Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 221 222 223 224 225 226 227 228 229 (of 252 pages)
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM OP I DNT REALLY KNW IF U ARE RITE WIT D KILLIN BCUS NA VKINGS ARO MATE DE REMOVE EYES TO SHOW PRINCE ODIN DER LOYALTY AND TO OBTAIN MORE WISDOM.. NEVER HEARD OF BLACK AXX REMOVING EYES BUT ALL DIE NA DIE.. MY OWN B SEY, NEVER U JOIN CURT. IT'S NEVER A PROTECTION.. ABOBI NO CURT JAZZ PASS, NO CURT STRONG PASS, NO CURT JUJU PASS. PEOPLE DEM WEY CARRY AM 4 HEAD IN DOES DAYS, DEM DE 6FIT.. GAME WEY U GO JOIN AND U NO GO GET PEACE OF MIND, U NO GO FIT DE ONE PLACE OR DE UR HOUSE.. NA ONLY WEN UR Gs DEM DE WIT U, DATS WEN U GO FEEL SAFE WHICH IS NOT 100% SAFE.. IF U NO COME, U NO GO KNW, IF DEM NO TELL U SELF, U NO GO FIT SEEM. WTF MAN |
HOLLY GRAM REAL MATTERS. WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM OBABY 4GET D BREAKFAST, GIVE ABOBI SOMETHING WEY GO HIGH MAN. WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM ABOBI GRAB 1, ROLL 1, LITE 1 AND KUSH 1. ABOBI U GO DE ALRIGHT. WTF MAN |
HOLLY GRAM COMMANDO WIT BIG GUNS. ONCE U HEAR.. I WILL BE BACK .. MY BRODA JUST KNW SEY MISSION NEVER FINISH. WTF MAN |
HOLLY GRAM WEITIN I ONE CAPRISUN 4 DIS MATTER NOW. ABOBI OR OBABY REAL MATTERS. WTF MAN |
HOLLY GRAM WITIN I 1 CAPRISUN BY CAPRISUN 4 D MATTER NOW. ABOBI REAL MATTERS. WTF MAN |
HOLLY GRAM ABOBI TRY GO BANK ON MONDAY. MAKE U NO ENTER BANK AS A GENTLE MAN. MAKE SURE SEY U CRAZE SMALL 4 DER AND SHOUT WELL WELL. ABOBI UR RUBBERZ GO FLOW BACK. I NO WEITIN I DE CAP U. WTF MAN |
HOLLY GRAM ABOBI JOY NO DE DIS CUNTREE. AS E B NOW, CUNTREE DON CAST, STREET DON CAST BIG TIME. ABOBI I GET LIKE 2 KALA, OLD AND NEW KALA.. ANY STREET WEY I DE ENTER, I DE CARRY MY KALA. ANY MANCHI WEY JAZZ UP, I GO 1ST BLAST EM LEG B4 PEOPLE GO BEGIN ASK WEITIN HAPPEN. ABOBI NA KUSH I DE KUSH 24sc.. AS I DE TYPE U NOW, SMOKE DEY MY MOUTH. WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM ABOBI IF DIS UR STORY NA TRUE, D THUNDER WEY GO FIRE U STILL DE SMOKE KUSH. WEITIN DE WORRY U. U NO GO GET SENSE. ABOBI IF I SEE U IN PESIN I GO 1ST BLAST 1 OF UR LEG WIT MY OLD KALA AND BLAST D ORDA LEG WIT MY NEW KALA. WTF MAN |
HOLLY GRAM ABOBI IF U GO JAZZ IN DER, JUST MAKE SURE SEY U CARRY UR OWN KALA, JUST DOG AM 4 UR BAG.. ANY MANCHI WEY JUNZ OR JAZZ UP, ABOBI BLAST EM LEG 1ST B4 PEOPLE GO BEGIN ASK WEITIN HAPPEN. WTF MAN |
I HVE WHITE MACBOOK 2009, INTEL CORE 2.. RUNNING ON WINDOW 7 BUT I WANT TO INSTALL WINDOW 8 OR 10. WILL I LOSE MY FILES AND MUSIC FOLDERS IF I INSTALL ANODA WINDOW?.. IT'S ALSO A 3GIB RAM BUT ALSO WANT TO MAKE IT 4GIB RAM |
HOLLY GRAM WISH I CAN HELP BUT IF U GET A PARTICULAR CHURCH WEY U DE GO, TRY GO EXPLAIN TO D PASTOR, EM FIT HELP. DAT IF DEM REALLY RECOGNIZE U AS A MEMBER.. JUST TRY AM. WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM NA CORRECT GIRL B DAT. SAMANKWE 4 U.. SAME REASON I HIGH ON MY KUSH 24sc. WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 221 222 223 224 225 226 227 228 229 (of 252 pages)
WTF MAN