Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 202 203 204 205 206 207 208 209 210 (of 252 pages)
Holly Gram real matters. WTF MAN |
Holly Gram real matters. WTF MAN |
Holly Gram we gather de here de drag our own. my manchi d HIGHNESS is something else.. if ur head no rugged, no come here ooo. WTF MAN |
Parizz:Holly Gram how much per kilo.. WTF MAN |
Holly Gram WTFFFFFF MANNNNNNN. WTF MAN |
Holly Gram u gat eyes 4 big fish man. WTF MAN |
Holly Gram na thunder go fire dat ur friend. WTF MAN |
Holly Gram street don cast, cuntree don cast big time. WTF MAN |
Holly Gram WTF MAN |
ersonleads:Holly Gram better 4 u bcus I don see many guys wey de sponsor girls 4 school, thinking sey Dem go marry d girl after her studies but my broda man, d story no de end well. e get one wey sponsor girl finish reach NYSC d girl come tell am sey em no go fit marry am, sey she don see anoda guy and make d guy calculate how much wey em don spend so dat em new guy go pay.. I swear down. naso dis man travel. in d next 2week dat girl run mad. her own madness was kind of different bcus she no enter market, her brain no just correct again. and boys 4 my street come de Nack her up n down.. I was sitting down rolling my WEED wen some group of bois carried her to go and Nack her. she was just useless. WTF MAN |
Holly Gram na THUNDER go fire u. of everything wey de happen 4 dis cuntree people still de 4all MUGU. U B MUMU MAN. WTF MAN |
Holly Gram I SAMANKWE 4 dat woman. WTF MAN |
Holly Gram na u be nigerian JAMES BOND.. abobi I samankwe 4 u. WTF MAN |
Holly Gram if u spend any money on dat girl, if u spend any rubberz on dat girl, I go make sure sey I blast ur left leg wit my old kala. MUMU MAN. WTF MAN |
Holly Gram amabobi u just come here come de caprisun by caprisun. No let me blast ur left leg wit my old kala oo. WTF MAN |
Holly Gram na slim banis be d best. manchi na slim banis be d best. u no need stress ur self bcus u 1 Nack kuntus. WTF MAN |
Holly Gram if no be SUPPORT e get any oda tin.. Na who 1 remember BROKE ass Nigga. abeg make I lite my WEED. WTF MAN |
Holly Gram if u sponsor her schooling, na thunder go fire u. WTF MAN |
Holly Gram WTF MAN |
Holly Gram real matters. WTF MAN |
Holly Gram after i started smoking up to 15 WEED in a spot, I thought to my self. if I have to open up to any1, it should be my WEED. WTF MAN |
Holly Gram after i started smoking up to 15 WEED in a spot, I thought to my self. if I have to open up to any1, it should be my WEED. WTF MAN |
Holly Gram amabobi na ur character cus am. na d way u take kip ur self at d 1st place. nobody de do Mr nice guy again oo, unless u no 1 survive or make am. E get waiting Dem de call correct GUY or GUY man, na waiting u de lack b dat. better resume work bcus as cuntree b now, e no easy to get job. I 4 advise u to trace wer Dem de always hang out. den use kala enter der and make Dem fear. I swear down, na Dem go confess d next day. but u no b dat kind pesin. so better jazz in ur work. WTF MAN |
Holly Gram real matters. WTF MAN |
Holly Gram WTF MAN |
Holly Gram real matters. WTF MAN |
Holly Gram real matters. WTF MAN |
Holly Gram WTF MAN |
Holly Gram real matters. WTF MAN |
Holly Gram I samankwe 4 dat guy. WTF MAN |
Holly Gram anybody wey talk sey camera no fit capture ghost, na thunder go fire dat pesin. e b like sey u no knw weitin de happen. I dnt want to go deep into saying anything about ghosts bcus I have seen Dem face to face and if not dat I have some powers on me, I 4 no de here de cap u dis long talk. WTF MAN |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 202 203 204 205 206 207 208 209 210 (of 252 pages)
real matters. WTF MAN