Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 223 224 225 226 227 228 229 230 231 (of 252 pages)
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM ABOBI TO BLAST 1 OF UR LEG WIT MY OLD KALA DE HUNGRY ME. WHICH KIND USELESS CAPIN U DE CAP SO. U PAY RUBBERZ TO COLLECT RUBBERZ. ABOBI WIDA UR SHOE SIZE NA. WTF MAN |
HOLLY GRAM ABOBI IF DEM CAST U 4 ALL UR IMPORTANT CONTACT. ABOBI NO PAY ANY MONEY AGAIN. U NO D KIND DAMAGE WEY B DAT AND IT WILL MAKE U LOSE TRUST IN PEOPLE DAT KNWS U, INFACT DEM GO DE SEE U AS A THIEF. ABOBI ANY LOAN APP WEY CAST ME.. NA THUNDER GO FIRE DEM DAT DEY BCUS DEM NO GO SEE SHISHI. NO B SEY IF U PAY D LOAN NOW, DEM GO COME RESEND APOLOGY MESSAGE TO DOES PEOPLE OR CLEAR UR NAME.. ABOBI NO PAY ANY FVCKING MONEY. NO B AFTER DEM DON DISGRACE PESON FINISH. WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF U SAYYYY. WTF MAN |
HOLLY GRAM ABOBI SEE MONEY. REAL MATTERS. WTF MAN |
HOLLY GRAM REAL MATTERS. ABOBI JUST CLEAR ROAD AND LOOK 4 ANODA BANI. WTF MAN |
HOLLY GRAM I NO GET ANYTHING TO YAN 4 DIS MATTER SO MAKE I JUST RELAX N HIGH UP MY KUSH. WTF MAN |
HOLLY GRAM NA ONLY WEED GIVE AWAY I DE INTERESTED IN. WTF MAN |
Truvelisback:HOLLY GRAM NASO MY G. WTF MAN |
Truvelisback:HOLLY GRAM OGA CALM DOWN. D THUNDER STILL DE SMOKE KUSH. E NEVER READY YET. WAT I NEED U TO DO NOW. YAH KNW DE WEATHER IS KINDA COLD. JUST GRAB 1, ROLL 1, LITE 1 AND KUSH 1. ABOBI U GO DE ALRIGHT. WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM ABOBI TINK NO MORE. GRAB 1, LITE 1 AND KUSH 1, U GO DE ALRIGHT. WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM NO LELE. EM SEY MAKE I CAP U SEY MAKE U SEND UR ACCOUNT NUMBER. WTF MAN |
HOLLY GRAM ABOBI ME I NO DE EVEN ASK, WE NO HOW D PAROLE DE GO. ABOBI ANY BANI WEY VISIT ME 4 MY HUZ AND I ASK HER WEDA SHE GO EAT NOODLES, IF SHE TELL ME NO, ABOBI I NO DE ASK HER AGAIN. U GO CARRY EMPTY BELLA GO BACK HUZ. WE NO DE RECOGNIZE FORMINGZ 4 MY ARINA. WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM OP D THUNDER WEY GO FIRE U STILL DE SMOKE KUSH.. 4 DIS ECONOMY U TINK SEY E EASY TO MAINTAIN DOES GARLIYO DEM.. E BE LIKE SEY WOMAN NEVER BILL U B4.. WHICH KIND USELESS CAPPIN U DE CAP 4 HERE.. U GO SUB 4 WOMAN, SHE GO USE D SUB DE MUMU 4 TIKTOK. WEN SUB FINISH, SHE GO BILL U AGAIN.. WEN HER BIRTHDAY IS AROUND D CORNER, NA DAT TIME U GO KNW SEY BILLING DE CHOKE PESIN.. MAKE I STOP DER 4 NOW B4 THUNDER GO FIRE U. WTF MAN |
HOLLY GRAM A WONDERFUL TREND TO HIGH ON MORE KUSH. WTF MAN |
HOLLY GRAM WEITIN CONCERN ME. I DE HIGH MY KUSH 24sc. WTF MAN |
Negotiator001:HOLLY GRAM I HVE BEEN WAITING 4 UR RIPLY MAN. THANKS MAN. JAH BLESS MAN. WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM EVERYBODY WIT DER OWN WAHALA 4 DIS CUNTREE. ABOBI JUST MIND UR OWN BUS.. D WAHALA WEY WE GET 4 DIS CUNTREE PASS ALL DOES ONCE. ME I JUST DE 1 CORNER DE HIGH MY KUSH. IF BOB RISKY SEY EM 1 DO GIVE AWAY NOW, NA STILL DOES SAME PEOPLE WEY DE CONDEMN AM GO 1ST SEND ACCOUNT DETAILS. WTF MAN |
HOLLY GRAM SO SORRY MAN. NA DOES PEOPLE GET INTERNET OO. WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
Das1mama:HOLLY GRAM GO LISTEN TO BRIGHT CHIMEZIE SONG. TITLE AFRICAN STYLE... WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM WTF MAN |
HOLLY GRAM REAL MATTERS. WTF MAN |
HOLLY GRAM 1 MAN MOPOL. VECTOR D VIPER. WTF MAN |
HOLLY GRAM DEPENDS UR LOCATION. NA NORMAL TIN B DAT 4 LOCAL OLOSHO.. U KNW NOT ALL OF DEM USE CREAM TO RUB DER KUNTUS AND MOST OF DEM NEED TO WIWI B4 D NACKIN BCUS DE AR NOT WETT IN DER. SO DE WIWI N WASH IT SO U CAN SLIDE IN EASILY.. NO REASON AM. NA NORMAL PARAOL.. 4 MY AREA HERE, U GO EVEN NACK WIT 5H. WTF MAN |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 223 224 225 226 227 228 229 230 231 (of 252 pages)
WTF MAN