₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,514 members, 8,445,804 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 03:31 PM

Toggle theme

Boogyman557's Posts

Nairaland ForumBoogyman557's ProfileBoogyman557's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 206 207 208 209 210 211 212 213 214 (of 252 pages)

CrimeRe: Man Wrongfully Imprisoned For 26 Years Now Pardoned by Boogyman557: 6:39am On Nov 13, 2021
Holly Gram cool WTF MAN
RomanceRe: Why Do Girls Love Guys Who Toy Thier Heart by Boogyman557: 6:37am On Nov 13, 2021
Kilotat:
I actually Like it when you write in Small Letters. Keep it Up.
Holly Gram cool some here told me is kinda confusing to read in capital letters. WTF MAN
RomanceRe: Please How To Set Up A Wicked LECTURER by Boogyman557: 6:08am On Nov 13, 2021
Holly Gram cool I love dis topic mad. okay let me come in here. WTF MAN

try trace wer d lecturer de always go eat.. any restaurant wey em de always go eat.. maybe any place wey em d like visit outside schul.. if u don succeed 4 dat 1.. arrange guy men, abobis Dem wey knw weitin dey, bois Dem wey get kala. make Dem locate d lecturer go were ever em de eat, follow am sit-down, make Dem point kala 4 em blokos.. lecturers Dem knw de use der blokos play. bcus na dat blokos Dem de use nack female students.. pointing kala at his blokos is just de best, it works all d time, especially on wicked lecturers. naso heat go de come out from der fat Belle once u don point am kala 4 blokos.. trust me, it works. make sure sey de guys Dem use kala ooo. WTF MAN
RomanceRe: How To Deal With Loneliness by Boogyman557: 5:57am On Nov 13, 2021
Holly Gram cool amabobi kush weed, u go de alright. WTF MAN
RomanceRe: Should Sex Drive Also Be A Major Factor When Considering Compatibility/Marriage? by Boogyman557: 5:56am On Nov 13, 2021
holly Gram cool WTF MAN
RomanceRe: Why Do Girls Love Guys Who Toy Thier Heart by Boogyman557: 5:55am On Nov 13, 2021
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
RomanceRe: Man Fights With Two Girls After Sleeping With Them And Refused To Pay (video) by Boogyman557: 5:54am On Nov 13, 2021
Holly Gram cool I samankwe 4 dat guy. WTF MAN
CrimeRe: Nigeria Police At Its Best Harassing A Motorist (is Police Your Friend? A Big Qu by Boogyman557: 5:50am On Nov 13, 2021
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
CrimeRe: Man Fights With 2 Girls In Abuja After Sleeping With Them & Refused To Pay by Boogyman557: 5:49am On Nov 13, 2021
Holly Gram cool I samankwe 4 dat guy. WTF MAN
PoliticsRe: Bashir Magashi: Terrorism, Banditry, Kidnapping, A Test Of A Nation's Democracy by Boogyman557: 5:43am On Nov 13, 2021
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
PoliticsRe: Railway Workers To Embark On Three-Day Warning Strike by Boogyman557: 5:42am On Nov 13, 2021
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
RomanceRe: I Want Sex Workers As My Girlfriends. by Boogyman557: 3:25am On Nov 13, 2021
Holly Gram cool abobi hardly b4 de 4all in love or take u serious but if dem take u serious, no let am knw ur ap, no let am knw ur house bcus any day wey u go fvck her styles up. STORY 4 next time....

but True talk de are easy to nack.. 4 my area here u go use 500h take nack any1 of ur choice and na young young girls of 15,18,20,24 full here. if u no hold ur self, u go 4all in love with Dem cus Dem cute well well and if u still no hold ur self u go use all d money wey u carry come and transport money take nack Dem bcus does girls young no be small. WTF MAN
RomanceRe: Name Some Movies You Have Watched With Bad Ass X-rated Scenes by Boogyman557: 3:16am On Nov 13, 2021
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
RomanceRe: Please Help!!! Am In A State Of Dilemma Concerning My Relationship by Boogyman557: 3:15am On Nov 13, 2021
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
RomanceRe: When A Girl Says "She's Nt Ready For A Relationship", But She’s Liked You, Shou? by Boogyman557: 3:12am On Nov 13, 2021
Holly Gram cool in case of d orda G fvck up Dem go use u take hold pocket but mean while she don already de use u take hold pocket ooo but no 1 let u enter d place as mumu guy wey u b, u de follow am 4 yannsh up n down. how many times u don subscribe 4 d girl, na still TIKTOK go finish her subscription and she go come ask u 4 anoda sub. mumu no wise u. till I go come blast ur leg wit kala na dat time ur sense go correct. WTF MAN
RomanceRe: Make Money Before Marriage For The Sake Of Ur Kids, Especially Female Children by Boogyman557: 3:05am On Nov 13, 2021
Holly Gram cool na confirm caprisun u caprisun so.. u be confirm wise man. WTF MAN
CrimeRe: Why Do Nigerian Police Carelessly Brandish Their Guns? by Boogyman557: 2:55am On Nov 13, 2021
Holly Gram cool d early u start to carry ur own kala d better 4 u. WTF MAN
CrimeRe: If You Were The Father How Would You Treat This Your Son? by Boogyman557: 2:48am On Nov 13, 2021
Holly Gram cool na normal parole b dat.. many people de into d system and der parents no even knw.. and 4 d incident na normal parole.. if u de 4 shop or boutique and some group of game bois come inside to rob money. if dem see u and dem recognize sey ur face show and ur shoe shine 4 d game, abobi dem go tender mercy to ur own people but Dem go still carry out d operation but no harm will come to u and any1 wit u.. bcus Dem no sey u no go fit cast Dem or voice out. bcus every member must swear oath b4 em join game. as 4 d papa notin u fit do bcus pesin wey join game don join game and to make it worst, Dem don know d guy house and family so any fvck up, na to come blast all em family down wit kala. WTF MAN
CrimeRe: Wears Jane - Facebook Account . SCAMMER. Michael Jannet Miracle by Boogyman557: 2:36am On Nov 13, 2021
Holly Gram cool na people like u de make me blast pesin left leg wit my kala 4 free... abobi if I see u pesin I go blast ur left leg wit my old kala. weitin de worry u.. u no 1 wise... WTF MAN
CrimeRe: Munachim Onyia Declared Wanted By INTERPOL Over ₦5.3 Billion Scam by Boogyman557: 2:33am On Nov 13, 2021
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
CrimeRe: Thieves Steal Shopping Carts Full Of Items From Grocery Store by Boogyman557: 2:27am On Nov 13, 2021
Holly Gram cool una de see d reason y I de always para. if too sey everybody get der own Kala, abobi tell me how dis nonsense 1 take happen. if na shop u de sell or na Uber u de ride or na office u de work or na teach u de teach, anything at all.. abeg carry ur own Kala oooo. street don cast big time, naija don cast big time oooo. carry ur own Kala oo. any manchi wey junz 4 ur corner, abobi 1st blast d pesin left leg b4 people go begin ask weitin happen. WTF MAN
CrimeRe: I Need Your Advice On Tenancy Right by Boogyman557: 2:18am On Nov 13, 2021
Holly Gram cool u no need carry anybody go court. if u like dat place and u 1 still get lite. find wer d landlord or agent house de and if u no get kala, try buy or borrow from pesin wey u knw.. carry d Kala jazz in ur landlord unit, no shoot d manchi oo, just point am d Kala 4 em blokos and tell am waiting u need am to do. I swear down. em no go ever 4got dat day, B4 u go even reach house em go make call to organize lite 4 ur huz. WTF MAN
RomanceRe: Wedding Photos Of Zimbabwean Woman Born Without Limbs by Boogyman557: 2:08am On Nov 13, 2021
Glycolite:
Your rhetorics is boring, already.
Holly Gram cool I have been waiting 4 ur riply man. thanks man. Jah bless man. WTF MAN
CrimeRe: Gunmen Kidnap Christiana Bernard In Rivers State (Photos) by Boogyman557: 7:55pm On Nov 12, 2021
goodheart01:
Guy u too talk. You're too loud for a so-called called strong man
Holly Gram cool I hve been waiting 4 ur riply man. thanks man. jah bless man. WTF MAN
PoliticsRe: Picture Of Buhari In Glasgow At The COP26 Summit by Boogyman557: 7:54pm On Nov 12, 2021
Holly Gram cool WTF MAN
CrimeRe: Gunmen Kidnap Christiana Bernard In Rivers State (Photos) by Boogyman557: 7:19pm On Nov 12, 2021
CoolAmbience:
You dey do Mkpurummiri?
holly Gram cool 4 sure man. WTF MAN
FamilyRe: 78% Of Girls In Northern Nigeria Marry Before Age 18 – Daily Nigerian by Boogyman557: 7:07pm On Nov 12, 2021
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
RomanceRe: Who Is Your Favorite Celebrity ? by Boogyman557: 7:06pm On Nov 12, 2021
Holly Gram cool it's samuel051. WTF MAN
CrimeRe: Generator Thief Nabbed While Trying To Escape In Iiorin (photo) by Boogyman557: 7:05pm On Nov 12, 2021
holly Gram cool WTF MAN. WTF MAN. WTF MAN
CrimeRe: Mkpuru Milli: Why South Africans Hate Nigerians by Boogyman557:
Holly Gram cool real matters. it is gud 4 d health man. makes u to reason well and think mature. WTF MAN

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 206 207 208 209 210 211 212 213 214 (of 252 pages)