Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 220 221 222 223 224 225 226 227 228 (of 252 pages)
Iyaebe:HOLLY GRAM U SEE DIS NONSENSE WEY U JUST CAPRISUN NOW. IF I SEE U IN PESIN AND U CAPRISUN DIS KIND NONSENSE, I NO GO MIND USE MY NEW KALA TAKE BLAST UR LEG. NA ME CARRY U COME DIS WORLD. MAKE I 4GET UR MONEY SO DAT U GO FOCUS ON WHICH PESIN OWN. NA DIS KIND CAPRISUN DE MAKE ME BLAST PESIN LEG 4 FREE. WTF MAN |
HOLLY GRAM ABOBI GO N MAKE MONEY 1ST. WTF MAN |
HOLLY GRAM ABEG I NEVER USE MY OLD KALA FOR SOME TIME NOW. ABEG MAKE UNA BRING D GIRL MAKE I BLAST HER LEG 1ST WIT MY OLD KALA DEN USE D NEW KALA TO BLAST D SECOND LEG. WTF MAN |
HOLLY GRAM REAL MATTERS. SEE D KALA WEY DOES GUYS CARRY. WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM MAKE U NO GO DE CARRY GAME 4 HEAD OOO.. ABOBI GONE AR DOES DAYS.. NA RUBBERZ EVERYBODY DE FIND NOW, I MEAN SEY, NA MONEY EVERYBODY DE FIND NOW.. AS CUNTREE TAKE B NOW, NA ONLY MUMU GO DE CARRY GAME 4 HEAD. NO MATTER D JUJU WEY U GET, ANODA JUJU WEY PASS UR OWN DE.. DOES DAYS I GET 1 OF MY FRIEND WE DEY DISAPPEAR WEN EM REMOVE HIS BOXER. DIS IS A TRUE STORY.. ALTHOUGH AM NOT A CULTIST BUT I HANG AROUND WIT DEM ALOT, INFACT ALL MY Gs DE GAME DEN.. I REMEMBER WEN WE GO ONE BONK TO GO HIGH WEED, SOME AWO JAZZIN D BONK TO ARREST GUYS DEM 4 DER, I MEAN POLICE OR AKELEBE MEN. SO DAT MY GUY JUST REMOVE HIS BOXER AND NA SO EM DISAPPEAR. DE DID NOT ARREST US DAT DAY BCUS NA DAT MY GUY DEM DE LOOK 4.. ALTHOUGH OUR FACE SHOW 4 D STREET SO DOES AK MEN OR POLICE MEN DEM KNW US BUT DAT MY FRIEND WAS USING HIS JAZZ TO ROB PEOPLE IN D COMMUNITY WHICH WAS WRONG. SO 1 DE AS I DE 4 MY UNIT. NASO I BEGIN HERE NEWS SEY MY GUY DON GO DOWN.. I WAS TINKIN IT'S A LIE BCUS I NO SEY MY GUY DE DISAPPEAR. SO LATER I CONFIRMED IT WAS TRUE. WAT KILLED HIM WAS. HE WENT TO ROB DOES ABOKI PEOPLE DAT USE TO TRAIN COW AND ONE OF D ABOKI HOLD AM WITH DEATH EYE BCUS EM DON BLAST D ABOKI WIT 6 ROUNDS OF BULLET BUT D ABOKI STILL HOLD AM TIGHT TILL ODA GAME BOYS COME KILL MY GUY. EM 4 REMOVE EM BOXER BUT DAT ABOKI USE JAZZ HOLD AM WIT EM TOO HANDS EVEN AFTER HIM SHOOTING D ABOKI 6 BULLET. RIP MAN. LESSON NEVER JOIN GAME BCUS DEM TELL U SEY U GO GET JAZZ. MY BRODA JAZZ PASS JAZZ. WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF U SAYYYY. WTF MAN |
Walkee:MY BRODA I TIRE OOO. I WAS BORN N BROUGHT UP IN PORT HARCOURT. I HVE SEEN ALL DIS FACE TO FACE. IN PORT HARCOURT U DNT NEED TO B A CULTIST TO KNW HOW D STREET WORKS. JUST MAKE SURE SEY UR SHOE SHINE AND IF UR SHOE NO SHINE, MAKE UR FACE SHOW BUT IF UR SHOE NO SHINE AND UR FACE NO SHOW, ABOBI JUST STEY OF D STREET.. DER IS NO LIFE IN IT. ALMOST ALL D Gs WEY I NO BACK DEN AS A KID, DEM DON DIE FINISH BOTH DE ONCE WEY TIE JAZZ, MANY OF DEM DON GO DOWN TEY TEY.. WTF MAN |
HOLLY GRAM ABOBI IF U TRY AM. I GO MAKE SURE SEY ANY WER WEY I SEE U, I GO 1ST BLAST 1 OF UR LEG WIT MY OLD KALA. WTF MAN |
HOLLY GRAM I NO GET ANYTHING TO CAPRISUN U 4 DIS MATTER. WTF MAN |
HOLLY GRAM SMOKING CIGARETTE WEN MY SUPPLIER IS A LITTLE LATE TO SUPPLY ME WEED. WTF MAN |
HOLLY GRAM I NO GET ANYTHING TO CAPRISUN U 4 DIS MATTER. WTF MAN |
HOLLY GRAM MY OWN B SEY. ANY GUY WEY I SEE 4 ANY WER AND U KNEEL DOWN TO PROPOSE TO ANY GIRL, I GO USE MY OLD KALA TAKE BLAST D GUY LEG. WTF MAN |
HOLLY GRAM REALLY BAD. WTF MAN |
Coldsperm:U NO BE GAME GUY AND U NO BE GAME GUY B4 B4, NA EM U COME DE CAPRISUN ME CARELESS INTEL.. AMABOBI PIKIN WEY NO KNW HOW MARKET TAKE START, GO ALWAYS SEE MARKET AS EM PLAY GROUND. WTF MAN |
HOLLY GRAM I NO REALLY GET ANYTHING TO CAPRISUN 4 DIS MATTER. WTF MAN |
budaatum:HOLLY GRAM U MADE MY DE. I DON LAFF SOTEYYY MY SMOKE DON FALL FROM MY MOUTH. WTF MAN |
myike2:HOLLY GRAM HONESTLY ALL I DE IS HIGH ON MY KUSH 24sc.. ANYWAYS I HVE BEEN WAITING 4 UR COMMENT. THANKS MAN. JAH BLESS MAN. WTF MAN |
HOLLY GRAM SPIDER MAN. I ALMOST JUMP FROM 2 STOREY BUILDING DAT YEAR. WTF MAN |
HOLLY GRAM BROKE GIRLS LOOKING 4 SPOILT RICH DUDES TO TAKE CARE OF DER NEEDS AND U EXPECT D DUDE TO BE HUMBLE. MADAM GO N LOOK 4 A JOB OR FIND UR CLASS. U NO FIT IN, DAZ Y DEM DE JUNZ U. IF TOO SEY U B GUY NOW, NA TO JUST USE MY OLD KALA TAKE BLAST 1 OF UR LEG. U NO GO LEAV RICH DUDES ALONE. BOTH OF DEM DE TRY TELL U SEY, U NO BELONG. WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM REAL MATTERS. WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
Coldsperm:AMABOBI PICTURE WIT AND D GUY OR DNT BLVE. WTF MAN |
HOLLY GRAM WAT A WONDERFUL TREND. WTF MAN |
HOLLY GRAM D REMOVING OF D EYES WAS DON BY VKINGS. GET UR FACT RITE. IF U NO DE WEN BANTER TAKE PLACE, MAKE U NO DE CAPRISUN BY CAPRISUN. WTF MAN |
Bigpapi:MANCHI JAZZ OUT |
HOLLY GRAM UNA MATE DE 4 ONE CORNER DE HIGH KUSH, UNA DE HERE DE CAPRISUN BY CAPRISUN. NA TO USE MY OLD KALA TAKE BLAST UNA LEG. WTF MAN |
HOLLY GRAM WEITIN DIS 1 DE CAPRISUN BY CAPRISUN. ABOBI LEAV ANYTIME U 1 LEAV. WTF MAN |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 220 221 222 223 224 225 226 227 228 (of 252 pages)
U SEE DIS NONSENSE WEY U JUST CAPRISUN NOW. IF I SEE U IN PESIN AND U CAPRISUN DIS KIND NONSENSE, I NO GO MIND USE MY NEW KALA TAKE BLAST UR LEG. NA ME CARRY U COME DIS WORLD. MAKE I 4GET UR MONEY SO DAT U GO FOCUS ON WHICH PESIN OWN. NA DIS KIND CAPRISUN DE MAKE ME BLAST PESIN LEG 4 FREE. WTF MAN