Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 252 pages)
Holly Gram Not in Nigeria..For here... Even for PLANE ur bag no de safe! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram make I give u INTELS..Before u JAZZ in der, make sure sey u carry KALA or KNIFE.. If u no fit carry any of those.. Arrange like 3 niggaz or carry 3 or 2 niggaz wey u know and JAZZ in der, make Dem de outside de wait for u.. in case matterz no go as u seem, ur Nigga na BACKUP! CUNTREE don CAST big time! STREET self don CAST big time! the killings is on the RISE everyday! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram before una go sentence dat useless woman..Abeg make una bring her come my UNIT, make I BLAST BLAST her left leg DROP 4 GROUND! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram This matterz no too make SENTENCES because as e stands now, I don de JAZZ in ASHAWOO house!LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram R.I.P TO D DEAD!and LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
|
Adings:Holly Gram real matters on top real MATTERZPIKIN wey know no how market take start go always see MARKET as em play GROUND! If u no come, u no go know and if dem no tell u, u no go fit SEEM! That's all I have for u MAN! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram If dat one na ur PROBLEM..Make better THUNDER FIRE U! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
. |
Holly Gram As a WEED or Ganja Planter..I tell dis to u guys COMMENTING.. His story is FAKE! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
. |
Holly Gram R.I.P TO D DEAD..This kind NEWS de GBAKURUGBAGBA my soul... Dem get LUCK sey I no de Abuja.. I SWEAR DOWN.. NL for HEAR my gist... Because I go BLAST BLAST every AMA.. I go NACK NACK waiting no good! CLAP CLAP d UNIT.. MENDEMENDE d STREET! All left legs and right legs go DROP 4 GROUND! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram I go first BLAST BLAST her left leg wit my old KALA then send her back to her PAPA house..Make she continue from where she STOP! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram As a WEED or Ganja Planter, make I tell u the real MATAYANCE!She use the tattoo take cover STRETCHMARKS for her body.. Check her laps well, u go still see some left over STRETCHMARKS, those once still de on pending but she go still cover am wit more tattoos! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Failed GENERATION!LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram HBD to ur BANI..My own MATAYANCE be say.. IF Una go CELEBRATE am.. make una arrange better WEED and HOT GIN for niggaz like us wey go JAZZ in.. No forget to drop LOCATION! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
SPACE 4 sell... nothing to tell dis Nigga! |
Holly Gram Nice topic MAN!Na better THUNDER go FIRE U 4 dis topic because e make SENTENCES somehow! 1, I for don start WEED plant or WEED farm from the age of 10.. 2, I for don leave dis useless CUNTREE and JAZZ in Mexico or JAMAICA.. this GENERATION of kids useless no be small.. technology don cus more HARM dan good for this useless CUNTREE! I miss wen the CUNTREE was at peace, everywhere was calm.. All tribes use to vibe and play together.. 80s, 90s and early 20s was the best era in this useless CUNTREE! Make BABA God come quick and open the heavenly GATE.. at least em go use me as bouncer for the heavenly GATE! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram E be like sey u just enter dis useless CUNTREE yesterday!This matters na old matterz naa! Girl of 20 de marry man of 50,60,70,80.. even if u add man wey remain 3sc make e die, Dem go still marry am, so far as say money day.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Those people wey de collect loan so dat Dem no go pay back..Make una know sey does people get family to feed and na human being dem de work under.. I go SOON go collect my JUJU so dat I fit de LOCATE una one by one.. So dat una go collect BLASTING from my old and new KALA both left leg and right leg! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram la CLICK la BLAST ur left leg wit my old KALA!WTF MAN!
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 252 pages)
Not in Nigeria..