Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 252 pages)
Holly Gram I no one talk 2much because I de on my way to ASHAWOO house!Do this one tin and Na u go thank me later.. I will no advice u to SMOKE WEED but u can use it to cook jellof rice and eat.. WEED give INSPIRATION and MOTIVATION! WEED go give u the O.T to cap better words wey go make the woman fall for u! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Make she go buy KALA..BLAST the useless man left leg and BLOKOS.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram True talk Man!Infact if u come for ikeja, E be like say everybody 1 sell der car... If u get 1.2m.. u go buy better car for here.. The Sapa reach many people for here! The CUNTREE is bleeding seriously! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram No fearIf u sabi any Yoruba woman wey de sell agbo or Jedi Jedi.. explain to her and show her.. make sure sey na confirm Yorubatic woman wey de mix agbo well... Once u explain to her, she go mix better agbo give u and e no go take one week every every go TWAMER! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Any ASHAWOO wey I carry enter room and she no get PVC, I go leave her go carry ASHAWOO wey get PVC..This night na Shaolin monkey STYLE I go use NACK ASHAWOO BANIS... My left YANNSH go de up then my right leg go de DOWN... LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram If Petter Obi no Win dis 2023!I SWEAR DOWN War go happen for dis Naija because me BOOGYMAN AKA baba YAGA, AKA ABOBI D MANCHI.. I go lut out my old and new KALA! Na to JAZZ in road or STREET, because na me go become my own PRESIDENT! I no go follow any rules for this useless CUNTREE again ooo I go nakedd for road.. if u one see my BLOKOS make u SEE! Anybody wey stop me go collect BLASTING both left leg and right leg! Everywhere go CLAP CLAP! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
2saviourfriday9:Holly Gram Touch not my WEED and do my LITA no HARM!Try de read ur Bible! WTF MAN! |
bukky1994:Holly Gram Me wey don JAZZ in ASHAWOO house like 3 times today, I go still JAZZ in dis night!Na ASHAWOO wey get PVC I go de NACK from now! If I carry ASHAWOO enter room and she no get PVC, I go leave her go carry ASHAWOO wey get PVC.. WTF MAN! |
Holly Gram No be Sapa hold u!PESIN wey Sapa hold no de tink of creative matterz! The front page way u de find, e dey for small market.. look well u go seem.. Mean while dat BREAD go SWEET to NACK wit better HOT BEANS! use big Pepsi take step am down! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
. |
bukky1994:Holly Gram The MATAYANCE no make SENTENCES to CAPRISUN waiting MENDEMENDE!LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
. |
Holly Gram Shabi dis followers go give me WEED to SMOKE dis nightLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
. |
Holly Gram Which 1 come be Spa date, abi na SPAGHETTI dem dey CHOP for der!LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
IntelChief:Holly Gram U na Abobi..I feel ur CAPRISUN! I SAMANKWE for ur GOVERNMENT! Every Stew! One love.. WTF MAN! |
Holly Gram The 3 of una de MAD!THUNDER fire Una! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
bukky1994:Holly Gram my Gee! I don Yan somethingWTF MAN! |
Holly Gram OP guys wey no get money de NACK girls on a steady!Weda money day or not, if u get ORIENTATION, SWAG, PACKAGE, u go NACK TOTTO tire! Even the girls dem no get SHISHI, na PACKAGE dem dey too... What u need is WEED! WEED is the only SOLUTION! I will not advice u to SMOKE WEED but u can cook jellof rice wit it.. WEED gives ORIENTATION and INSPIRATION! WEED go give u O.T U go get SWEET SWEET talk for mouth, girls go de Rush u! if PESIN ask u question and u no sabi the answer, so far as say u SMOKE or use WEED Cook, u go just de answer the PESIN wit wisdom because WEED don give u the knowledge to understand and comprehend! Even if u enter exam Hall and u no sabi the exam questions, so far as say u SMOKE or use WEED Cook, u go just de write full book! WEED is the SOLUTION MAN! GO get ur self a WEED MAN! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram good and horrible memories with dis but it was all fun!LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram I just search for ur sister on Facebook now..Na fine girl oooo! Abeg make she do fast come accept me.. although I de on my to ASHAWOO house now.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram I no one REASON this matters at all..For this GENERATION, break up and divorce just be like BREAD and BEANS! Abeg I de on my way to ASHAWOO house! If I carry ASHAWOO enter room and she no get PVC, I go leave her go carry ASHAWOO wey get PVC.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
. |
[quote author=jimb post=113948549][/quote]Holly Gram real matters on top real MATTERZGun or KALA aint a big deal wen it comes to the STREET! I urge u to get ur self a KALA! CUNTREE don CAST big time! STREET self don CAST big time! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
LifeOfTrigga:Holly Gram NaSo my Gee!WTF MAN! |
Holly Gram EFCC una do well..That Damola Ojo, make una nakedd am then tie am up.. Use fried groundnut oil take pour for em BLOKOS.. No forget to use 2by4 take plank em head.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 252 pages)
I no one talk 2much because I de on my way to ASHAWOO house!