PUT PUT UNNECESSARY calls.. Dey ask ask ABOKI useless QUESTION. U STILL went ahead to look 4 d OGA of d PLACE.. Dat 1 no STILL do u, U STILL PUT PUT call and call ur FRIEND to HELP u SEARCH 4 d useless MANCHI.. I SAY it again U B MUMU! WTF MAN |
favour32:Holly Gram ![]() Na only BAD MANCHIS I de BLAST my KALA.. SAME as police de BLAST BAD MANCHIS... Na d COMMUNITY and useless CUNTREE I de help.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Kingsuave:Holly Gram ![]() D KALA de REST 4 MAIN LAND.. LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZEVERYBODY wit der OWN MATTERS LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZEVERYBODY wit der OWN MATTERS.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram ![]() Abeg allow her to ENJOY her LIFE.. AGE is nothing but a NUMBER.. If she is HAPPY den let her be.. Wat ever goes wrong and which we DNT pray 4, is for her to LEARN.. LIFE is a TEACHER.. EITHER u LEARN d HARD way or D easy WAY.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram RIDE ON my Boy.... Abeg make Una FREE am.. Em no KILL PESIN.. LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
Holly Gram which kind useless MANCHI of a HUSBAND b dat... I SWEAR DOWN Na to BLAST em left leg wit my old KALA then use my new KALA BLAST em right leg.. which kind NONSENSE b dis... INFACT I go make sure sey I BLAST em BLOKOS from d left angle side so dat em BLOKOS go SCATTER WELL WELL.. which kind RUBBISH b dat.. If POSSIBLE BLAST BLAST em left YANNSH SCATTER.. PUT PUT AM WOTOWOTO 4 em BODY.. make d BULLET CLAP CLAP 4 em BODY.. SHOOT SHOOT INTOTO.. BLAST BLAST on sight... WTF MAN |
Holly Gram real matters my G...No worry u go NACK better BANI.. JUST knw say CHIKALER wey don DROP 1 or 2, her KUNTUS don TURN to MAIN MARKET... But E get some CHIKALER wey don DROP 1 or 2 and der KUNTUS STILL tight.. BUT STILL on STILL we go STILL de NACK... LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
Holly Gram ![]() Dat PLACE be like MAIN MARKET... Even TWINS de follow der COME OUT... if U PUT all ur HAND, E go ENTER... No go KILL ur SELF Bcus u 1 BUY everything wey de 4 MAIN MARKET... . BUY ur OWN and LEAVE d REST... LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram OP Women No get price 4 MARKET again oooDIS GENERATION of GIRLS all na de SAME... if u like go 4all MUGU! Na ONLY U go ENTER EXPRESS... LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram CHILDREN of dis GENERATION..Dem tink SAY marriage na CHILDS PLAY... Anyways good 4 Dem... LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 252 pages)
