Romance › Re: How Do I 4get Dis Regret? by Boogyman557: 6:41am On Jun 28, 2022 |
Holly Gram  it's normal for humans to feel regret but don't let it get to ur brain Man! With time it will PASS.. maybe wen u are married and also have kids dat u can look after.. Sometimes mistake happen for a reason but still on still, u wer young.. The child might not get a good training or father love because u are just a kid.. Am not God, wat do I know.. just move on MAN.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Christianity Etc › Re: Anointed People by Boogyman557: 7:18pm On Jun 27, 2022 |
Holly Gram  I no de like CHUK MOUTH for anything wey concern church but make I CHUK MOUTH small.. I SWEAR DOWN I don de try make dem for see me and pray for me so anointing go carry me flog for ground but still no way.. Anytime way pastor don de pray for people and people de flog for ground, I go run go front seat so dat em go pray for me.. But em go jump pass me and go to the next PESIN.. the matterz don tire me! Abi I no be human being.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Romance › Re: Abeg See Me See Wahala....oooo by Boogyman557: 7:17pm On Jun 27, 2022 |
....
|
|
|
Romance › Re: My Mum Wahala Is Getting Too Much by Boogyman557: 12:47pm On Jun 27, 2022 |
indodon: Why una too de lie for this country sef....
Boogyman557 abeg I need that ya old kala I wan use am confirm something from op ....
|
Nairaland General › Re: Made Ofada Rice And Stew For The First Time And It Was Lit. by Boogyman557: 7:43am On Jun 27, 2022 |
Holly Gram  Nice one MAN! But u suppose add WEED inside! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Celebrities › Re: Nigerian Cross Dresser Successfully Removes His Manh00d, Shows Off His Vagina... by Boogyman557: 7:34am On Jun 27, 2022 |
....
|
Food › Re: Are You Still Eating Corned Beef,when Was The Last Time You Bought It? by Boogyman557: 7:31am On Jun 27, 2022 |
Holly Gram  Obi is no longer a boi.. OBIdient I STAND.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Family › Re: Good Morning Nairalander by Boogyman557: 7:23am On Jun 27, 2022 |
Holly Gram  U remember dat movie WILLIE WILLIE.. As them de run UP and DOWN for that movie, NaSo u self go de run UP and DOWN if u make a wrong decision! Marriage is another stage of life, don't let anyone force or talk u into it.. Not even ur family! meant while.. OBIdient I STAND and I hop u too.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Nairaland General › Re: How Can A Graphic Designer Get More Clients by Boogyman557: 7:18am On Jun 27, 2022 |
. |
Politics › Re: Peter Obi's Strongholds by Boogyman557: 7:10am On Jun 27, 2022 |
Holly Gram  Obi is no longer a boi.. Naija let us come together and do the needful! OBIdient I STAND! My KALA de 1 Conner de chill, 2023 go hot like HOT Gin.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Politics › Re: Moment Tinubu Arrives The Book Presentation Of Speaker Femi Gbajabiamila @60 by Boogyman557: 7:02am On Jun 27, 2022*. Modified: 7:20am On Jun 27, 2022 |
Holly Gram  Obi is no longer a boi.. Naija stand up make we fight together! OBIdient I STAND! My old and new KALA they chill for one Conner, 2023 go hot like HOT GIN.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Politics › Re: Where Are The Tinubu's Supporters? by Boogyman557: 7:00am On Jun 27, 2022 |
...
|
Romance › Re: Am I Doing The Right Thing Or Should I Stop Doing It ? by Boogyman557: 6:53am On Jun 27, 2022 |
Holly Gram  If u get enough or little, give her something! She is pregnant MAN and dats ur sister MAN! mean while, Wat about her husband, the father of the unborn child? LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Politics › Re: Ango Abdullahi: Tinubu, Atiku Can’t Fix Nigeria by Boogyman557: 6:30am On Jun 27, 2022 |
Holly Gram  OBIdient we STAND! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Health › Re: Help, I Have Painful Mouth Sores(graphic Pictures) by Boogyman557: 11:21pm On Jun 26, 2022 |
Holly Gram  Of all the PHARMACY and HOSPITALS wey de ur area, na for NL u come seek for HELP! 2morrow morning better rush and JAZZ in pharmacy or hospital.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Romance › Re: I Need Sum1 To Bet With.. by Boogyman557: 10:41pm On Jun 26, 2022 |
Holly Gram  Am also OBIdient but I know he aint WINNING dis election! Men wey de see THINGS and THINGS know how the political PAROLE de go.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Romance › Re: Happy Birthday To My Daughter (pix) by Boogyman557: 10:20pm On Jun 26, 2022 |
Holly Gram  HBD to ur princess.. Wish her long life and good things of life... WTF MAN!
|
Romance › Re: Nigerians React As Man Is Seen Going To Church With Cutlass - Video by Boogyman557: 7:04pm On Jun 26, 2022 |
. |
Romance › Re: Nigerian Lady Caught After Defrauding People With Fake Alert — Video by Boogyman557: 5:15pm On Jun 26, 2022 |
. |
Education › Re: Dont Even Advice Ur Enemy To Teach In A Private Sch by Boogyman557: 6:40am On Jun 26, 2022 |
. |
Politics › Re: In This Nigeria Economy,which Gender Is More Depressed by Boogyman557: 4:26am On Jun 26, 2022 |
. |
Romance › Re: You See This Weed, Sk, Arizona, Colorado, Jedi by Boogyman557: 3:13pm On Jun 25, 2022 |
. |
Romance › Re: What Is Your Idea Over To You Guys by Boogyman557: 2:48pm On Jun 25, 2022 |
. |
Politics › Re: Need Advice On How To Support Peter Obi by Boogyman557: 2:10pm On Jun 25, 2022 |
an0daGuy: Brotherly @op, the way to support Peter Obi is simple
Just go around your friends and family in diaspora, ask them who they would like their own friends and family back home to vote for next year. If they mention any name apart from Peter Obi just tell them look at something perching on their right shoulder and when they turn their faces to look you rub your hands together to make it hot and give them a resounding slap on their exposed cheek
As for your own friends and family at home, call them on phone or WhatsApp one by one and jokingly ask who they plan to vote for, any of them who first stammers or even wastes time to mention Peter Obi should be cut off permanently from receiving western union MTCN from your hard work and sweat FOR LIFE
Remember to swear for them first before cutting them off for good measure 
Peter Obi already has structural framework for the election. His structure is we the patriotic citizens of Nigeria Holly Gram  U deserve ODOGWU BITTERS! I suppose BLAST like 3 BULLET 4 AIR now but children de outside de play! I no need CHUK MOUTH again.. U don Yan the real MATAYANCE! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Romance › Re: Pls Help My Girlfriend Has Open Funding Company On Top My Head. by Boogyman557: 11:14am On Jun 25, 2022 |
Holly Gram  make THUNDER fire the both of Una! Infact na u the THUNDER go fire pass.. Idiot.. 70yrs old MAN! I just clean my old KALA finish now and e remain to LOAD BULLET INSIDE.. abeg I go need the LOCATION to ur house.. I just one come SETTLE SOMETHING! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Romance › Re: "Hold Your Boyfriends, We’re Done With WAEC" – SS3 Girls Warn Senior Colleagues by Boogyman557: 11:12am On Jun 25, 2022 |
Holly Gram  useless childrenn! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Romance › Re: Can Someone Tell Me What They're Doing With 1975 Kobo Going For Millions by Boogyman557: 11:10am On Jun 25, 2022 |
. |
Career › Re: Selling My House To Relocate Abroad. by Boogyman557: 11:06am On Jun 25, 2022 |
Holly Gram  PESIN wey get problem no they speak GRAMMAR! My people, ADVISE needed.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Health › Re: Why Is It That Once A Man Have Sex In Dream , He Will Ejaculate In Real Life by Boogyman557: 8:21am On Jun 25, 2022 |
Holly Gram  Find better ASHAWOO house JAZZ in and cure ur CRAZE or CONJI..
LITE UP my WEED in peace
WTF MAN!
|
Crime › Re: Drama As Nigeria Police Force Give Dirty Hot Slap To Elderly Man by Boogyman557: 8:18am On Jun 25, 2022 |
. |