Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 252 pages)
Holly Gram So waiting u de try start now?I just de come back from ASHAWOO house and I de in a good mood if not ur left leg for don DROP 4 GROUND since.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
. |
Holly Gram True MAN!LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram people still de carry laptop go repair for company again..JAZZ in computer VILLAGE make Dem run the laptop for u... ordinary power button u de find company.. Na job u de find or waiting.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram This topic make SENTENCES well well..Na better THUNDER go FIRE u for bringing up dis sweet topic! Make I CHUK MOUTH small.. It's all about satisfying the girl.. Although Ejaculation de SWEET well well but u need last long for bed ooo.. today the rain way fall 2much.. As I de SMOKE WEED for my BUNK, NaSo my PREEK just de RISE and Fall.. I SMOKE like 5 raps of WEED then dress up and JAZZ in ASHAWOO house.. The girl wey I carry JAZZ in room.. she make SENTENCES well well.. I give her 500h, she talk sey make I add 500h to make it 1k so that she go do me well.. I add 500h.. NaSo this girl pull off her clothes even pant and bra no remain for her BODY.. my PREEK just STAND like STANDING fan! She use her SWEET hands and nails take romance my PREEK well.. the one wey scatter my HEAD pan pass, she come de SUUK my PREEK.. I nearly run MAD... This tin don too SWEET me, NaSo i push her for bed and wer CONDOMM.. my broda see NACKING wey I NACK this ASHAWOO BANI ehh.. I no give her breathing space.. as I de NACK her TOTTO, I de SUUK and press her BREASST wit passion! The sweetness come too much, E come be like say I no wer CONDOMM de NACK her, E come be like say she put sweety inside her TOTTO.. All and all.. TRY DE LAST LONG... E GET Y.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram U one kill the woman...Na house help u marry abi na wife.. Anyways.. waiting CONCERN me.. THUNDER fire RELATIONSHIP, THUNDER fire RELATIONSHIP well well.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Blupen:Holly Gram I de with u broda MANWTF MAN! |
Holly Gram I get better business for u..Can u sell WEED at the road side, I mean STREET.. Na me go de supply give u... one rap of WEED is 200 naira. if u sell well in a day.. I go pay u.. All u need is to be SHARP, SMART, ALERT AND WISE.. If u don prove to me sey u Sabi sell for STREET, I go RANK U.. u go begin go UP TOWN go sell WEED.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
. |
Belial06:Holly Gram I talk am, I said it..WTF MAN! |
Holly Gram My Gee..For this CUNTREE, wish don finish! I been de wish to be an actor, so that I fit de act as bouncer or bad boy for movie.. make I fit de carry gun and SMOKE my WEED on set.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram although I never see or use that app before but I still de wonder how she take make the money..abi the app de pay PESIN to make videos.. Abi she use that opportunity take de advertise her TOTTO business! dis one wey she rush rent room. hmm LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Una de carry another PESIN toe for head!Ask ur self, waiting em 1 take the toe do.. If possible sell the 2 join... at least em 2 legs de complete.. the most important tin be say.. Em fit walker.. Abeg make people de mind der business ooo! Abeg na wer una de sell the toes, I one confirm something.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Nonyjacuzie:Holly Gram Na der I de since Na...abi dis rain no fall for ur area! The cold 2much NAA! I de one Local ASHAWOO joint like dat.. I just go one round finish now... I say make I NACK one Heineken and SMOKE CIGARETTE before I strike another round... the girl way I FUVK, I don lock her up inside ROOM and collect her key.. wen I DRINK and SMOKE finish, I go JAZZ in her room for second round... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
. |
Holly Gram WLCM man..I for trow small party for u but I de on my way to ASHAWOO house.. the rain wey fall today 3much.. As I de my BUNK de SMOKE WEED, NaSo my PREEK just de RISE and Fall... On my way to ASHAWOO house now.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram The THUNDER wey go FIRE u still de SMOKE WEED!70 yrs old MAN! Na wen u go get SENSE! I just CLEAN my old KALA finish now and e remain to LOAD BULLET inside! Abeg send me ur LOCATION.. I just one come SETTLE SOMETHING! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram this topic make SENTENCES..1. John Wick.. still waiting for part 4.. 2. Drug Lord.. 3. Cartel Land.. 4. Boogie Nights.. 5. Scarface.. 6. American Gangster.. 7. Godfather.. Make I STOP here ... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
kyber:Holly Gram lolz..My Gee! Pesin wey de SMOKE plenty WEED, no de select FOOD! Normal hunger and WEED hunger, No be the SAME.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram because of ordinary food, U one break up with ur BANI..Las Las na food go kill u! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Which kind MATAYANCE be dis!I nearly LICK my phone screen! Chai, nawa ooo.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
bukky1994:Holly Gram My Gee!No matter how the useless CUNTREE MATAYANCE be.. We go still de SMOKE and NACK ASHAWOO! STREET take OVER! WTF MAN! |
bukky1994:Holly Gram my Gee!I never grow finish.. I still de grow.. WTF MAN! |
Holly Gram U get strength to write but u no get strength to upload picture!abi na ur write up we 1 buy.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram CONGRATS MAN!Make sure sey una arrange better WEED and HOT GIN for niggaz like us wey go JAZZ in.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram THUNDER fire RELATIONSHIP!THUNDER fire RELATIONSHIP WELL WELL! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram NaSo e de start!Very soon em go carry KALA JAZZ in 1 school and BLAST EVERYBODY left leg.. Make Una hold am now ooo! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 252 pages)
So waiting u de try start now?