₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,514 members, 8,445,805 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 03:32 PM

Toggle theme

Boogyman557's Posts

Nairaland ForumBoogyman557's ProfileBoogyman557's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 203 204 205 206 207 208 209 210 211 (of 252 pages)

CrimeRe: Witch Caught Doing Strange Things At Night, See Video by Boogyman557: 12:14am On Nov 15, 2021
Holly Gram cool anybody wey talk set camera no fit capture ghost, na thunder go fire dat pesin. e b like sey u no knw weitin de happen. I dnt want to go deep into saying anything about ghosts bcus I have seen Dem face to face and if not dat I have some powers on me, I 4 no de here de cap u dis long talk. WTF MAN
CrimeRe: POS Fraud by Boogyman557: 12:07am On Nov 15, 2021
Holly Gram cool make una stop to de collect ATM from bank, una no de hear something.. if I no use thumb print for ATM or go inside BANK, abobi I no collect money. cuntree don cast big time. better u knw dis. WTF MAN
CrimeRe: POS Fraud by Boogyman557: 12:07am On Nov 15, 2021
Holly Gram cool make una stop to de collect ATM from bank, una no de hear something.. if I no thumb print for ATM or go inside BANK, abobi I no collect money. cuntree don cast big time. better u knw dis. WTF MAN
CrimeRe: POS Fraud by Boogyman557: 12:06am On Nov 15, 2021
Holly Gram cool make una stop to de collect ATM 4 bank, una no de hear something.. if I no thumb print for ATM or go inside BANK, abobi I no collect money. cuntree don cast big time. better u knw dis. WTF MAN
RomanceRe: Watch Viral Video Of Man Kneeling Down To Beg His Girlfriend Who Is Still In Sec by Boogyman557: 4:45pm On Nov 14, 2021
Holly Gram cool na dis kind people de make me blast pesin left leg wit my kala 4 free.. WAITING DE WORRY U. any manchi wey I see 4 anywer and dat manchi de kneel down beg woman or bani, I go make sure sey I blast d manchi left leg wit my old kala then use my new kala blast em right leg. WTF MAN
RomanceRe: My Girlfriend Is Pregnant And I Dont Want To Commit Abortion by Boogyman557: 4:36pm On Nov 14, 2021
Holly Gram cool real matters. amabobi d girl de junz u. I don see sey u no b street guy and u no get any PACKAGE or O.T. WTF MAN
RomanceRe: Motivation Sunday; Guys, How Did You Make Your First Million? by Boogyman557: 4:34pm On Nov 14, 2021
Holly Gram cool na wen I sell one of my pops man land. still planning to sell anoda 1. WTF MAN
RomanceRe: Motivation Sunday; Guys, How Did You Make Your First Million? by Boogyman557: 4:33pm On Nov 14, 2021
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
RomanceRe: How Can Guys Be Like This? by Boogyman557: 4:32pm On Nov 14, 2021
Holly Gram cool WTF MAN
RomanceRe: I Went To Brothel After 3 Months Off by Boogyman557: 4:31pm On Nov 14, 2021
kenzysmith:
serious bro as it stands I don't have friends again I don't be union I belong to is like a spirit is making me be alone and I am.drying up
I never reach that stage wey I go dey beg ashawo for Bleep
Holly Gram cool God go help u my manchi. WTF MAN
CrimeRe: Blue berry by Boogyman557: 4:27pm On Nov 14, 2021
Holly Gram cool na people like una de make me blast pesin leg wit my kala 4 free. WAITING DE WORRY U. staff scam u and u no fit get sense. oga still SCAM u.. abobi I swear down, any wer wey I see u. I go use my old kala blast ur left leg then use my new kala blast ur right leg. WTF MAN
CrimeRe: Blue berry by Boogyman557: 4:26pm On Nov 14, 2021
Holly Gram cool na people like una de make me blast pesin my kala 4 free. WAITING DE WORRY U. staff scam u and u no fit get sense. oga still SCAM u.. abobi I swear down, any wer wey I see u. I go use my old kala blast ur left leg then use my new kala blast ur right leg. WTF MAN
CrimeRe: Spanish Police Deported This African Man For Doing This.. by Boogyman557: 4:20pm On Nov 14, 2021
Holly Gram cool amabobis abeg make una give me location of d airport wey dis MUMU manchi 1 go land. I need blast me left leg wit my kala. na dis kind people wey no de make am 4 life. my kala is peacefully LOADED. WTF MAN
TravelRe: Shortcut To Death: Abuja Residents Shun Pedestrian Bridges by Boogyman557: 4:15pm On Nov 14, 2021
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
RomanceRe: I Went To Brothel After 3 Months Off by Boogyman557: 3:52pm On Nov 14, 2021
kenzysmith:
I swear bro u kW lie he no easy but I stayed 3 months but I go try hold myself
Holly Gram cool God go help u my manchi. make u knw sey some of does girls de use jazz. I mean Dem de use juju well well.. abi u never see wer guy no go get money to pay dem, u go see d guy de beg, de even cry. some go give Dem der phone if dem no get money. my manchi some of does condoms Dem no de throwey am ooo. Dem de go later use am take sock ur spirit so dat u go always de come back. even if u no come back 4 Dem but u go de always reason dat unit or oda unit. my grand pa gave me a jazz which I can use to dictate girl wey de use jazz or girl wey Dem don use der destiny. although I no de always carry d jazz Walker, I prefer to carry my kala.. apart from runs girls, alot of does girls u see as normal hve been used 1 way or d oda.. make I camp here, make e no b like sey na me know pass. WTF MAN
RomanceRe: I Went To Brothel After 3 Months Off by Boogyman557: 3:50pm On Nov 14, 2021
kenzysmith:
I swear bro u kW lie he no easy but I stayed 3 months but I go try hold myself
Holly Gram cool God go help u my manchi. may u knw really know sey some of does girls use jazz. I mean Dem de use juju well well.. abi u never see wer guy no go get money to pay dem, u go see d guy de beg, de even cry. some go give Dem der phone if dem no get money. my manchi some of does condoms Dem no de throwey am ooo. Dem de go later use am take sock ur spirit so dat u go always de come back. even if u no come back 4 Dem but u go de always reason dat unit or oda unit. my grand pa gave me a jazz which I can use to dictate girl wey de use jazz or girl wey Dem don use der destiny. although I no de always carry d jazz Walker, I prefer to carry my kala.. apart from runs girls, alot of does girls u see as normal hve been 1 way or d oda.. make I camp here, make e no b like sey na me know pass. WTF MAN
RomanceRe: Why Was Miss Nairaland Discontinued? by Boogyman557: 1:59pm On Nov 14, 2021
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
RomanceRe: I Went To Brothel After 3 Months Off by Boogyman557:
Holly Gram cool my manchi e go hard u to quit oo. 4 my area here na 5h Dem de use nack Dem. girls of 14,16,18yrs... my manchi prayers too can help but d real determination is u. after u don pray finish, if u no jinjer ur self, u go still jazz in d unit. na only u fit stop am. my ama here, so many young dudes de addicted. sometimes u fit just de on ur own and e go b like sey cold de ur body, e go b like sey cold de ur blokos. dats d spirit around u. if u no get d mind, u go run jazz in dat unit. one tin dat surprises me is dat, d spirit will never come wen u gat no money but will come wen small change de ur pocket but it's not like dat in some cases bcus one of my guy de even thief em pops man money to jazz in der.. no 1, does girl for my own ama are too young.. no 2, u can nack Dem wit 5h.. no 3, de 4all in love easily wit a guy bcus de are very young.. my manchi e no go easy but just try hold ur self. WTF MAN
RomanceRe: Girl Sleeps With Her Boyfriend's Father To Pay Him Back For Dumping Her (video) by Boogyman557: 1:33pm On Nov 14, 2021
Holly Gram cool some people go ask who lose but if u check her well, u go see sey d girl na flirt. she just cash out on bigger rubberz, she just cash out on bigger money. d kind money d papa go use settle her, no be waiting d pikin go fit give her. main looking at her, u can tell she is more Dan a flirt. she is just out 4 d money. even olosho no go try take video wit u, not to talk of ashawoo. WTF MAN
RomanceRe: How I Deal With Someone Who Bully My Girl. How Could You Have Handled It? by Boogyman557: 1:28pm On Nov 14, 2021
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
RomanceRe: BEWARE: This Could Be The Secret Reason Why Many Marriages Are Not Working Today by Boogyman557: 1:27pm On Nov 14, 2021
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
RomanceRe: My Ex Doesn't Want To Let Me Rest Despite Me Being Married by Boogyman557: 1:26pm On Nov 14, 2021
Holly Gram cool I no get time to read everything.. just try get kala. find am go em ap or house. point am d Kala 4 blokos, u go see as heat go come out from em body. no blast em blokos oo. just hold d Kala well as e dey point 4 em blokos, tell am anything wey u 1 tell am, then walker comort. WTF MAN
RomanceRe: To All Ladies Who Does Not Borrow To Impress Men, How Are You Doing? by Boogyman557: 1:20pm On Nov 14, 2021
Holly Gram cool girls dis days no de borrow. e b like sey ur brain de touch. na still ur money Dem go collect to take impress u. cuntree no be as a b b4. street don cast, cuntree don cast big time. a girl of 18yrs do nothing to make dat money wey u de hustle to make per month. WTF MAN
CrimeRe: Masked Thugs Storm Agbaakin In Ogun, Rape Housewives, Kidnap Two by Boogyman557: 1:11pm On Nov 14, 2021
Holly Gram cool u see d reason y I sey make everybody carry der own kala. if too sey Dem get kala, tell me how does people go come der community to do nonsense.. na to blast like 4 bullet for Aire, b4 u no it, every ama go twamer. WTF MAN
CrimeRe: Spanish Police Deported This African Man For Doing This.. by Boogyman557: 1:05pm On Nov 14, 2021
Holly Gram cool abeg I don load my kala. na which airport I fit go wait 4 dis manchi, make I blast em left leg wit my new kala. WAITING DE WORRY U.. WTF MAN
CrimeRe: Lagos Policemen Touch Marketer's Private Part, Extort N50,000 From Him by Boogyman557: 12:46pm On Nov 14, 2021
Holly Gram cool WTF MAN
HealthRe: COVID-19 Update For November 13 2021 In Nigeria by Boogyman557: 12:41pm On Nov 14, 2021
Holly Gram cool WTF MAN
Jobs/VacanciesRe: Npower: What To Do If Your Status Shows Paid But No Alert Received by Boogyman557: 12:41pm On Nov 14, 2021
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
Christianity EtcRe: The Habit Of Remembering Sex Scene While Praying by Boogyman557: 12:40pm On Nov 14, 2021
Jesusdiedhaha:
You want to have your own signature quote like slowmirr but yours is dry.
This nonsense you always say is not funny at all. You must be in either js1 or js2.

Idiot.
Holly Gram cool I have been waiting 4 ur riply man. thanks man. jah bless man. WTF MAN
CrimeRe: Why I Raped Two Sisters But  Only Impregnated One - man Arrested In Delta by Boogyman557: 9:32am On Nov 14, 2021
Holly Gram cool WTF MAN
Christianity EtcRe: The Habit Of Remembering Sex Scene While Praying by Boogyman557: 9:16am On Nov 14, 2021
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
BusinessRe: Mayowa Olukehinde Of Breach Menders Unreachable After Collecting ₦50 Million by Boogyman557: 9:16am On Nov 14, 2021
Holly Gram cool WTF MAN

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 203 204 205 206 207 208 209 210 211 (of 252 pages)