Crime › Re: 3 Arrested Over Rape Of Mentally Ill Woman, Defilement Of Minors In Adamawa by Boogyman557: 8:09am On Jun 25, 2022 |
anonymuz: this one wey you dey drink name better root o. It work for body pain and rheumatism. Holly Gram OGOGORO mix wit URIN, WEED, ZUKUDIE. after mixing u leave it for one week.. After one week u filter it and drink.. WTF MAN! |
Crime › Re: Man Arrested For Stealing Cables In Ogun Church by Boogyman557: 7:47am On Jun 25, 2022 |
Holly Gram  No need to use my old KALA take BLAST em left leg because I see say na hunger cause this 1.. As na cable em thief, Make una nakedd am.. Make sure sey em YANNSH face up and em Belle face ground, if possible tie am up.. make una use the cable take flog flog em YANNSH.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Family › Re: How I Supported My Husband With My First Salary by Boogyman557: 7:31am On Jun 25, 2022 |
Holly Gram  U deserve ODOGWU BITTERS! Na God go bless U ma.. U do WELL.. this is wat de call OVER DO DO.. U deserve DUDU OSUN soap.. May God continue to bless ur POCKET and make ur family fly like ROCKET.. Baba God abeg give me dis kind wife ooo! U are blessed ma.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Crime › Re: 3 Arrested Over Rape Of Mentally Ill Woman, Defilement Of Minors In Adamawa by Boogyman557: 7:29am On Jun 25, 2022 |
anonymuz: name the kala be this?  Holly Gram  If u know, U know.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Romance › Re: Generator Engineering Or Phone Engineering Advice Needed Here by Boogyman557: 7:25am On Jun 25, 2022 |
2saviourfriday9: When you smoke don't you know e de spoil ya brain Holly Gram  WEED gives INSPIRATION and MOTIVATION.. WTF MAN! |
Romance › Re: How Do You Explain This? by Boogyman557: 4:03am On Jun 25, 2022 |
. |
Romance › Re: Generator Engineering Or Phone Engineering Advice Needed Here by Boogyman557: 4:02am On Jun 25, 2022 |
2saviourfriday9: Na training....o Holly Gram  U can pay half payment and start training.. Na waiting I been one lean before but the tin no de give me chance to SMOKE WEED so I remove mind there.. WTF MAN! |
Crime › Re: 3 Arrested Over Rape Of Mentally Ill Woman, Defilement Of Minors In Adamawa by Boogyman557: 3:59am On Jun 25, 2022 |
Kollins11: Boogyman557, abeg borrow me your KALA. I wan quickly do something. ...
|
Romance › Re: Generator Engineering Or Phone Engineering Advice Needed Here by Boogyman557: 7:56pm On Jun 24, 2022 |
Holly Gram  phone repair MAN!..
Alota people now on SOLAR or INVERTER..
LITE UP my WEED in peace
WTF MAN! |
Sports › Re: Emmanuel Michael - Nigeria's 16 Year Old Freekick Wonder Kid by Boogyman557: 8:40am On Jun 24, 2022 |
. |
Politics › Re: Can A Corrupt Politician Fight Corruption In Nigeria by Boogyman557: 7:06am On Jun 24, 2022 |
Holly Gram  real matters on top real MATTERZ
LITE UP my WEED in peace
WTF MAN! |
Crime › Re: Police Kill Kaduna Bandit In Military Uniform, Recover AK49 Rifle, Revolver by Boogyman557: 6:49am On Jun 24, 2022 |
Holly Gram  Ohh Boi... See sweet sweet KALA oooo.. How I wish say them go just dash me those KALA.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Romance › Re: Lady Shares Photo Of The Bundles Of Naira Notes A Nigerian Man Wrote His Number by Boogyman557: 6:42am On Jun 24, 2022*. Modified: 7:11am On Jun 24, 2022 |
Holly Gram  ASHAWOO!
|
Politics › Re: To Peter Obi Supporters by Boogyman557: 6:33am On Jun 24, 2022 |
. |
Science/Technology › Re: I Took Photo Of The 5 Planet Alignment!! by Boogyman557: 4:42am On Jun 24, 2022 |
. |
Romance › Re: Can A Woman Cater For A Man Without Complain? by Boogyman557: 4:31am On Jun 24, 2022 |
. |
Politics › Re: Lady Says That Muslims Came Out To Stop Them From Registering For Their PVC by Boogyman557: 1:02pm On Jun 23, 2022 |
. |
|
Politics › Re: I Love Nairaland. I Love Vawulence by Boogyman557: 12:56pm On Jun 23, 2022 |
Holly Gram  BLAST BLAST der left and right legs with my old KALA.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Car Talk › Re: Pole Smashes Man's New Car (Photos, Video) by Boogyman557: 9:53am On Jun 23, 2022 |
Ochibaisik: You have made a good comment but it is mixed with a negative one bro.Do you know that you would be accountable for the influences your words had caused. Holly Gram  influence.. How bross WTF MAN! |
Career › Re: If You Are Ask To Choose Which Door Will You Open - Photo by Boogyman557: 8:07am On Jun 23, 2022 |
Holly Gram  I go collect the 10 miters ooo Use the money invest... Open ASHAWOO hotel.. Buy land and start WEED farm.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Crime › Re: Lady Flogged By Her Boyfriend In Kwara Speaks They Shouldn’t jail boyfriend by Boogyman557: 7:59am On Jun 23, 2022 |
Holly Gram  Na only money fit make woman stay for this kind useless RELATIONSHIP! Women and money be like BREAD and BEANS! As for me... on my way to ASHAWOO house! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Family › Re: Do Nigerian Women Have The Right To Inherit Properties by Boogyman557: 7:58am On Jun 23, 2022 |
. |
Car Talk › Re: Pole Smashes Man's New Car (Photos, Video) by Boogyman557: 7:50am On Jun 23, 2022 |
OtemAtum: And what happened to his god preventing the happenings altogether? If his god can prevent mishap from happening to his supposed heaven, dont you think he should be able to prevent it for his supposed child? The truth is that the happening must occur and nothing spiritual attached. It was just a coincidence that his car was below the stuff when it was crumblung down. Holly Gram  I no need argue anything wit u bross.. U don see wer accident take place and everybody die, only one PESIN remain.. Ask ur self y JAH no prevent other people from dieing.. ABI u never see wer them send JUJU as accident for PESIN and people wey no know waiting happen follow die.. bross u no go UNDERSTAND at all.. no matter how I explain to u because waiting I don see and witness, u never see.. If u no COME, u no go know and if dem no tell u, u no go feet seem.. So just believe how u take see ur OWN.. WTF MAN! |
Politics › Re: Junketing Nigerian President, Buhari Embarks On Another Trip To Rwanda by Boogyman557: 5:01am On Jun 23, 2022 |
legendarystar: We move 
Boogyman557 you still need lighter Holly Gram
WTF MAN!
|
Romance › Re: Missionary: Which Is Your Favourite? (18+) by Boogyman557: 9:25pm On Jun 22, 2022 |
Holly Gram  me I no get style! I de give any style wey enter my head.. Sometimes I fit give shoaling monkey style, my left YANNSH go de up and my right leg go de down! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Romance › Re: I’ve Impregnated Wife Of My Cousin Who Pays My Fees – 21-year-old Man Cries by Boogyman557: 6:55pm On Jun 22, 2022*. Modified: 8:14am On Jun 25, 2022 |
...
|
Politics › Re: Open Letter To Seun Osewa by Boogyman557: 6:53pm On Jun 22, 2022 |
. |
|
Romance › Re: Lady Shares Message From A Man Whose Marriage Proposal She Rejected 7 Years Ago by Boogyman557: 5:57pm On Jun 22, 2022*. Modified: 9:22pm On Jun 22, 2022 |
..
|
Politics › Re: Apc Deputy Said Peter Obi For President Only Exist On The Internet by Boogyman557: 5:56pm On Jun 22, 2022 |
. |
|